Emperoradrian's Posts
Nairaland Forum › Emperoradrian's Profile › Emperoradrian's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Am I the only one dat thinks dis guy looks unkept. ![]() |
Op we ve seen d rice ,it looks appetizing,altho we no taste am o,Bt I no see d fish and liver ? Abi u d do lik me wey d finish my meat/fish before d fud go done. |
Chuksemi:hahahahahahahahahahahahahahahahahaha @d word micro maga. |
wiringdpt:..ok clap for yourself. |
Chuksemi:sharrap,no gal will like u for dis ur nonsense comment....if u see truth,talk am.......d gal begged for wat she needed(money),and d guy begged for d one he needed too(sex)........in dis life natin goes for natin,you hav to loose somtin in order to get somtin,if d gal cnt b kind enof to giv u sex,no idiot shud blame d guy if he's not kind enof too giv d gal cash,except him b fada Xmas....most ladies are cheap,especially d ones DAT Beg too much,Dem go hav 3 bfs,and b extorting moni frm Dem,after dey will tag d guy a maga,claiming he has Neva seen her pant...big fat white lie,,all dis beg beg gals,dey can travel to fvck....guys don wise up o!! reminds me of a female frend I Av,she always begs me,and me d help am,before I knew it ,she started seeing me as her maga,den one day she told me to giv her 10k,me wey b student o,I agreed bt on d condition DAT she will spend d wkend wit me,she no cum gree,bt continued begging me,d following week,she saw my small sis wit an Iphone 4,(den wen iPhone 4 d craze gals,someone sent me two,so I gav my sis one,and planned on selling d oda) dis babe called me,and told me DAT she saw d iPhone I gav my sis,and DAT I shud giv her d oda one(fone wey I sell DAT wk,collect moni), I asked her to spend d wkend wit me,den I'll giv her d 10k and d iPhone,she start d form gara gara,den d following week,she called,and asked if I'll b around DAT wkend,,DAT she wants to com and spend d wkend wit me,since dat d only tin she'll do to get d iPhone........i laff sotey my fone fall.....d rest na story.... guy abeg no vex say I use harsh tone on u,dis kind comment d vex me., |
grayht:...yea,not just Ndi Igbo,but BIAFRANS .. |
Mine is Ofeakwu (Palm kernel stew/banga stew)....i prepare soooo well,I learnt it from my maternal grandma......my frends always look forward to any day I tell Dem I'll prepare it....somtyms sef Dem d contribute moni giv me to prepare it. |
Mine happened during d strike,my frend suggested we look for somwhr to teach,so we won't b idle,and also mak som moni,during d strike period.....his aunt is a proprietress in an all gals sec sch,and d sch was lacking in science tutors,so wen we got dia,we explained everytin to d propritress,she agreed,though d pay wasn't DAT big,Bt e reach 10k....i was to teach biology,and my friend wud tak Dem on physics.she told us to report to work on Monday....i went home DAT day,very happy,I brought out my Essential biology txt buk,cos na I'm I go use teach...*fast forward to monday* Monday morning,I woke up early,had my bath,and got dressed,I was putting on a T.m Lewin sky blue shirt,and a Zara black plain trousers.. Well tucked in,with my lacoste black shoe,well polished,and my transparent googles,and also my michael korrs wrist watch,I also carried my laptop bag along,and u was good to go.....wen I got to d sch premises,i joined d oda staffs on stage at d assembly..... It was tym for d proprietress to introduce d new staff...,she called out my frend,and introduced him to d whole sch as d new physics tutor,wen it got to my turn,she called me and I came out to introduce myself,d students started shouting,I was surprised and I started smiling,d oda teachers calmed d gals down,and asked me to continue,as I opened my my to talk,dey started shouting and clapping again,dis continued until d proprietress served d students punishment,and concluded d assembly,she asked me to meet her in her office,wen I met her she said "young man u saw wat happened at d assembly,pls you can't teach in my sch,dis is my business,and I dnt want u spoil it for me,if anything happens to any of my gal,eg getting pregnant,oda parents wud b forced to withdraw dis daughters....i pleaded,Bt she no gree,in d end she gav me 1k for to bak home .dat was how I lost DAT opportunity o. |
Francis I tink dis is d first tym u r putting on DAT cloth,and you want us to see it.....i tink swag is for boys...try being a man..#whoswagepp? |
Applaner:...wtf...do u tink all Nigerians are like you ![]() Nigeria,good people,great nation! |
Guy abeg no even go d gal house again o,if na me,I go fly fence...in my 100level,dia was a gal I always help out in sch(I always teach her after sch,mostly during d wkends)...we became close,she started buying me gifts,we were so close DAT my frends and hers' tot we were fvcking,Bt we weren't,she was always in my house,somtyms she cuks for me,and each tym she coms around,my frends Dem go clear house for me(cos I get PS2 game for my room,so guys d always plenty for my room.On dis fateful day she invited me to her house,cos she lives with her parents,wen I got dia,she gave me peppered turkey meat and Smirnoff ice,while I was sippin d drink,my eyes caught hold of a banner in dia living room,it read..."HU IS MY GOD,ONLY HU SHALL I SERVE..."...den I asked her ,who is HU,she said its dia god in dia church,,and I asked again,Wich church b DAT,she replied ECKANCKER,and DAT her momsi na elder,abi na pastor for d church.....omo at DAT moment I told her I was supposed to drive my grandma to d hospital for her weekly checkup,and left immediately,DAT day,I drank olive oil plus annointing oil plus holy water ,cum chop mustard seed join,and also rub back to sender st Michael oil......frm DAT day,I started avoiding her....... There was a day a gal older Dan me invited me to her house,I had to sleep over,cos she wanted me to(e don tey wey she d beg me to com around)),I took my shower,she took hers,den we lay on d bed ,and we got talking,den she started telling me how her spiritual husband always cums to have intercourse wit her evry nite,and HW she always fyt him.....Fear gripped me,I started reciting d prayer to my Guardian Angel,in my heart,over and over again(wetin dey my mind na if dis spiritual husband coms dis nite again and sees me in bed wit his wife,him go tink say na because of me,d gal d reject am...dat means wahala for me)...den d gal started touching me,I was shaking and sweating even wit d AC in d room....i no knw lie wey I for give d gal(if to say I b female,I for tell am say I dey my period).finally I told her I had an infection I was treating,and it worked d magic,Bt still sleep no gree enta my eye,DAT day,nite com long pass normal,finally mornin came,I left as early as 5:30am..... |
Mine,I'd use windows fone.
|
Abeg who get reading lamp charger? |
As an Ibo boy frm Onitsha.....nne kam pianye gi kossi...dat nigga choro iji gi gbazu afia.....in other words,him wan use ur head complete moni wey him go use travel go china buy goods.....nne men nwere obi o......guys choro ego. |
Hahahahahahahahahahahahihohohohohohokikikikikikikikikokikiki.......(falls down from ugu tree.....continues laffin)....ur moniker says it all,u look old and hungry........leave na,who ur stay epp.......nxt tym u wanna upload ur pics in ur post..... Kindly ask us if u look handsome....atleast we go understand.(continues laffin).. |
*clears throat*.....Op Anambra (Onitsha) boiz are not on ur list,....and we re NT happy abt it,pls do somtin ASAP... Signed:--Chairman, Onitsha Boiz Association (O.B.A).... for committee members.. |
juhan:. Yea,gals lik u......my frend cheated on his gal,and d gal swore to pay back,after much pleadin frm d guy,d gal forgave him,Bt she no forget....d guy cum d trail d gal to knw if she's goin out wit anoda man,Bt found natin...#fastforward to after exams...#....dia is dis course dey wrote,DAT d lecturer always brag DAT A" is for him d lecturer,B" is for God(jst imagine),and C" is for d very serious stds,after d exam ,ppl were sorting d lecturer wit moni(6k) dis my guy enta onitsha hustle for lik one wk,raise 14k,he sent it to d gal to sort for herself and himself too,den keep d remaining 2k for herself.....my country ppl,dis gal jejely sort her own,witout sorting for d guy.......d guy got bak to sch,wit d hop DAT all is well.bt wen d results were pasted,d gal got a B",and d guy got an F"....#galsaremeanshaa. |
tommychow:hahahaha or all dis white garment churches. |
Adipose fat/tissue. |
tommychow:guy if woman tell u"I will kill u" start d beg am o,if she no gree,abeg kindly relocate,dnt even tell ur frends whr ur moving to..,destroy ur sim card,get a new one,ladies r desperate,Dem fit use anoda lady track u....... Gals no d tink before Dem act,cos dey r emotion driven......I've been a victim,a gal DAT works wit fidelity bank,broke my head wit her koi koi,d experience was horrible.....in my 200lvl,a gal I rolled wit,jst to mak her wishes com try,Bt I later cut her off cos she wanted lots of commitment,and me no like d babe,she wanted me to spend d Easter break wit her in owerri.....wen I refused,and ended wat she tot we had,she promised to make me cry.....omo,d gal started goin out my lecturer......i tot she was doin it to get at me,Bt she had a plan,after d lecturers exam,she took my ans script out of d pack.....i had a missing script in DAT course,nigga I was crying wen I rewrote the course....gals are mean o......fyn boi no d epp anybody o,infact e d course wahala for u. |
PerfectlyPerfect:Aproko 202...dey ur lane......i Neva mentioned any country o,abi d post affect u,hehehe mayb u r one of dos ppl who always bliv ur village people is behind everytin DAT happens to u. |
D guy behind him be like "omo see my guy o |
Nice one,if its one country in Africa,people will start shouting and sayin ur village people are after you ,or dey will say one witch in ur village is using ur picture as handfan... |
Nice write up Op,bt I've been scrolling up and down ur post to see whr u stated if u did anytin wit,or did not do anytin wit d gal at NYT while u bot were asleep... if u did anytin wit d gal,den u r lucky,and no fear,after all,ur babe Neva bcom ur wife,even if na ur wife,dia is always room for mistakes and adjustments... if u no do anytin wit d gal,den my guy u b big MUMU. opportunity cums bt once!!! |
Yea I think its medically ok,lik I read online,it helps stop/reduce menstrual cramp/pain and s stress DAT coms wit it.... |
He wants to ask you for the current price of gala. |
ihatebuhari:. for ur smal dull mind NW,u don comment abi? |
