Sports › Re: World Cup: Pinnick Apologizes To Nigerians by Enemyofpeace: 9:00pm On Dec 01, 2022 |
blowjohn: We go fit beat Costa Rica, Qatar and Poland.
The rest go beat us na lie, I no gree with you |
Sports › Re: World Cup: Pinnick Apologizes To Nigerians by Enemyofpeace: 8:58pm On Dec 01, 2022 |
See the shape of him head like sey him mama tight leg during him delivery
|
Sports › Re: World Cup: Pinnick Apologizes To Nigerians by Enemyofpeace: 8:55pm On Dec 01, 2022 |
purplekayc: Na only Qatar Nigeria go fit beat for dz world cup if Qatar stands very well dem go beat those useless boys |
Sports › Re: World Cup: Pinnick Apologizes To Nigerians by Enemyofpeace: 8:50pm On Dec 01, 2022 |
This modafoka should stfu and get lost. Shameless fool! |
Sports › Re: Distraught Mexico Fan Destroys His Expensive TV After World Cup Heartbreak by Enemyofpeace: 8:47pm On Dec 01, 2022 |
That's nothing. Electronics are very ship in that part of the world and he can always go out to pick a brown new one on mortgage
If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 50 girls go dey on nairaland |
Politics › Re: Tribunal: INEC Presents Blurry Adeleke’s Testimonial, Oyetola Kicks by Enemyofpeace: 8:45pm On Dec 01, 2022 |
175: Is that figure not quite high ?  ok I've reduced it to 70 |
Politics › Re: Tribunal: INEC Presents Blurry Adeleke’s Testimonial, Oyetola Kicks by Enemyofpeace: 8:44pm On Dec 01, 2022 |
dalass: Since it's obvious you're a juvenile. This is politics for matured people. Not for kids... Run along and play with the little girls.
What's being discussed is definitely beyond your understanding. Boy  If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 250 girls go dey on nairaland |
Politics › Re: Tribunal: INEC Presents Blurry Adeleke’s Testimonial, Oyetola Kicks by Enemyofpeace: 7:58pm On Dec 01, 2022 |
dalass: I wonder how Adeleke's case follow reach the ladies on NL. Go and collect the phone you bought the underage girl to enter her vj and disturbing us with this rubbish.  If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 250 girls go dey on nairaland
|
Politics › Re: Governor Adeleke Restates All 6 Executive Orders, Says He Never Reversed Himself by Enemyofpeace: 7:53pm On Dec 01, 2022 |
Buddha3: Girls wey go remain for nairaland no go pass 70 my guy. na true jare |
Politics › Re: Tribunal: INEC Presents Blurry Adeleke’s Testimonial, Oyetola Kicks by Enemyofpeace: 7:52pm On Dec 01, 2022 |
Most of these politicians no go school jare
If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 250 girls go dey on nairaland |
Politics › Re: Governor Adeleke Restates All 6 Executive Orders, Says He Never Reversed Himself by Enemyofpeace: 7:40pm On Dec 01, 2022 |
Oga try to be calming down o. Your gra gra too much like some moderators on nairaland
If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 250 girls go dey on nairaland |
Travel › Re: Us-based Ghanaian Lady Arrested In Attempt To Open Plane Door Mid-flight by Enemyofpeace: 7:38pm On Dec 01, 2022 |
See craze person
If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 250 girls go dey on nairaland |
Politics › Re: I Will Be Expelled From APC In Kano — Bashir Ahmad by Enemyofpeace: 7:36pm On Dec 01, 2022 |
Who fokn cares?
If them say make all boys collect phone way dem buy for girls,Na only 250 girls go dey on nairaland |
Food › Re: 3k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 7:26pm On Dec 01, 2022 |
successmatters: They cheated you. These items shouldn't be up to #1,800 are you serious? |
Food › Re: 3k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 7:25pm On Dec 01, 2022 |
JASONjnr: The eggs and the can fish is closed to 3k....
Sardine is 550 and I recently bought a crate of egg for 2k...
Also, you might think you're being funny but it's not funny...
I withdrew 30k last week and I was unable to get reasonable things for the house....
5k is not even worth giving someone these days.....
We really should do enough to get our country back by all means... have you ever heard of black market before? Dey there dey patronize open day light market you hear? Ogbeni follow person wey know road |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 7:18pm On Dec 01, 2022 |
yinkeys: They’d qualify but get knocked out by Brazil in the next round of 16 they won't qualify, insha Allah |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 7:10pm On Dec 01, 2022 |
ovie8200: There's a big hope for the first time two or three africa countries will go to knockout stage. I am more than joyful that two has made it...I will pray for Ghana to prevail tomorrow. na you and who dey pray for Ghana? Ghana hates Nigeria pass anything. Omo you're on your own o, as for me, Ghana is coming back home tomorrow |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 7:08pm On Dec 01, 2022 |
Starzo: Na the tongue own risk of infection dey pass na lie. Our saliva dey neutralize any infection |
Food › 3k Well Spent(photo) by Enemyofpeace(op): 6:57pm On Dec 01, 2022 |
See what I bought few minutes ago for just only three thousand naira. Prices of things are gradually coming down in Nigeria. I know it is very hard to believe, but it's true
|
Politics › Re: More Pictures From APC Presidential Rally In Bayelsa State. by Enemyofpeace: 6:54pm On Dec 01, 2022 |
Very very scanty
People wey because of Peugeot 504 go join Ogboni in 1989, them no live to see Lamborghini |
Politics › Re: Tinubu Lands In Yenegoa For APC Presidential Campaign Rally (Pictures) by Enemyofpeace: 6:53pm On Dec 01, 2022 |
2016easy2017: Guys please who looks more like the Marryy in the first picture?? The Muslim lady or the wives of the pastors.
Christians in deceptive error.
Of all female pastors in the world or wives of the pastors.let us see who really looks like Holy Marry who told you that was the Virgin Mary? Dey there dey believe the make believe People wey because of Peugeot 504 go join Ogboni in 1989, them no live to see Lamborghini ☹️ |
Politics › Re: Tinubu Lands In Yenegoa For APC Presidential Campaign Rally (Pictures) by Enemyofpeace: 6:52pm On Dec 01, 2022 |
Him go soon travel out to charge him batteries
People wey because of Peugeot 504 go join Ogboni in 1989, them no live to see Lamborghini
|
Science/Technology › Re: Man Builds Toilet That Generates Gas For Cooking & Electricity by Enemyofpeace: 6:50pm On Dec 01, 2022 |
Poverty is a decease
People wey because of Peugeot 504 go join Ogboni in 1989, them no live to see Lamborghini |
Sports › Re: Morocco's Show Of Bravery: A Delight For Africa by Enemyofpeace: 6:47pm On Dec 01, 2022 |
Shame on the Nigerian super chickens
People wey because of Peugeot 504 go join Ogboni in 1989, them no live to see Lamborghini |
Celebrities › Re: Damilola Adegbite Robbed In London by Enemyofpeace: 6:42pm On Dec 01, 2022 |
peropoliet: Clout chaser don't mind her. She did that to deceive her sugar daddies and make more money from them |
Celebrities › Re: Damilola Adegbite Robbed In London by Enemyofpeace: 6:39pm On Dec 01, 2022 |
I smell lies
Meanwhile lalasticlala is back in his farm to harvest his farm products
|
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 6:39pm On Dec 01, 2022 |
Starzo: Wetin you carry your tongue go find for that dirty, contagious place??....e be like say you nor value your life I prefer using my tongue because I don't want to be infected nor get accused of impregnating any babe, I also want to remain a virgin till I die |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 6:37pm On Dec 01, 2022 |
scait: shey na porn site be this?? Oga Park well
|
Education › Re: We May Start ‘No Pay, No Work’ – ASUU President by Enemyofpeace: 6:04pm On Dec 01, 2022 |
Please do jare, I wan begin my Christmas break very early to go and hustle. Education is a scam jo |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 6:02pm On Dec 01, 2022 |
|
Sports › Re: Canada Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 2) On 1st December 2022 by Enemyofpeace: 6:01pm On Dec 01, 2022 |
These Morocco babes fine o, dem go sweet well well for bed more than Nigerian babes, their only problem be sey dem no dey shave their armpits and pussssy. Person no go fit use tongue on dem. |
Travel › Re: Japa: Struggles Of Living Abroad No One Likes To Talk About by Enemyofpeace: 5:16pm On Dec 01, 2022 |
Op nothing you say will discourage us from japaing from Nigeria. We are all coming there to join you. It's japa time, season 22 |