Emmanuel4758's Posts
Nairaland Forum › Emmanuel4758's Profile › Emmanuel4758's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 (of 44 pages)
dis youth serious sha dis is free certificate to 72 virgins hehehehe could u imagine shekue di ck with 72 virgin dis one na sucide enjoyment hehehe make i laugh in chinese chwin chan hing hong he |
coogar: between N70,000 and N80,000olodo /ilitrate abeg multiply 399dollar with 159nigerian currency |
sss wan thiefooooh dem wan pack viju milk golden mourn squadron , k.p,sma gold and progress for der childrenooh includin t shirt ole ole ole ndi oshi and even pant for der wives |
bory09: No be only sit at home na sit for bush. Me am going to market and if dem born them well make them harass me.if dem haras u wetin u go do kwanu |
emmanuel4758: at oko in anambra state every were dry like desert no shop open only me be d person wey get heart to open shop and nofin dey osie ike awara yah gottainfact make i close shopooh i see group of people coming wit hunter gun dat one dat only contain one bullet but gun na gun i don dey runooh becus i no c any smile for dis guys faceooh oyemas onago already pion i don take off be dat |
at oko in anambra state every were dry like desert no shop open only me be d person wey get heart to open shop and nofin dey osie ike awara yah gotta |
okija juju no need of callin u stu.pid cus u ar already fo.olish d yoruba guy is senseles so no need to xchange much word with him but i discover dat u ar just a cawar.d u need to upgrade ur brain b4 u coment |
[quote author=~Bluetooth]Hahahahahahahaha ![]() Abeg what's the casualty rate in Anambra now ? [/quote]okija juju no get sense if u get sense u would hav defend ur people not to talk trash wel i no blame u may be ur mother nah awusa ur father is a cast in igbo land so how would u make a fruitful statement |
Garri the 1st: Ibos are still weeping from the effects of the Biafra war.... While Ojukwu, Achebe and other Ibo elites came out unscathed, millions of Ibo kids and women who weren't there when the war was declared lost their lives.u dey beg wit style go and tell ur yoruba brodas to find der own crude cus very soon poverty go wire oduduwa men |
ayswags: this ibo boy stop spamming threads with the shout of biafra has oil which oil are u talking about,the one that is not enough to fuel ten cars,i would repeat this for the very last time the oil produced in ondo alone is more than that of the entire south east,get that into ur shitty brain dummycan u imagine dis yoruba parasite talkin chai wonder shal never end ooh ondo produce or or manufacture crude make i laugh in chinese n chi chan hun hoi hoi hoi so yoruba na now member of niger delta make i laugh in yoruba ole ole ole olebruku ibu onye oshi chai make i reserve my word.. |
Billyonaire: North wants Boko Haramistanwhich electricity i never get light for my side for 3month na only crude oil unite some parasite together mtchew up biafran up niger delta Bleep oduduwa parasite Bleep buhar harlams virus |
bobthebuilder99: Nobody is stopping YOU from leaving.kai i go killam for person kwoh wetin biafran come do kwanu we ar just havin a day sillence for our people killed by buhari harlams so can dat be an offence ehh if u even luk at massob dey dnt carry weapon hav u heard any one killed by massob and wy is nigeria so interested in south east especially some parasite like yoruba and hausa but mind u dnt try to be parasite for ever start now lukin for ur own crude cus anytin can hapen one day and if una remain like this hunger and poverty go wire una infact army and massob fight self mtchew pls some tell me how does dis fight change price of garri in labour market........chikinah |
nolio: no,there would be 2nd legno there should be 3rd leg |
[quote author=obinna-kenedo]New York is on my list too. Too many senseless killing every evening, bronx, queens, harlem etc. Them tink say na only dem sabi make list?. But if u give me visa i go still go sha! #winks#[/quote]let me draw my own list texas flooding newyork shooting and many gangster california too much raping boston unnecessary bomb blast targeted on nigerians los angeles illuminati stuff but if u give me ticket i go pack my property within a seconds and go to most dangerous state in amelica laughin in chinese chin chan hug hung hug hung hi hi hi |
[quote author=BOA®]This streaming service just dey hang... ![]() JESUSSSSSSSS...See the number of members viewing this thread!! |
Havilah93: online sir. Various livestreamspls can someone tell me how to stream online match am usin symbian n95 |
[quote author=Banku&Tilapia]Apart from fraud, bleaching n producing like pigs u ain't better dan Almighty Ghana u demented eeeediot.[/quote]like seriously pls is ghana name of a thing,animal or a place pls because last time i check my dictionary dey said dat ghana is d name of animal why kenya is d botanicule name of bull dog is that right |
[quote author=Willie_A]Sorry, we don't have Boko Haram here![/quote]see dis zinjantropus chai boko haram better pass kenya haram dats wy eagles go with nigerian jtf cause kenya police get ntwork with aqueda teror group nairobi na bull shit village oestrolipitacus dnt make me angry b4 i buy all nairobi with my cheque |
Jamie b: Guy no just insult my state capital. After all u never pass ur state boundary beforehahahahahaha sowie but ebonyi state na bulshit with nairobi |
breaking news from afp nigeria player slap kenya presido kenyatta for touchin him john obi mikel who saw kenya presido as ordinary civilian becos of d way he dress locally couldnt control him self and give d presido dirty slap and shaun him never in his life touch him cause him and d presido no be mate ....stil investigatin |
kenya capital dey like ebonyi state chai dirty dirty every where there women sabi seduce chai i pity our eagles sha una go c der capital pitch tomorow dat secoundry skul field in lagos better pass d pitch kenya kenya kenya kai super eagle d kpeme |
36539518hj pls help |
some one check my own nah am servin mass dnt hav time to check mine |
pls see mine 36539518hj may almighty god bles u pls help me check |
pls abeg dis tin na true i need god fearing to tell pls i dnt want to spend my money on nofin |
judano: He strayed offside, the Nigerian defence stepped back to put him on. Disorganised defenceBleep dat ref |
pls wats time now |
[/quote]okija juju no get sense if u get sense u would hav defend ur people not to talk trash wel i no blame u may be ur mother nah awusa ur father is a cast in igbo land so how would u make a fruitful statement
