Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,225 members, 7,818,770 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:34 AM |
Nairaland Forum / Engrrichie92's Profile / Engrrichie92's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 35 pages)
Sports / Re: Qatar Vs Ecuador: FIFA World Cup Qatar 2022: (0 - 2) On 20th November 2022 by engrrichie92(m): 5:42pm On Nov 20, 2022 |
Dem go beat human rights comot their body 8 Likes 2 Shares |
Sports / Re: Qatar Vs Ecuador: FIFA World Cup Qatar 2022: (0 - 2) On 20th November 2022 by engrrichie92(m): 5:24pm On Nov 20, 2022 |
Gbest90: You just wan waste money 1 Like |
Sports / Re: Qatar Vs Ecuador: FIFA World Cup Qatar 2022: (0 - 2) On 20th November 2022 by engrrichie92(m): 4:45pm On Nov 20, 2022 |
Kizz Daniel no perform again?? |
Celebrities / Re: Tony Umez And Wife Patsy Ogochukwu Celebrate 23rd Wedding Anniversary (Photos) by engrrichie92(m): 7:46am On Nov 17, 2022 |
Foreign Affairs / Re: Israel To Citizens: Supporters of our archenemy will be in Qatar, keep low profi by engrrichie92(m): 7:43am On Nov 17, 2022 |
Righteousness2: this one go just dey yarn 1 Like |
Celebrities / Re: Ini Edo Shows Off In A Two-Piece Swimsuit (Pictures) by engrrichie92(m): 7:15am On Nov 17, 2022 |
Lambosko670: scam hacker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle United Vs Chelsea (1 - 0) On 12th November 2022 by engrrichie92(m): 8:04pm On Nov 12, 2022 |
What is Broja still doing in this match abeg? Well, no better replacement self |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle United Vs Chelsea (1 - 0) On 12th November 2022 by engrrichie92(m): 7:57pm On Nov 12, 2022 |
Angelfrost: Midfielders and attackers Nobody dey that front at all... I will keep saying it...Sterling and Aubumeyang were wrong buys Those are players you get when you have a strong team already and you just need back up Lets not even talk about that Broja...complete waste |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle United Vs Chelsea (1 - 0) On 12th November 2022 by engrrichie92(m): 7:36pm On Nov 12, 2022 |
lordprogress: ��� Every Chelsea match for now suppose be under 2.5 We sabi defend but no body to score and no better playmaker for middle self If they say o ti lo, na Chelsea fc be that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Chelsea EFL Cup (2 - 0) On 9th November 2022 by engrrichie92(m): 10:11pm On Nov 09, 2022 |
Grealish wan kill Mendy |
Sports / Re: UEFA Champions League 2021/2022 Round Of 16 Draw by engrrichie92(m): 9:11am On Nov 08, 2022 |
Great100000:oya sope o ti lo...e don go |
Programming / Re: With The Recent Lay-off And Hiring Freeze, How's It At Your Workplace? by engrrichie92(m): 4:19am On Nov 07, 2022 |
Tobedated:Impressive actually Got a lot of ongoing projects at the moment If you still have not resolved the Laptop issue by feb nextyear Please mention me |
Programming / Re: With The Recent Lay-off And Hiring Freeze, How's It At Your Workplace? by engrrichie92(m): 7:42am On Nov 06, 2022 |
emmaodet:In street terms, make you start dey do pass yourself onto say money don come without planning for the future Steady YOLO life Although there is a thin line between finance management and suffering one self Like the dude wey dey earn in USD, wey still dey use plastic chair You can still enjoy your money without being lavish Why I kan dey work if I cant enjoy my money Be prudent yes, but also be present 7 Likes 1 Share |
Programming / Re: With The Recent Lay-off And Hiring Freeze, How's It At Your Workplace? by engrrichie92(m): 7:35am On Nov 06, 2022 |
Tobedated: What have you done so far? Let me see your short, mid-term and long term goals Show me evidence of your learnings and goals and I might just plan to get you a Laptop |
Programming / Re: With The Recent Lay-off And Hiring Freeze, How's It At Your Workplace? by engrrichie92(m): 7:31am On Nov 06, 2022 |
Hannania:DevOps Application Security Cloud Architecture/Security There are others but developers should find it a bit easy to transition to these three |
Politics / Re: Kano Residents Bury APC In A Mock Coffin, Chant 'Bamayi!" (Video) by engrrichie92(m): 3:48pm On Oct 25, 2022 |
Seankhalifa: 200K?? |
Culture / Re: Ooni Of Ife To Marry 6th Wife On Monday by engrrichie92(m): 8:54pm On Oct 23, 2022 |
Ooni na sharp shooter...e go still reach 50 Badt guy 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On 22nd October 2022 by engrrichie92(m): 7:44pm On Oct 22, 2022 |
GreyLaw:Seconded From another Chelsea fan If we continue like this, spoon we no go carry this season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On 22nd October 2022 by engrrichie92(m): 7:39pm On Oct 22, 2022 |
post=117789673: Which good game? Both of them played rubbish 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On 22nd October 2022 by engrrichie92(m): 6:51pm On Oct 22, 2022 |
jumper524: I dey always wonder why they buy am... Sterling no be Chelsea kinda player at all No hustle, no energy Rubbish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On 22nd October 2022 by engrrichie92(m): 6:11pm On Oct 22, 2022 |
Aubameyang na oloshi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by engrrichie92(m): 6:25pm On Oct 16, 2022 |
1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by engrrichie92(m): 6:24pm On Oct 16, 2022 |
5 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by engrrichie92(m): 5:13pm On Oct 16, 2022 |
Liverpool and Chelsea are the two teams in EPL that know how to play this Man city team.. 3 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: AC Milan Vs Chelsea UCL (0 - 2) On 11th Oct 2022 by engrrichie92(m): 9:45pm On Oct 11, 2022 |
2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: AC Milan Vs Chelsea UCL (0 - 2) On 11th Oct 2022 by engrrichie92(m): 9:30pm On Oct 11, 2022 |
Menclothing: How much be Chelsea jersey wey I go need buy 100K goods? 12 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: AC Milan Vs Chelsea UCL (0 - 2) On 11th Oct 2022 by engrrichie92(m): 8:55pm On Oct 11, 2022 |
FaithBrain1994: Giroud don cast already 3 Likes 1 Share |
Romance / Re: Lady Bares Her Mind On Ladies Who Look Richer Than Their Background (video) by engrrichie92(m): 2:15pm On Aug 21, 2022 |
Kek 1 Like 2 Shares |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 14th August 2022 by engrrichie92(m): 5:37pm On Aug 14, 2022 |
Cucurela be giving David Luis vibe Koulibaly be giving Rudiger vibe 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 2) On 14th August 2022 by engrrichie92(m): 4:10pm On Aug 14, 2022 |
1-1 |
Investment / Re: Folks Living In The Uk...what To Invest In? by engrrichie92(m): 6:47pm On Jul 17, 2022 |
ayoncox: UK |
Investment / Folks Living In The Uk...what To Invest In? by engrrichie92(m): 1:48am On Jul 14, 2022 |
A quick one What do you invest in? How do you multiply the pounds ? Let's talk |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 35 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |