Emmanuel4758's Posts
Nairaland Forum › Emmanuel4758's Profile › Emmanuel4758's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 44 pages)
Rexxie: pishure for wetin,abi ya name na tyson GAY?your fada nyash |
igbo boy: abeg the snake need amnesty biko....BH dey get amnesty, ND militants dey get amnesty..how about the snake which i am sure has low amount of murders to its name compare to the former.lol |
[quote author=nadia_SA]MtsheeeEew..[/quote]mtcheeeefw |
JOYCEOUS: I 4 lyk c as u dey vex ooo!coz south south na minority but we wil manage una |
Tolexander: you?i luv dis governor bt he need special adviser on behaviour |
JOYCEOUS: Mitcheeeew!wats meanin of dat i tink i told u nt to coment again nw say sorry be fast. |
[quote author=nadia_SA]what's wrong with what I asked ![]() ![]() Lol if he'd divorce me for a silly comment then it wasn't meant to be.. I will move on yuzedo is not married But really wrong with it[/quote]hm chai dis girl i mean lady or woman don use style beg because u said d post is silly dat means u want to freestyle your finger and mistakinly post silly comment,lol next time dnt do such freestyle mistake again....s.a noni |
dat money too much nah wy not 850000 naira .mtchew afta dat u den go bak to twiter and insult new manager |
[quote author=nadia_SA]Amen[/quote]amyooh dat amadioha must be replace with amadiulo |
[quote author=Okija_juju]O snaps!!! ![]() https://cdn3.whatculture.com/wp-content/uploads/2013/04/Snakes.jpg https://www.joblo.com/newsimages1/snake%20penis.jpg[/quote]chai d snake wicked |
JOYCEOUS: N hu in God's nem wnts 2b part of ur yeye biafra?joy park well dnt coment again b4 i vex |
emyibe: please when is Boko H having their next recruitment for fresh trainees. Where can I buy form? And what are the requirement for intending members.abeg format ur sense cuz it has been corrupted |
picture abeg |
[quote author=nadia_SA]So aren't igbo's Nigerians ..wetin b ur wahala[/quote]if ur husband ikechukwu here dis na divorce be dat abeg beg op to delete d coment |
[quote author=nadia_SA]So aren't igbo's Nigerians ..wetin b ur wahala[/quote]if ur husband ikechukwu here dis na divorce be dat abeg beg op to delete d post |
Jenams: bros come oh, u nor dey shame? Na only igbo igbo igbo u sabi type for dat kpalasa fone wey u dey use? #simpletonu ar sufferin frm lack of respect ,go hug transformer if u wish to may be ur next life u wil be igbo man... |
The flint: biafra wud come to a reality if only we remove those stupid n/deltans 4rm our planslet just pardon dem if we pursue dem dat means dey wil patch wit cameroun...isreal nigerian noni |
Jenams: and I said keep quiet! Say yes sir!where dis one come out frm u dey madt or craze or mumu abeg go luk nearest bush...mtchew |
up biafrans 2015 tin on my mind .... Igbo i hailooh hardworkin nigeria if nt igbo who again go make nigeria proud? |
Jenams: my friend keep quiet! Wetin dey wori all dis Igbo pipo sef? Why una dey always like to show una sef? Tribal bigot! Anybody ask una weda na ibo pipo get those qualities or not? Shuooo! Una mata don taya me I swear! Very annoyin set of old slaves.can hausa or yoruba man ever do all dis tin ehh dey can never make nigerian proud except igbo people ask nadia she wil tell u beta.... |
[quote author=nadia_SA]Hummmm *Nigerian men r romantic [/quote]lol. nice to know sha |
under probability sha |
suen remove dis bba eye or elsea nairalanders wil go on strike dat ilumi eye is disturbin |
[quote author=~Bluetooth]Wait till you and your generation atleast can boast of just 1 percent of his achievement before running your mouth here.[/quote]mumu wat did she achieve |
like seriously |
Aigbofa: The president was supposed to come down, shake hands and introduce his entourage. I wonder what Patience said to those people she was shaking hands with.......Hello, how do you do....that man behind me is my husband Jonathan, the president of Nigeria?or helo hows are u doings man thats ojuju man behinds me is my darins houseband ...lol |
Wittywizard: Abeg sanction us... I go lay my life 4nigeria..... I wil represent naija... Make una even prison me sef... Make i enta airoplane for d1st time, kum enjoy una prison service for d 1st time in my life... Up nigeria... We no dey carry last...dis mumu dnt know d meanin of sanction shame |
ooman: Our mental asylums have been turned to churches and mosques, to be attended by the mentally impaired. We need a better govtonyibo |
oladegbu abeg go bak to heaven or hell and help me check if satan has provide special place to shekeu with virgin but if satan allow shekeu in hell dat guy fit carry bomb blast d hel d fire go worst ........your days ar number |
since dey sanction iran i couldnt see press tv or all iranian tv on dstv intelsat decoder may be dey wil remove nta ait and stv frm intelsat but does those rumour monger station yield any fruit in nigeria abeg make una barn all cuz am tired of rumour ....mtchew |
[quote author=Emperor_007]What kind of sanction should we expect from them? .[/quote]dey won't supply condom to nigeria again ...lol and dey wil remove nairaland frm internet |
king arizona: Reports with no picturewaz ur real name i gues thomas smh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 44 pages)


[/quote]lol. nice to know sha