Engrhorla's Posts
Nairaland Forum › Engrhorla's Profile › Engrhorla's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 42 pages)
What? |
Go on bro Got ur back |
Sam & sung sha ![]() |
For those saying pre-paid meter is free, maybe you are talking of giving the analog to collect pre-paid meter And maybe the Op should make the topic clearer For a new house, you will buy the meter..in Abuja I got 5 PPM for 125k and it took them about 3 months to deliver it But if you are changing old meter for PPM, it is free but you have to 'facilitate' the process |
Mmmm |
Nice |
Make I tell una wetin these guys dey yarn 1st Picture PMB: Osunbade, Dogara, let me tell u something..Did you fiful hear wetin Comedy for melody talk Osinbajo & Dogara said No Baba PMB: d boy talk say while PDP was looking for my certificate, we dey campaign. And as we don win election now, certificate don show be that 2nd picture Every one burst out laffing like person under d influence of laughing gas ![]() |
Ahahaha This boi, yea, he's a boi, is d comedian of d month See d house..na on top half-plot dem build am - no parking slot See d boi..he no even fit wear 2k panda chain..d cost of his wears is #6,500 based on Area 1 mkt Abuja price o Him boxers - dnt even go there Him look - like person wey dey chop 001 daily And Mico his G is a kolo mental - u berra tel ur pal to quickly wash that car & remove Junior cloth b4 him boss come back from his Abuja trip ![]() |
Who Obj epp? ![]() |
Category1:This is what happens when 'there is no light, fuel is #145, no job, inflation is high, heat is troubling the brain, weed is still cheap, nairabet,bet9ja don chop ur money finish and MTN still dash u 15MB when u borro #75 ![]() |
tolexy111:I campaigned vehemently for Buhari However, 3 months into his govt, I begin to doubt him His performance or non-performance have confirmed by doubts Which way now? |
“Fulani men are only after their cattle... So in protecting their cattles, crops, farms and lands can go with it? This is a careless premise A leader of this calibre should be diplomatic Shame |
This PDP should be tired of shouting 'biask any time one of their yam eaters is arrested ja re! IDP's are there flooded with people who have lost homes, farmland, families and they are starving.. Yet some peeps just vamooze with our 'common wealth'...chai D thunder wey go jam dem just woke up now now now |
More pics as Sai Baba breaks fast with different groups daily Don't ask for my sauce o coz na soup dey for here ![]()
|
I say bah, did u think Sai Baba is not working.. Forget it o coz Baba is working breaking fast everyday Just that protest o if Baba no invite u to break fast with him Here is Femi Adesina's number 08...(I dey come first)
|
isaacputi:Ahhhh Wish I see u...I for giv u my grandma FOC(mayb I am an expert on sarcasm )U too much ja re |
Do you want to see more work Baba is doing since he came back? Visit this other updated thread by me https://www.nairaland.com/3199337/says-pmb-not-working-photos Truly, PMB is busy..busy breaking fast up n down He must break fast with you too o |
Sai Baba breaking fast with members of Diplomatic corps U no say dem no get food to chow.... See, as a bonafide Nigerian, feel free to protest for the extension of fasting if PMB no host you to break fast o....ehn ehn Bye for now
|
able20:Wahala bawo? Baba dey do d work wey him give himself ni na Pension kwa? Baba don resign as our president ni? ![]() PS: Nigeria light is fasting right now Don't ask me for sauce, na stew I get for dis side ![]() |
More pix biko PMB work no go finish my MB o Sai Baba too dey active...chai PMB breaking fast with Nigeria's business leaders No worry folks, na d Pounds wey remain from Baba's treatment he dey spend ![]() PMB breaking fast with traditional rulers Are u warming up? Femi Adesina or Garba Sheu fit call u to break fast soon o ![]()
|
More work being done by PMB since he came back... See for ya sef biko...kai PMB breaking fast with members of Judiciary...probably to thank them for doing 'justice' as they are 'instructed' PMB with APC leaders to break fast again...Baba is working na
|
See more pix jhorrr PMB at work breaking fast with ministers who are supposed to be holding brainstorm sessions with their bunch of inactive aides on how to be more effective....sebi all ministers are Muslims na
|
1st & 2nd picture - Monday after PMB returned 3rd & 4th pix...PMB breaking fast with security chiefs and taking group 'selfie' while BH, NDA & herdsmen from Libya dey do their thing ![]() |
OK here it is! A lot of you are saying Baba has not fully recovered, that he's done nothing since he came back from vacation Tahhhh! Na lie! Yes keh Baba has been busy working He got down to work the following day he landed... Oh, so you think I am lying...oya, biko See for ya sef with ya korokoro eyes na!
|
cameeeeel:And Portugal playes all these countries right? It's apparent you just quoted me without knowing what we are talking about Thanks for coming |
Pls, ngwanu! How many matches Portugal don play for this tournament wey we country man dey watch so? Another question..make una no vex o How many matches dem don win? Na Frank Edoho dey ask me..so I say make I use nairaland lifeline Oya, biko! E da mi lohun...Na go de |
ThePeacemaker:U want compare Poland with Uruguay? Abi u want compare Hungary with Chile? I dey ask u o I no go even mention Austria or Iceland |
Portugal to meet Wales or what? What sort of easy draw is Ronaldo getting? That was how his club played small clubs all thru UCL Quote me and I go show u over-vex dey do me |
Our dear president, Muhammadu Buhari, came back from his vacation some days ago With the rest he took, that is if the vacation is purely for resting purposes, one expect some drastic actions that will help Nigeria get back to her feet We should not forget that 'like play, like play', we are in the Second year of Baba's 4 year tenure. What then can we say as what PMB has done since he came back Yes PMB has been working...check out the below pictures
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 42 pages)

