Emperoradrian's Posts
Nairaland Forum › Emperoradrian's Profile › Emperoradrian's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 14 pages)
londongal03:babe u're rili high on london weed.....nigga raw ko,nigga raw ni. Smh |
jieta:hahahahahahahahahahahha i swr u wicked o.....d thunder wey go fire u,d do press up nw. |
EggovinMma:madamme pls repent o |
Guy i swr u too much....nw im havin nostalgic feelings....dos days guy,i b c ronaldo 4 my street,i win ballon d'or 4 my street 3 consecutive yrs 2000,2001,2002,i won so many league titles,until d transfer window was open,and i was sold out(my popsi cum fvck me up,him build him own house,so we cum pack comot frm dat street) i hop say my monument and record go stil dey d street. |
Hmmm even wit all dis qualities,i "MYT" marry her,bt can neva trust her wit my moni or my life.....oboy! Women r CHAMELEON in human forms,i've been tryin to study women since 2010,bt i neva understand dem,d moment u tink,ahhh! Dis is d perfect woman,d lily amidst thorns,she go jst fvck up again,den u go begin d wonder...is dis lady truly human,finaly i'd prefer to av babymamas' dan hav a wife,den my mom will tak kia of my kids...team #moms r d best# MY MOM IS D ONLY WOMAN I CAN TRUST ON EARTH WIT EVERYTIN....i rili mean everytin |
QueenHeart:yea,its beta to av a church mind dan to av a SMALL mind... |
QueenHeart:for ur small mind! |
QueenHeart:for ur small mind! |
In her voice singin' #its tiwa savage# |
Kizmarty:.....considerin d hike in fuel price and also dollars,makin d price products to rise in d market...nw d so called SUG is reducin d price of stuffs inside d sch....hw u want mak dem mak profit......hw wud u mak d students happy to d detriment of d seller inside d sch.....after buyin fuel costly nw u xpect d drivers to carry d students 4 peanuts.any students dat dosent av d moni to enta keke should trek dat 10 bucks wont kill u....if cnt afford 200 bucks to eat in sch,den go home and cook...... |
Nice one OP....nice write up bt u 4got to add dat banana increases d quantity and quality of sperm...tnk u! |
Hehehe funi tho...bt i tink its rili fun and cool watchin,football wit ur wife...it brings abt closeness....lettin her into ur world...trust me,she'd lov and appreciate it...u can also do some oda weird bt lovely tins wit her lik followin her to a lingerie shop,and actually helpin her select dem....#abeg guys mak una no call me woman wrapper ooo# |
#suya/kirishi tinz# |
smithval:val hw fr,hw dos babes wey i shr u...#sori 4 derailin d thread guys!# |
Young03:guy im a zikite o,a bona fide student of Nnamdi Azikiwe University....so i knw wetin i d talk....dat SUG president na smal boy,abusin d power he was given....d guy d vex me..... |
themilanway:he bcame a foolish black goat d day he pronounced dat keke anywhr around sch will b #20 instead of d normal 30 bucks and nw he wants a plate of fud to b sold 4 #150 ...haba wat nw will b d fate and profit of d fud sellers and also d keke drivers,imagine dat d keke man hired d keke and is supposed to bring returns to d keke owner,at d end of d day hw much will he tak home to his family? |
Dat SUG na goat o |
Damn! I hate commenting on dis kind of post....... |
Pinkiedearie:pinkie pls giv me a call,we av alot to discuss...i promise u wont regret it 08134293738........#sori 4 derailin' d thread guys...i jst cnt help it# |
Hahahahaha definitely dat naija man na ibo guy....proudly IGBO! |
Guy shey u knw say u d madt......d thunder wey go fire u d do press up 4 my HOD office nw.....hw u go d compare ur lovely mom to an ordinary gal frend,nt even ur wife....chai! Some moms don suffer o.......ITS MY MOM OVER ANY AND EVERY GAL..be it babe or wife....guy d only woman on earth dat can die 4 u is ur mom nt ur wife or babe.....GUY I LOV MY MOM TO BITS, IF MY MOM NA OKPA,I GO CHOP HER,ALSO CHOP D NYLON... |
MAKAVELI |
I hop he also bought same tin 4 his MOM,or even better.....team#moms r d best#......ladies call me mommy's boy if u lik......na una get una mouth |
Iamsynord:guy u no upload and pix o sori i don see am........dat guy resemble person wey i knw o.....by d way LOL |
Chai!!!! See big fat robust lie.....cynthia morgan born 1991....if na tru,mak keke wey no get engine jam me.....old mama formin youngie.........women can lie eh......chai!!! Diaris............ |
abduljabbar4:hehehehehe FCT abuja abi FTC ? |
Yeye post....tnk God i didn't comment. |
Y u go d put hand 4 woman matter in d 1st place wen u knw u r nt financially ready 4 it......simply b a man and tell d gal papa,him no go kill u,and even if he kills u,come bak to nairaland and tell us,we'll tell u wat nxt to do......team #moni over b!tches......moni bring b!tches and b!tches bring life#.........nxt topic pls!!! |
While in sch and still in sch.... SPORTS BETTING ALL D WAY e d pay guys o |
Aysamz:somtyms i keep wonderin hw and y one person alone can b both foolish and daft lik u.....wetin concern "better future and high moral value" wit d matter wey dey ground.....ppl lik u mak more sense wen u're nt talkin. |
Old news |

?