Food › Re: Hardship: FCT Consumers Turn To ‘awara’ As Substitute For Meat by Entusky(m): 8:20am On Mar 01, 2024 |
CharleyBright: Do Petrol station attendants selling fuel buy fuel for cars? Is it everyone that is a builder owns a house?
That Hausa supply meat to the South doesnt automatically mean Hausa people buy meat to cook.
Ask anyone that is living in the north, most of Hausa people don't buy meat to put in their food. Oga who tell u say hausa ppl no dey put meat in their food? u don ever visit north? D way dem dey chop meat even u no dey chop meat lyk dat. |
Politics › Re: Merging Army University, NDA Will Give B’haram ‘upper Hand’, Zulum Tells FG by Entusky(m): 8:04am On Mar 01, 2024 |
triple996: does tinubu know what he is doing?? Is this really a good move ?? How many universities have he merged in the west??
Removing subsidy at a time of suffering, Moving all important parastatals from d capital to lagos, Destroying market control, Destroying the naira/doller exchange Worsening insecurity, Hunger due to difficulty in the agricultural sector , Closure of multiple companies due to high cost of operations with zero profits
When ur brother dey destroy naija, u mention all dis tins? all of a sudden u don get voice hypocrites. |
Foreign Affairs › Re: 'It Will Be Nuclear War If The West Send Ground Troops To Ukraine' - Putin by Entusky(m): 6:04pm On Feb 29, 2024 |
"I DO NOT KNOW WITH WHAT WEAPON WORLD WAR III WILL BE FOUGHT, BUT WW IV WILL BE FOUGHT WITH STICKS AND STONES". -Albert Einsten |
Travel › Re: Japa: Mind In The West, Body In Africa by Entusky(m): 5:47pm On Feb 29, 2024 |
We go japa leave naija for those ppl wey say dem born dem to rule, after dem don occupy all d major political appointment We go dey shout "marginalisation oo!!" Why not stay nd fight those wicked politicians? Why not apply for the armed forces en masse nd all d security personel? so dat wan dey oppurtunity go cum for dat "THING" why not use dat money for japa take start even if na from counsellor of ur ward. |
Business › Re: Richest Royal Family Of Saudi Is Worth 4 Times More Than Musk, Gates Combined by Entusky(m): 5:33pm On Feb 29, 2024 |
Op, why not compare d net worth of all d billionaires in d US to d saudi royal family. and also compare d net worth of billionaires in d UK to dem as well. Na suggestion oo!!! |
Romance › Re: Why I Date Hausa Fulani Ladies by Entusky(m): 5:24pm On Feb 29, 2024 |
Quality20: maybe will travel to sokoto to see it ist hand oyana |
Romance › Re: Why I Date Hausa Fulani Ladies by Entusky(m): 7:03am On Feb 29, 2024*. Modified: 7:28am On Feb 29, 2024 |
Quality20: what u saying is all false oga my father dey work under ministry of science nd technology hin dey teach for nagarta college sokoto, my momci dey teach fr wan local govt for there. Na dere dem born me nd my siblings. Presently lyk dis we dey live fr old airport area for sokoto. And ah be northerner my father from kogi nd my momci from southern kaduna. So oga wetin ah talk no b false |
Romance › Re: Why I Date Hausa Fulani Ladies by Entusky(m): 2:28pm On Feb 28, 2024 |
Presently lyk dis na hausa/fulani gal ah dey date for sokoto. Omo........ dos ppl sabi carry pesin go cloud 9 iswr especially dat their sexy moan wey go nearly burst ur head mehn.... anybody wey neva visit north don miss big tym iswr |
Politics › Re: Since That Foolish Buhari Tenure Ended you Dey See Igbos Drug Traffickers again? by Entusky(m): 6:13pm On Feb 27, 2024 |
Iswr bro 90% of dem we NDLEA dey catch dis tym around, na northerners |
Family › Re: SEE HOW I COLLECTED MY OWN ONE BAG OF RICE!! PICS. by Entusky(m): 5:41pm On Feb 27, 2024 |
Bruvver Ur bruv dey wan side hunger wan kill am 9029098670 na opay Tnx very much bruv Jah bless u |
Foreign Affairs › Re: Pakistani Wearing Dress With Arabic Print Almost Lynched To Death For Blasphemy by Entusky(m): 11:03am On Feb 26, 2024 |
gaskiyamagana: Just as ipob and failure were. malam addinin nan naku fa sai a hankali |
Foreign Affairs › Re: Mahjoub Mahjoubi: France Deports Tunisian Imam Accused Of Hate Speech. by Entusky(m): 7:39pm On Feb 25, 2024 |
Normally moon worshippers and violence na 5 nd 6.
Imagine d audacity abeg |
Politics › Re: Archbishop Johnpraise Condemns Threat Against First Lady by Entusky(m): 8:45pm On Feb 24, 2024 |
Mek dem go arrest d idiot moon worshipper na. D only tin wey those ppl sabi na violence nd terrorism |
Politics › Re: Akeredolu’s Wife, Betty Writes Tribute To Her Late Husband by Entusky(m): 10:48pm On Feb 23, 2024 |
Appletek: In Igboland where you come from, we know how you treat your women. That's how Betty should have been treated and this nonsense won't have happened. Oga u see ur life who tell u say ah be igbo man i'm from north central, kogi state precisely. abeg just try get sense even if na small, na fr ur own good |
Politics › Re: Akeredolu’s Wife, Betty Writes Tribute To Her Late Husband by Entusky(m): 10:43pm On Feb 23, 2024 |
Appletek: See the nonsense she wrote, calling Yorubas tribalists and wife beaters. Chai. This why in Igbo culture, they shave the heads of women like this when their husbands die.
Maybe a razor on her head would have made her behave better. Oga try to be rational even if it is for once na |
Politics › Re: ‘medicine After Death’, Obi Blasts INEC Over 2023 Election Report by Entusky(m): 10:34pm On Feb 23, 2024 |
yarimo: Obi always like to be catching cruise with his illiterate supporters  Illiterate dey call another pesin illiterate Jagaban see wetin u cause Ebi npawa |
Romance › Re: I Never Slept With Gov Sanwo-olu, Never With My Pastor - Adeola Cries Out by Entusky(m): 3:51pm On Feb 23, 2024 |
Aunty
Sanwo olu dey knack u period. |
Foreign Affairs › Re: Moon Landing Today: US Clinches First Touchdown In 50 Years by Entusky(m): 11:39am On Feb 23, 2024 |
obedience4: I don't have time to argue with fools, I believe you also believe the earth is flat
Your proof is that they didn't do another moon mission
NASA did and exploration of Pluto when they started the New Horizons probe in July 2015, So because they were no further trips to the planet Pluto, NASA didn't explore Pluto and it was all a lie. Loooooool
Moon landing, doesn't mean it was a man landings, NASA was landed more than 5 rover's on the moon after the Apollo man landing
Please go find another illiterate to converse with. Op no mind d werey abeg hin dey hungry ebi npawa |
Politics › Re: Bwala: I'll Keep Attacking Peter Obi As Long As Obidients Continue Cyberbulling by Entusky(m): 10:55am On Feb 22, 2024 |
jubrilELsudan: WITH YOUR SMALL PUPPY EKUKE PRICK NA HIM YOU WAN TAKE FVCK HER No be me go knack her sef na my dog go knack her cos she's a bitch |
Romance › Re: HELP, Nairaland Moderators Are After My Life by Entusky(m): 10:53am On Feb 22, 2024 |
drimzsmoke: Get these 3 books first:
1. Yahoo yahoo made ridiculously easy
2. The beginners guide to yahoo yahoo
3. How to become the next hushpoppy in 30 days hw ah go fit get 'em |
Politics › Re: Bwala: I'll Keep Attacking Peter Obi As Long As Obidients Continue Cyberbulling by Entusky(m): 10:44am On Feb 22, 2024 |
jubrilELsudan: ODE LIKE SEY YOUR PRICK DEY FIT STAND
YOU WEY DEY ALWAYS BEG ASHAWO MAKE SHE JUST ALLOW YOU PUT YOUR PRICK INSIDE HER WARM MOIST KUKUNASE JUST FOR 5 SECONDS SEY YOU GO DEY ALRIGHT Bring dat ur ashawo wife mek ah shw u say ah dey alright |
Romance › Re: HELP, Nairaland Moderators Are After My Life by Entusky(m): 10:20am On Feb 22, 2024 |
Awfa op Hw e go be ah wan learn dat stuff oo |
Crime › Re: Man Urinates Into Somali-Owned Shop In S. Africa As Owner Looks On (PICS) by Entusky(m): 10:11am On Feb 22, 2024 |
[quote author=MzansiCoolio post=128573224]We're also good at winning Grammy's and giving you heart attacks at AFCON |
Crime › Re: Man Urinates Into Somali-Owned Shop In S. Africa As Owner Looks On (PICS) by Entusky(m): 10:08am On Feb 22, 2024 |
[quote author=MzansiCoolio post=128573224]We're also good at winning Grammy's and giving you heart attacks at AFCON |
Politics › Re: Bwala: I'll Keep Attacking Peter Obi As Long As Obidients Continue Cyberbulling by Entusky(m): 9:35am On Feb 22, 2024 |
jubrilELsudan: ODE LIKE SEY YOU NO DEY SEND YA WIFE GO OUT EVERYDAY TO GO DO ASHAWO SO YOU GO FIT DEY SEE MONEY TAKE CHOP BIG FOOL go talk dat wan to pesin wey get wife. abi na d business wey ur ashawo wife dey do ni? abeg drop her number mek we link up tonight, ah get plenty clients fr her shey she fit do sixsome? |
Politics › Re: Bwala: I'll Keep Attacking Peter Obi As Long As Obidients Continue Cyberbulling by Entusky(m): 7:16am On Feb 22, 2024 |
jubrilELsudan: SPECIAL GAZELLE GARAGAGARA THUNDER FIRE YOU AND YOUR GENERATIONS TO CUM E go first fire ur generation hungry bastard |
Travel › Re: Japa: Nigerians Flood Foreign Embassies As Economic Hardship Bites Harder by Entusky(m): 6:55pm On Feb 21, 2024 |
Una go japa leave country fr northerners after dey don occupy all d political appointments una go come back dey shout marginalisation |
Politics › Re: Gowon In First Visit To Tinubu In Aso Rock by Entusky(m): 5:40pm On Feb 21, 2024 |
E be lyk e don clear for baba eye say hin no go do 8 years na why hin change dat hin cap wey get symbol of 8 |
Politics › Re: Bwala: I'll Keep Attacking Peter Obi As Long As Obidients Continue Cyberbulling by Entusky(m): 4:48pm On Feb 21, 2024 |
jubrilELsudan: PITOBI BE LIKE MASQUERADE WEY DEM DEY CARRY FROM VILLAGE TO VILLAGE TO GO DANCE ATILOGWU Wetin dat masquerade don achieve in life, u nd ur entire lineage no go ever achieve am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FC Porto Vs Arsenal UCL (1 - 0) On 21st February 2024 by Entusky(m): 3:52pm On Feb 21, 2024 |
Moyinoluwa35: Why are igbos happy with what is going on in Nigeria?? I personally voted for Peter obi, but because Peter obi did not win why are u happy for the downfall of nigeria Aunty na sport matter we dey discuss here abeg no be politics |
Foreign Affairs › Re: UK Nuclear Missile Test Fails Again After Trident Weapon Belly Flops Into Ocean by Entusky(m): 3:04pm On Feb 21, 2024 |
Abegi, me ah no get tym for dis tin D shege banza wey man dey experience for naija pass nuclear weapon |
|