Forum Games › Re: Lets Use Smileys Only: Reloaded by emofine(f): 6:54am On Oct 28, 2011 |
|
Forum Games › Re: What You Should Know About Me? by emofine(f): 6:51am On Oct 28, 2011 |
I've had a short story published before. Kmaster2010: yes, Nd am serious, Especially wen he is d last born, hmm hehe he's not the youngest and my siblings and I haven't lived with each other save for 3 years of our lifetime but I'm guessing your statement was hypothetical. Guy, I wan know something about u too ooo - mek we level am nau  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:07pm On Oct 27, 2011 |
tomorrow I get school o so mek I sleep before I dey late again, Good night  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:01pm On Oct 27, 2011 |
too much tins I for do dis tomorrow - I no wan 2morrow to come sef |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:50pm On Oct 27, 2011 |
sef I no know wen to chop become heavy task for me o and I wan gain weight yet I no fit eat well. . . indomie na the only food wey I fit chop these days |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:46pm On Oct 27, 2011 |
sef I for finish this indomie I don begin chop, my belle come be like pit, everytin wey I dey chop no fit hold am. . .na black hole e be  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:36pm On Oct 27, 2011 |
woman don dey find Oga's secret today today  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:30pm On Oct 27, 2011 |
bitter pass kola? I no even sabi wetin agbo or alomo come be oh  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:25pm On Oct 27, 2011 |
stout na bitter? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:20pm On Oct 27, 2011 |
weather dey cold but I no wan u to chop plenty calories dis evening  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:08pm On Oct 27, 2011 |
fish dey since, oya take. . . shebi u wan mek I feed u too? Oga, I no be nurse o  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:02pm On Oct 27, 2011 |
eat the food I come bring u nau, ah u no want am again? shey if na hungry man be angry man den a lazy man come be hungry man, na remain for you to vex  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:54pm On Oct 27, 2011 |
dinner? hmm I tin say I neva dash u that plantain and fish wey I don collect finish for queue wey dey for one Primary school  . . . you still wan chop am?  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:47pm On Oct 27, 2011 |
yaself be head master?  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:40pm On Oct 27, 2011 |
hia na head quarters abi?  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:35pm On Oct 27, 2011 |
am I now a bouncy ball?  I no go dash u my head  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:24pm On Oct 27, 2011 |
now pesin jus dey tune music - e fit help pesin tink beta |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:14pm On Oct 27, 2011 |
her disappearance na mystery wey una wan solve abi? r231: Queue for wia na primary school u dey lol lol  |
Forum Games › Re: What You Should Know About Me? by emofine(f): 7:02pm On Oct 27, 2011 |
Kmaster2010: am gussin d boy will be actin a little bit more girlish dan boylish lol your guess is wrong oh  do you think the sibling ratio can have an affect on a person's mannerisms/sexuality - that would make an interesting topic hmmmm. . . |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:31pm On Oct 27, 2011 |
again my belle dey pursue me mek I find sometin chop now now and I no wan carry last for queue  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:28pm On Oct 27, 2011 |
chips no be proper food before. . .I for collect fish and plantain, mek u chop beta food jare  Oga, I dey go o |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 2:22pm On Oct 27, 2011 |
am hungry now now o. . .I for go enter shop wey I go find sometin mek I chop, wetin u wan mek I bring? |
Celebrities › Re: Pictures Of Patience Celebrating Her Birthday With Jonathan At Australia by emofine(f): 11:42am On Oct 27, 2011 |
awww sweet  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:36am On Oct 27, 2011 |
cook no be my profession o, na to taste am na me sabi pass  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:31am On Oct 27, 2011 |
me wey no fit carry chop, na me u wan find food from. . .lol I no be breakfast pesin |
Nairaland General › Re: Do Wild Animals Exist In Nigeria: Not Zoos O! by emofine(f): 11:27am On Oct 27, 2011 |
nasoeb: ofcourse there are, especially the northern part of the country, its recorded we have hyaenas, lions, tigers, leopard etc
the problem is that our government hasn't got the time for the citizens needless talking about preserving these animals Tigers are indigenes of Asia not Africa. |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 11:16am On Oct 27, 2011 |
tired small but wetin man pikin fit do nau |
Romance › Re: Igbo Men Are Amongst The Most Physically Built And Handsome Worldwide. by emofine(f): 10:43am On Oct 27, 2011 |
|
Nairaland General › Re: Do Wild Animals Exist In Nigeria: Not Zoos O! by emofine(f): 10:18am On Oct 27, 2011 |
chidike: i don't really believe wat my friend told me, which has led me to ask. Do we have wild animals, like lions, cheetahs, leopards that are found in africa in Nigeria We have Leopards - remember benin empire and their depiction of these animals in their art. We have Lions also, in my father's home town there was an unruly Lion that used to terrorize the locals lol I'm not too sure about Cheetahs though but honestly I wouldn't even be surprised if Nigeria does contain them. |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 10:07am On Oct 27, 2011 |
sleep still remain for my eyes. Good morning. . . |
Romance › Re: Igbo Men Are Amongst The Most Physically Built And Handsome Worldwide. by emofine(f): 10:05am On Oct 27, 2011 |
sexkillz: [color=#000055][size=14pt]Smh @ Inconsequential Observation. . . So how does this affect me?[/size][/color] lol it's not you he's supposed to have an affect on unless. . . .  |