₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,099 members, 8,521,118 topics. Date: Wednesday, 18 November 2026 at 09:37 PM

Toggle theme

Emmanuel4758's Posts

Nairaland Forum › Emmanuel4758's Profile › Emmanuel4758's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 44 pages)

Sports › Re: Nigeria Drops Four Point In FIFA Rankings by emmanuel4758(m): 4:22pm On Jul 04, 2013
Toppiano: FIFA rating na rubbish. Super Eagles carry unbeaten win nations cup still we nor dey first. Na dem sabi. Abi dem expect us to go win confederation cup ni? If Spain nor win, Italy nor win, Uruguay nor win why dem come dey embarrass us with yeye rating. In fact dem suppose rate all teams for confederation cup 1 to 8 first make others follow grin grin grin grin grin

Kudo to Keshi and the boys jare. As for me, make our boys enjoy themself like say FIFA nor exist.

Keshi, just qualify for world cup jare... I dey ya back
includin tahiti .lol
Politics › Re: President Goodluck Jonathan To Visit China Next Week by emmanuel4758(m): 11:44am On Jul 04, 2013
sweetcheecks: You are missing the point, please check my post again. America could be looking for non -economic potentail but something else by engaging Senegal. Only time will tell what they are after but NO I do not think their visit to that country was to spite Nageria or Kenya. I do not think the US government is that shallow.

As much as I do not think President Jonathan's visit to China is a retaliative action but goverments pushing their countries agenda to better the lives of their people.

I think we need to grow from these petty politics of undermining countries and getting all emotional about things. Politics and emotions could get one into serious trouble. Mugabe is case in point.
dis girl i thought u have sense wat fukin point ar u makin chai u think like kid sha
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 10:40am On Jul 03, 2013
[quote author=nadia_SA]Lol yes don't worry I believe u..[/quote]ar u sure dat u believe me but u keep on laughin chai
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 10:32am On Jul 03, 2013
lol
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 10:31am On Jul 03, 2013
[quote author=nadia_SA]lol I'm really from s.a nau.. I no I'm the one who answered u so ooo.. grin

My gawd the drama out of this one post grin[/quote]
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m):
.lol
Politics › Re: Vehicle Rams Into Amaechi 's Convoy. by emmanuel4758(m): 9:33am On Jul 03, 2013
tah make una park well jor anyone who coment above me is an ilitrate and d ones dat wil coment below should listen governor is d one dat jam d toyota bt op didnt mention dat amechi convoy waz tryin to durge pot along d road and mistakinly jam d inocent toyota man and wat cuz all dis is over speed and poory mentainance of road.all dis pot hole on our road is dangerious.stop caling gej name b4 devil go slap u.....
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 9:52pm On Jul 02, 2013
anoda funny tin hapen right now in pretoria s.a i ask girl whats ur name sweety?am fine.i now ask her wats ur name? she told me nkechi.wow ur name sound Hot ? Thank u.i den told her my fada senior mandela and her beauty just draw my attention and i need a through s.a frnd ?she ask me wy.i told her my fada told us never to date any person who is nt s.a origin?she smile and told me nice one dat she even hate oda country especialy, nigeria,ghana ,and oda west african country.lol i smile a little and leta ask her nkechi but where ar u frm?she said am frm johenesburg and my moda is frm pretoria .lol i den burst out laughin .i just wonda nkechi igbo girl claim to be frm johenesburg becose she don c mandela grandson but she dnt know i be igbo boi lol ;Danoda funny tin hapen right now in pretoria s.a i ask girl whats ur name sweety?am fine.i now ask her wats ur name? she told me nkechi.wow ur name sound Hot ? Thank u.i den told her my fada senior mandela and her beauty just draw my attention and i need a through s.a frnd ?she ask me wy.i told her my fada told us never to date any person who is nt s.a origin?she smile and told me nice one dat she even hate oda country especialy, nigeria,ghana ,and oda west african country.lol i smile a little and leta ask her nkechi but where ar u frm?she said am frm johenesburg and my moda is frm pretoria .lol i den burst out laughin .i just wonda nkechi igbo girl claim to be frm johenesburg becose she don c mandela grandson but she dnt know i be igbo boi lol
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 9:05pm On Jul 02, 2013
Abu Mikey: Na my Padi her husband be!! tongue
micky how old ar u pls and do u study english at all
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 9:01pm On Jul 02, 2013
peziz: wetin dey do this teenager sef. Did'nt you read the part where he said not nairaland nadia. See how quick you were to jump in and defend nadia. Make her husband catch you.
pls dnt mind dat zinjantropus creature
Romance › Re: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by emmanuel4758(m): 7:05pm On Jul 02, 2013
hi nadia ?hey emmanuel .nadia where ar u from ?am frm s.a.which part ?cape town .wow nice one u luk so sweet in u pix?thank u . I ga enyem ukwu nwere nti make i jolly ? Lol iga eburikwa.i den bust out lafin like mad man on the street start tinkin dis girl hear igbo ,speak igbo, and even write igbo ,but claim to be frm s.a .oboi girls can lie ehh .but i outsmart her lol .no be n.land nadia na anoda nadia in capetown lol.
Business › Re: Work Begins On Onitsha Shoprite. by emmanuel4758(m): 10:36am On Jun 30, 2013
Donchyke39: shoprite is a South African Company.
who own s.a na americans so what diferent
Romance › Re: Would You Ever Cheat In A Relationship? by emmanuel4758(m): 2:01pm On Jun 29, 2013
stil tinkin.....
Politics › Re: Boko Haram Kidnap 3 Soldiers - AP by emmanuel4758(m): 1:55pm On Jun 29, 2013
see op if u carry dis kind rumour again i go quit from nairaland cuz i dnt deal wit rumour mongers abeg were ur source from mtchew
Celebrities › Re: Iyanya To Yvonne Nelson - I Lost Your Medicine by emmanuel4758(m): 1:48pm On Jun 29, 2013
like seriously
Politics › Re: Obama's Town Hall Meeting In South-Africa Today At 2:45pm by emmanuel4758(m): 12:50pm On Jun 29, 2013
[quote author=Nomski0]Must everything be about food bros? Man shall not live by bread(including garri) alone ]u ar misunderstandin bible man should not leave by bread alone dose nt mean man should nt leave by garri alone .can a man stay one day witout eatin garri eh make u no tryam cus na sucide be datoo be warn .
Politics › Re: Obama's Town Hall Meeting In South-Africa Today At 2:45pm by emmanuel4758(m): 12:32pm On Jun 29, 2013
[quote author=nadia_SA]LoL gay marriages already allowed in my country so no be new thing..

grin lol u should let gays be!! its not their fault they prefer arsenal over toto cheesy[/quote]hm nadia so u support dem so u vote for dem could u just tel me any pressure in dat arsenal becos if any man i mean man wey admire me eh d way i go slapam he wil remain confuse in his life wel i never c such over here in pretoria
Politics › Re: Obama's Town Hall Meeting In South-Africa Today At 2:45pm by emmanuel4758(m): 10:39am On Jun 29, 2013
[quote author=nadia_SA]SA welcomes obama cheesy[/quote]u mean u welcome gay cuz botanicle name of obama is gay smh......,..i go wait for dat obama wit my hunter gun if him fly over my house walai i go shoot down d copter trust me .mtchew. See hold up every where because obama
Politics › Re: Obama's Town Hall Meeting In South-Africa Today At 2:45pm by emmanuel4758(m): 10:25am On Jun 29, 2013
how dos dis news change prize of garri in nigeria .i hate obama gay policy how can guy like me pierce smtin into my anus him dey madt.
Family › Re: What Will You Be Doing This Friday Evening? by emmanuel4758(m): 11:43pm On Jun 28, 2013
mike404: ENWE IMO AWKA IBIARA KA ANYI KOWA ONU NA NAIRALAND EEH KWAhuh
iru ka enwe odika imaghi mgbe ekere nku ukwa sha i no blame is like u ar sufferin frm conjiless
Family › Re: What Will You Be Doing This Friday Evening? by emmanuel4758(m): 10:54pm On Jun 28, 2013
[quote author=nadia_SA]I ga ebuli kwa?
grin[/quote]why not nadia agam ebu nke kariri ihe inwere .lol just try me u go c my weight .lol
Family › Re: What Will You Be Doing This Friday Evening? by emmanuel4758(m): 10:49pm On Jun 28, 2013
mike404: bia aturu a obu na nwunye mmadu ka otinyere gihuh
ooh gaa juo mpa gi na olahi nwunye mmadi tupu omutagi ?
Family › Re: What Will You Be Doing This Friday Evening? by emmanuel4758(m): 9:31pm On Jun 28, 2013
[quote author=nadia_SA]Interesting undecided[/quote]nadia i need ukwu nwere nti frm u please culd u help me out ...lol
Family › Re: What Will You Be Doing This Friday Evening? by emmanuel4758(m): 9:26pm On Jun 28, 2013
[quote author=nadia_SA]Making babies..
Perfect weather..[/quote]hm dis one u said makin baby ar u a factory i wonder
Family › Re: What Will You Be Doing This Friday Evening? by emmanuel4758(m): 8:47pm On Jun 28, 2013
na fuc kìn tinz on my mind cuz pretoria too cold.. So nadia sisters go serve my pressure and obama make everytin worst i dont know weda s.a take dis obama as god c as dem close every road in pretoria so how would i invite dis girls stil tinkin...
Politics › Re: Shoprite Opens In Ibadan by emmanuel4758(m): 10:12am On Jun 28, 2013
abeg make una help me destroy dat shoprite am stil in der custody make i hide my phone cuz one of der army wey luk like chimpanzee dey come near me.....,dis obama men jehovah go osamah dem....
Politics › Re: Shoprite Opens In Ibadan by emmanuel4758(m): 9:53am On Jun 28, 2013
my frnds in ibadan help me destroy dat shoprite cuz s.a matter no be small tin culd u imagine s.a army tell me dis mornin in pretoria to jump like nwa awoh because i was just pasin on d street and just wave hand to gay convoy called obama infact my waist dey pain me make i go luk for ladies way feet masarge my bak.
Foreign Affairs › Re: Nelson Mandela Is On Life Support by emmanuel4758(m): 11:19pm On Jun 26, 2013
am just coming out frm d hospital na waoh he no even recognize me again.doin d time my fada is campainin for him he called me bright one cuz den i waz just 11 years and am so inteligent.he is stil breathin wit help of matchin but his soul has departed.so painful cuz my dad was a very tight frnd of him.rip mandela but i promise u i wil mary one of ur grand daughter to keep our relation more rigid and unbreakable .rip my grand fada mandela u ar blesed to d world i luv u mandela .when u depart greet almighty for me bye my grandpa we love u and god lov u most
Science/Technology › Re: Pictures Of A Made In Nigeria Helicopter by emmanuel4758(m): 4:33pm On Jun 26, 2013
to enter dis type of jet and to comit sucide na d sametin no diferent abeg make una fly dat tinooh or ebetter make una exportam to s.a cuz dem dey like naija made product,..smh
Car Talk › Re: Death Of The Z-600 Made-In-Nigeria Car by emmanuel4758(m): 4:22pm On Jun 26, 2013
oboi to drive dis type of car na disgrace oboi c car our ancestors dey drive b4, dis people wan introduce dis chakilikpo again abeg if dem produce dat car make dem export d car to south african cuz na dem go fit drive dis typoooh ...
Politics › Re: After Mandela, Who Is The Next Greatest African Alive? by emmanuel4758(m): 4:08pm On Jun 26, 2013
almeld musa and yakubu ayigbeni
Politics › Re: Boko-Haram Members Dressed As Women Arrested In Borno by emmanuel4758(m): 4:47pm On Jun 25, 2013
öne day buhari go dress like chicken kudos to jtfs

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 44 pages)