EmekaBlue's Posts
Nairaland Forum › EmekaBlue's Profile › EmekaBlue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 675 pages)
HMM..hope Bandits don't destroy dem o |
Liverpool shouldn't joke with my ticket o 0-0 for what plz over2.5goals...im not joking here |
Edopesin:this HT 0-0 dey pain me o...hoping on d 2nd half but if u risk it under now...bfr u refresh scores u will see 3-0 |
They better start scoring o i no dey joke i need over 2.5goals |
The present selfish Nigerian FG is so useless but not totally useless atleast they can be used as a bad example to other african countries. Amadioha strike that yeye woman up there |
sageprime:it's true....tasted many other african soups... Nigeria leads and it is mostly igbo soups |
where he dey hide d money...abi na swiss bank wey dey help dodge frauduna dey laff hushpuppi...watchout after serving few years. America will convert him to it's citizen and help work at d interpol From ikorodu to riches to prison then to an american working class citizen |
Americans just like this Genevieve right from her acting days i dont really know why. She is highly favoured.Lucky lady |
Itzajiboy:Find time to go approach organizations, schools, churches, hotels, hospitals e.t.c meet their procurement or admin staff and advertise for instant facemask. I have the lowest price in the market because i work directly with major chinese importers. Convince them u can get it at d cheapest rate in Nigeria. You can start by buying samples you can use for test trial and still make your profit. Check out one of d rare product available on the link below https://www.nairaland.com/5955217/new-anti-covid-19-kit-out |
JOKER |
Cooking in the kitchen |
Fast growth with the present world situation Venture into Covid-19 items like KN95 facemask, thermometer infrared, PPE gowns e.t.c U will double that money on even one supply. |
YEYE All these rubbish, Abi Buhari escaped with his own Judiciary system in this country is quack |
All I know is GOD blessed great men those days with more wives and children. I don't who changed d law...meanwhile God is d same yesterday, today and forever I no fit quote bible..i no go bible class |
those civilians killed hope they are white sha so make their countries vex come enter naija without permission sef...naija army cant stop dem or do anything because dem no get power RIP to d unfortunate deceased. |
Haters won't be happy at the moment ntoor |
I know Hushpuppi and Dino dey run things |
Dem don vex am...Na today u know?! many Nigerians are arrogant and hypocrites na. Pay less attention to your social media and keep doing good. Your reward is in heaven What of me wey help one small girl secure better job as my chinco boss secretary. But today, because i tell her to help me photocopy like 5pages document,she say i dey look down on her, this same girl come dey curse my mama and dey try fight me for office o. I jejely just kip quiet and face my front to avoid wahala...For her mind she don b madam as d main boss secretary |
What does the average Nigerian earn? How much do most hospitals charge even just for registration especially the private ones?...If you answer this question then you know the answer you are seeking for |
Na so una talk last year In Rihanna's voice- Just shut up and drive |
Hopeless wicked FG using CBN with all those yeye grammer up there to justify their stealing. I don't blame them but our useless banks especially GTB who went to donate to FG which has given them this idea. I noticed the deductions but no time to go complain. This present administration is just cashing out on a cruise level. What's now the difference between them and Hushpuppi. |
It's another Banga |
obembet:Virgin in d ass abi |
He had malaria/fever that's what d shitty test read +ve to |
See police melow down come dey ask who she be...one guy jonse dem say na governor daughter ![]() |
Next 2weeks he will then test negative Abeg make we hear word |
As im reading this my GF is calling me from the shower to join her Ma nickname is shower...all ladies have to do is turn me ON and i'll make her very wet |
YES. Good Just look at what is written on her shirt BLACKS our own too much jare...Cry babies |
ma boy come to CHELSEA |
On top 1 MAN head! 1. NEPA don bring bill 2. Buy bread when u are coming 3. Buy Egg when u are coming 4. Gas don finish 5. Kerosine don finish 6a. Generator no gree start 6b. Buy fuel for generator when u are coming 7. Car don get flat tyre, e no gree start 8. School fees don show 9. DStv/GOtv etc don stop to dey show 10. Dem come ask for vigilante money 11. Month don end for Lesson teacher 12. Biscuit and Happy Hour nko? 13. Dem go begin report the children to u as u dey enter 14. If u never build, Landlord matter na madding 15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join.. 16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor... 17a. Buy them credit 17b. Buy them data 18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights 19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache.. 20. Dem still wan go amusement park o on public holidays 21. How much be the salary sef.. I come go hospital for fever, doctor say I get High BP. How man no go get High BP.. On top all, you must not disappoint in the inner room.. dem go still give you instruction.. *"HONEY HARDER"* My brothers in the house, let's take it easy......our lives matters. With or without us, life will continue. GOD Bless and be with all Men! Women only claim carrying a baby( pregnancy) for 9months. Sometimes it's better I carry pregnancy than Face this real life challenges |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 675 pages)
where he dey hide d money...abi na swiss bank wey dey help dodge fraud