Emmanuel4758's Posts
Nairaland Forum › Emmanuel4758's Profile › Emmanuel4758's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 44 pages)
Bleep amaechi |
make i go join dem cuz i ned shekue stuborn head |
rane06: Eeeya, so sad. Rip to d dead. But why will people hang on a train in d first place?na u die |
so dat means if am havin 100 milion it wil become 50 thousand eco kai i no greeoooh infact frm 2014 i go stop savin my money in d bank cuz i fit comit sucide when bank people tel me such trash abeg make our madt leader reject d offer |
o boi i |
waz shekeu among cuz god don punish mohamed i mean satan nt mohamed i misqoute becos of the error of commision and turgidity betwen both of them is simple truth. Mohamed noni .hihi hi ha ha ha fall frm aso rock. |
na sooh make i pack my bag go back to nigeria cuz s.a is misirable place to stay abeg i don dey pack sha cus s.a lady wan kidnap me cus am too handsome smh |
bobthebuilder99: Why would you need anti tank mines and RPGs to hunt?to hunt christians u no understand |
make d woman go luk bush and d husband go hug transformer and d children park well jor if i be lawyer i go tell dem na now be there beginin of honey moon |
any body dat comment above me is ignorant and any body dat comment below mine should take note russia nuclear war head bigooh is better dat we release dem or else no need to tel u remainin story and also naija wan to tie with rusia and make rusia der best frnd which i know rusia ar lukin for since becus of our land military power so dat dey wil treat usa Bleep up any time any day includin isreal |
solomon111: This is a grand and lovely idea.u want make oyibo pigs sanction us my hand no dey for nuclear weaponooh cus dat one na sucide abeg someone should tell me when naija wan produce nuclear weapon make i pack my pillow dey go cotonou. |
aboki na abokiooh make fg train only yoruba and igbo cuz aboki fit bomb moon in d name or sucide attack abeg gej listen to my adviceooh abokis ar nt to be trusted |
mama nkechi bring one plate ofe nsala an ishi okpoloko make i dey jolly myself cus sheku time is countin down nkechi nkechiooh bring my wrist watch |
dat goal get as ebi |
[quote author=Ms_Steph]Come o are we having a dead president or what. Later people will say its because dey don't want him to be president. What has GEJ done since he came into power? He has only helped d elites. See how politicans steal money dis days and say its witch hunt. Shebi white people no like obama dint obama kill osama nd made himself useful. Nd I knw some idiots will still vote for gej in 2015. Dis country is messed up. If there is no security in a country then the country is useless. See has people just dey die like flies[/quote]talk to your fada nyash everytime instead of us to find reasonable solution to solve crisis we keep on blaimin leader as if dey ar nt human being like u pls blame ur self for joinin cultist to make our lovin country ungovernable or even blaim buhari .buhari is a good leader but he is too religouscalistic dats wy i hate him and i cant deny he might be d one sponsorin dem but stil i cant swear for it but let us join hand and make our country governable let luv each oda i beleive one day we wil get der am proud to be naija .9ja for life |
[quote author=Ms_Steph]Come o are we having a dead president or what. Later people will say its because dey don't want him to be president. What has GEJ done since he came into power? He has only helped d elites. See how politicans steal money dis days and say its witch hunt. Shebi white people no like obama dint obama kill osama nd made himself useful. Nd I knw some idiots will still vote for gej in 2015. Dis country is messed up. If there is no security in a country then the country is useless. See has people just dey die like flies[/quote] |
emmanuel4758: let me cough b4 i comment in dis joepidekally issue coh coh coh so d mother mean say when him husband dey di ck her she no shout how come dis shoutin become sin but waitooh wy women too dey shout self cuz na so my girl frnd dey shout anyhow small romance she go shout like person wey win lottery in heaven but but if na me ehh i go buy home theatre cuz d size of my di ck no girl wey i nyash wey no go shout. |
ilugunboy: 2 months is not too much....I dey go 2 yrs without doing the thing...u ar suffering from amu njaitise |
let me cough b4 i comment in dis joepidekally issue coh coh coh ar ar armmm so d mother mean say when him husband dey di ck her she no shout how come dis shoutin become sin but waitooh wy women too dey shout self cuz na so my girl frnd dey shout anyhow small romance she go shout like person wey win lottery in heaven but but if na me ehh i go buy home theatre cuz d size of my di ck no girl wey i nyash wey no go shout |
iresearcher: http://www.lagerassassin.com/s1/12548/world-cup-2014-qualifying-namibia-vs-nigeria.htmlden if i enter d site where should go cus d site is confusin |
where una dey watch dis match tv or streamin if na streamin tell me d link sharp sharp b4 i commit sucide |
