Emiron's Posts
Nairaland Forum › Emiron's Profile › Emiron's Posts
THIS NAIRALAND JUST FULL OF SHIT UMA NO DEY GET SENSE EVEN MAGU SELF NA BIG THIEF I TIRE FOR THIS STUPID COUNTRY WHERE BIG THIEF DEY CATCH SMALL THIEF |
I SMELL SCAM!!!!!!!NA ONLY IDIOT GO BELIEVE THIS LIES
|
WHY EFCC NO START FROM HERE?? WHY THEM NO ARREST OWNER OF THIS AIRCRAFT AND ALSO ALL THE SACKS OF BAG FULL OF CASH INSIDE WHY EFCC NO START FROM THERE ??
|
WHY EFCC NO START FROM HERE ![]()
|
DIS NAIRALAND PEOPLE UNA NO DEY THINK NI?? MAKE I ASK UNA EFCC NO B SCAM?? POLITICIAN NO B SCAM?? GOVERNMENT NO B SCAM?? |
U WAY U DEY JUDGE WHY EFCC NO FIT GO ARREST TINUBU ON ELECTION MORNING WAY 3 BULLION VAN DEY IN HOUSE EVEN MAGU SELF NO FIT MAKE DEM LEAVE THOSE BOYS JAREE DEM NO FIT SCAM REACH POLITICIAN |
THIS NAIRALAND PEOPLE SELF I TIRE FOR UNA PLS LET ME ASK U JUST ONE QUESTION WHERE IKOYI MONEY WAY EFCC RECOVER WHERE D MONEY DEY TELL ME EVEN MAGU SELF WAY B EFCC CHAIRMAN NA BIG THIEF JUST THINK ABOUT THIS THIEF STEAL MONEY INTERNATIONAL THIEF THIEF ARREST AM COLLECT ALL THE MONEY ....SO TELL ME WHO B D THIEF ? ITT[color=#000099][/color] |
NA SO D TIN DEY HAPPEN FOR DEVELOP CONTRIES ?? MUMU TALK |
WATCH OUT MAD PEOPLE GO FULL EVERYWHERE SOON COZ D TIN GAT GET REPERCUSSION[color=#990000][/color] |
BET go collect Davido award ni if u keep shouting |
ALL NA LIE DEM KILL D MAN FINISH PUT AM FOR WELL ......NA 9JA WE DEY NW |
BEST TIN NA MAKE U COME BACK AUS JEJELY COZ PUTING IMMIGRATION TOO STRONG THEM GO SURLY CATCH U COZ U NO FIT HIDE |
I BEG NA WHERE PROVE WHERE D HUMAN PARTS THEM FIND THERE NA ONLY DEBRIS DEM SEE AND CHARM ABI? JUST BECAUSE DEM SEE CHARM NO JUSTIFY SAY NA RITUAL DEN?? SHOW PROVE FIRST BECAUSE THIS COUNTRY SELF SO FULL OF PROPAGANDER |
FALZ DON TALK FINISH THOSE STUPID EFCC NO FIT ARREST AM AT ALL AND THE TIN WAY PAIN ME PASS B SAY SOME STUPID PEOPLE GO STILL DEY SUPPORT AM. I BEG WHERE DAT STUPID MAN WAY DEM DEY CALL NOBLE IGWE WAY CARRY EFCC ARREST BOZ FOR CLUB 57 WHERE D GUY DEY NOW MAKE HIM GO CARRY EFCC ARREST BUHARI NOW. EVEN MAGU SELF NO FIT ARREST BUHARI I TIRE FOR THIS COUNTRY TO SHAVE ONLY HAIR 86MILLION SEE SCAM AND NO BODY FIT ARREST AM |
CONTINUE UR EMISSION |
COUNTINUE UR EMISSION |
I beg make we hear word jaree I beg where ikoyi money ? where d money day now u hear anything about am? no Abi? see a lot of graduates day graduate every year without no correct work?and even if den see work na plenty work small money and u get a lot resposibility way den look up to u abi? and politician day steal plenty money no efcc fit arrest abasanjo even corrut magu self no fit arrest tinubu Abi? den no b thief ? I ask u ? den b d big thievies and no any effect fit arrest dem and u way u dey hustle ur hustle efcc go den disturb tell me magu no b thief where all d money den don recover since all this years where d money ? and una way day Nairaland here go dey criticized each other or make I ask una are you contended with ur present situation? people no den reason straight I know say una go criticize me but I no care because truth bitter |
Make dem free d guy na watin self wat about those stupid senators governor and political thief why dem no give dem death penalties In dis century dem show am for ajazera news yesterday show our stupid senator dey fight and Na only Nigeria I know way the country president clam Nigeria youth dey lazy ? How can a president say that without shame and him still won go for second team and na still does lazy youth go vote am in. |
IPhone x na d best phone so far for now got my few days ago
|
SEE MONEY RECOVERD FROM OLD THIEFS WHAT ABOUT THE NEW APC THIEFS HOW MUCH U TINK SAY DEM GO DON STEAL? NA WA O FOR 9JA NA ONLY YAHOO BOZ DEM GO DEY PURSUE UP AND DOWN... |
IPhone x |
COUNTINUE UR SHOW....SLAY MAMA HOW MARKERT |
Na lie all this story na just to tackel the man because him no follow them Nigeria government is so full of shit I swear so na now them no say law day ? Man just need to hustle find money run leave this stupid country sharp sharp be everything scatter finish |
NEW PUSSY FOR AIG... countinue ur show |
NA D AFTERMATH OF WHO U HELP? B DAT |
WATIN HIM DO ? MAKE DEM LEAVE AM JAEREE...WHERE IKOYI MONEY? WHERE SNAKE MONEY ......POVERTY NA STUPID TINZ |
EVEN MAGU NA BIG THIEF ##LEAVEDEMBOZ## SAY NO TO POVERTY |
EVERYBODY NA THIEF... na waiting 9JA TURN BOYZ TO B DAT POVERTY NA STUPID TIN |
continue you show
|
ok continue
|
ok continue
|
ok continue
|
WHY EFCC NO START FROM THERE ??