Enemyofprogress's Posts
Nairaland Forum › Enemyofprogress's Profile › Enemyofprogress's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 885 886 887 888 889 890 891 (of 891 pages)
Walahi I go wait for dis girl. Vickyrotex fabfunmi ajepako osusumustfow iyangbali rokiatu and notoriusbabe pls take note |
EgusiSoup:so that he can appointed? ![]() |
Why Ronaldo come buy over seize suit for junior na? |
Na one of us dem dey use to kill us |
He has been killded because of politics |
Who cares? If you like sell una family house to marry her,e no concern me,I doesn't give a for like the person wey put am for front page |
okowande:okowande o, oko oko. Oko ju oko lo, oko wunmi,oko dabira oko fadiya oko funmiloyun okodele ![]() |
larrygal:waiting for her to put to bed. I think I don disappoint you Madam over sabi,winch wey dey read person mind ![]() |
Mtcheeeeew |
They have start again. Lie lie everywhere you go |
Madam I dey sell okrika dat will make your husband look young like seun and not old looking lala. I dey portharcourt so you can pm me for am |
They look like they are from different biological fathers. I hope not I'm thinking |
No wonder toto no dey hungry lala again |
VickyRotex:lala see dis babel dey take her dialect to abuse you |
Pavore9:she go even sweet for bed pass the girl. See her bakasi, touch your toe go penetrate am well well |
slimzypink:na true. Rokiatu freeglobe ajebuter fabfunmi Vickyrotex aminat508 iyangbali and co |
Dis guy can lie,anyways we dey wait for the day we the news go break sey e Don happen |
I doesn't know why juliann aminat508 vickyrotex rokiatu ajebuter osusumustflow iyangbali notorious babel and fab fun mi dey come my mind after reading dis |
Blackfire:is that why you no come church today?no problem,Bishop afonja said I should tell you to bring your tithe to his house o ![]() |
akinszz: I love this country. Everything is politics |
jpworld:e pain am don't forget to come to church and pay your tithe to pastor afonja ![]() |
FreeGlobe:have you not heard of possessing your possession? We have tooked over what rightfully belongs to us,please tell your people to corporate and continue to pay their tithes for the development of south west ![]() FreeGlobe ajepako vickyrotex aminat508 osusumustflow rokiatu funjosh lala seun juliaann fabfunmi notoriousbabe iyangbali and babangbali I loves you but I knows you people doesn't loves me that is why I dash una dis ![]() |
John okoro? Definitely not a Nigerian,he must be a biafran |
Na now the fake ones among the pastors in the church we Don dey eye the post go wake go for their own church http://thenationonlineng.net/adeboye-retires-rccgs-general-overseer/ |
What of old mid, airforce1 and lala? |
AfonjasMustDie:na wa for you o so your hatred for the Yorubas no make you no that Bauchi is not in the western part of Nigeria? See as you dey display your mumu in public dey shame your people |
Standing from left to right funjosh eleko1 lala and babangbali ![]() |
This is why I advised all Nigerian ladies not to be first lady again but I know they won't listen Cc juliaann Vickyrotex Aminat508 Ajepako Fabfunmi Rokiatu |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 885 886 887 888 889 890 891 (of 891 pages)



