Emofine's Posts
Nairaland Forum › Emofine's Profile › Emofine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 69 pages)
hmm well if tins no dey work out for some of dese bobos, dem for tie mask join M.E.N.D ![]() |
hmmm anything u like nau ![]() lol okay how about OBJ when I'm less lazy one of these days I may post some sketches sef ![]() |
umbrella grow leg carry waka enter one hiding place; shey I don lose am ![]() |
you got any more sketches? |
sha if we for adopt our characters now, na you wey fit beat me finish. . .u big oh, na lepa I dey I no get that kain strength ![]() |
home no dey for dat mata, I for enter class early if not for rain wey pursue me back home come dey mek pesin change cloth ![]() |
so u don put ma twin back up ![]() |
chai you big pass ma guy sef ![]() you fine sha ![]() |
help e won come wen pesin come ask am. . . na same rain wey come mess up my day, na im mek I run late ![]() |
haba u neva sabi pesin wey narrate her bobo tori come resemble am well well . . . we be twins sef u nko? ![]() |
![]() nite air go carry am go |
oh so she no fit born pikin because she no wan remove her cellophane singlet tie wrapper abi ![]() ma guy dey infertile before so na left for her to come service am, shey no be her wey comot da guyz ball before. . . she must recompense nau ![]() |
oh dis babe na terminator! ![]() ma guy sef im no fit give up, hin kon erase her two Schwarzenegger arms so she no dey armed again hin say he for redraw her arms im she fit accept him proposal mek am live happily eva after like Mr and Mrs. Smith ![]() sha ur babe fit marry eunuch sef? ![]() |
sha your girl wicked oh ma guy forget dat im for cover im ball wit bullet proof charm too ![]() my guy no go forgive dat kain ting. . .im fit srape dada wey dey for that yeye girs head come tie him balls together again ![]() |
eat yam and beans nau, plenty plenty dey for my side cuz I no gbadun dat kain food ![]() |
My guy sharp o no bi small, na bulletproof charm im fit carry, sha im fit tame am sef wit im natural weapon. . .no wahala ![]() |
u no kno ma guy go entice dis your girl wit him raw bodi, she go melt fall enter hin lap even though im neva finish mess ![]() |
na eba im fit chop ![]() so. . .between my guy and your girl who do you think go win battle? ![]() |
Na cellophane she tek use come tie cloth? her ikebe don poke through cloth oh ![]() Well she is ambidextrous so her fashion faux pas is forgiven ![]() |
Very soon she for join enter Prison Break ![]() I don't really like the execution but the depiction is what I'm more interested in. It looks like there's a torn heart with horns on the top, with a hand taking ownership. The fingers of the hand resemble tentacles here and there seems (to me) to be a slight s[i]e[/i]xu[i]a[/i]l representation - two fingers locking one horn and another stroking the other horn . . the horn could be a phallic symbol. The rose on top of the female's hair also looks symbolic - heart denotes love, roses are often used as a gift to convey love. . . and then there's the female character. . . . On the surface the tattoo looks really naff but I wonder what it truly symbolizes. . .it seems deep, it's quite thought provoking actually. |
chop wetin? na inside my belle na so effritin dey . . . sha chewing gum still remain . . . you im u wan chop? ![]() |
news wey neva change . . .Libya come be breaking news sotey. . .abi wetin be new again ![]() |
tell ur friend to borrow that bullet proof charm from the late Yisa Anifowose, if he no believe wetin hin bible don tok concerning any weapons fashioned against him . . . touch not my annoited etc den mek he use back up nau if one power fail another still dey or better yet mek im follow u go Christ embassy sample new babe dia abi |
since I dey look for chop ![]() |
sky don black, night don come |
up and down na so I dey waka for town |
Theology |
Kmaster2010:I have only one very special brother ![]() |
@Princek12 it's only now that I saw someone had a similar question to mine in which you supplied the answer to but I missed that post earlier on, thanks for posting the synopsis again however. Your story does indeed sound good, and I would like to read it once it's out. . .so now having a gist of the tale I'm now beginning to think of the role of pidgin in the story. Were you thinking of capturing the whole narrative in pidgin or only allowing certain characters to speak in pidgin, or is pidgin spoken depending on the setting (Nigeria/ America). . .I was just wondering. . . Good luck with your novel all the same ![]() |
Princek12:Prince na be joke before no be serious. . . yes I might like it, it would be nice if you could post a small sample here if you're so willing. By the way what's your book about? nagoma:Okay, I know he never wrote in standardized English. . . I've never heard of Jagua Nana - but now it's on my list of novels to read. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 69 pages)


when I'm less lazy one of these days I may post some sketches sef 


