Foreign Affairs › Re: UK Could Recognize Palestinian State Before Any Deal With Israel, Says David Cam by Entusky(m): 3:03pm On Feb 02, 2024 |
Moon worshippers are now happy |
Sports › Re: Nigeria Vs Angola Head To Head Record by Entusky(m): 2:50pm On Feb 02, 2024 |
Burruchaga71: You are still dreaming.
Not in this Druggie's regime. oga mi Una no dey tire wit dis una hatred? Naija no go qualify 4rm group stage dem qualify Naija no go win cameroon we beat dem. Haba |
Science/Technology › Re: Moon Is Shrinking, And Researchers Reveal Reasons by Entusky(m): 12:11pm On Feb 02, 2024 |
Mek dem ask those moon worshippers na, maybe dem fit know why e dey shrink |
Sports › Re: Saudi League Is Really Not A Joke? by Entusky(m): 11:29am On Feb 02, 2024 |
Bliv it or not LA PULGA is the Greatest footballer of all time(GOAT) |
Politics › Re: EFCC Uncovers Religious Sect Laundering Money For Terrorists - Olukoyede by Entusky(m): 4:22pm On Jan 31, 2024 |
GeneralOjukwu: I can bet it is a Muslim one and in the North.
I am a Muslim and I live in the North, but the truth is the truth. Oga, U be igbo man |
Foreign Affairs › Re: Mossad Agents Disguised As Women, Doctors, Disabled, Nurses To Kill Terrorists by Entusky(m): 8:52am On Jan 31, 2024 |
alpharoyalty: Ehya, they have gone to meet their master. Sons of evil 72 virgins are waiting fr dem |
Sports › Re: Has Anyone Notice This In The Super Eagles Style Of Play??? by Entusky(m): 12:08pm On Jan 30, 2024 |
Op, no dey disclose our coachie tactics fr here abeg mek ghanians no convey am to angola U knw say dem nd bad belle na 5&6 |
Politics › Re: Office Of Immediate Past Governor Created In Kogi - Austin Okai by Entusky(m): 11:55am On Jan 30, 2024 |
Nigerian youth we need to REVOLT!
we can't just sit down one place watch dis politicians treat us d way dey lyk. |
Sports › Re: Senegal Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Round-Of-16 (4 - 5)pens On 29th January 2024 by Entusky(m): 9:51am On Jan 30, 2024 |
Emma1Oj: Senior man, but 1:0 penalty no be flog na.. even coach said Nigeria was lucky to escape with a win. Boss man, na wetin ivory coast use equalise? |
Politics › Re: Investigate Naval Chief For Contract Splitting Scam, Coalition Urges Tinubu by Entusky(m): 8:18am On Jan 28, 2024 |
Cos na igbo man hin be ba.
Had it been na northerner dem no go talk |
Crime › Re: Kaduna Police Arrests Kidnapper Bello Muhammad, Recovers Ransom by Entusky(m): 4:15pm On Jan 25, 2024 |
I thought dem say na igbo man dey kidnap ppl.
Abi dis wan too na igbo man? |
Phones › Re: Meet Labani Hausa Boy In Katsina Who Return Iphone13 Pro (picture) by Entusky(m): 3:17pm On Jan 25, 2024 |
mariahAngel: If there's one thing I appreciate about the common northerners, it is their honesty and humility.
Common northerners. Sista, real hausa man no honest oo Born and brought up up north, ah knw wetin ah dey tlk. |
Sports › Re: Wild Jubilation Hit The street As Cote D’ivoire Sneak Into Round Of 16(Vid,Pics) by Entusky(m): 2:39pm On Jan 25, 2024 |
Oya oya make ah confess
Na me swear fr ghana |
Food › Re: What Do You Call It In Your Dialect? ( See Photo ) by Entusky(m): 4:21pm On Jan 24, 2024 |
PUSSYNDO
Marine language |
Politics › Re: Bayo Onanuga: Tinubu Has No Plan To Move Nigeria's Capital To Lagos by Entusky(m): 4:02pm On Jan 24, 2024 |
gaskiyamagana: Agent of distablization , Obidients, stop crying wolf. Your plan to pitch Tinubu against North will fail. OGA, e be lyk say u dey hungry u neva chop since morning ba? |
Sports › Re: Lagos State Sets Up AFCON Viewing Centres Across The State by Entusky(m): 8:43am On Jan 24, 2024 |
Omoh..... Lagos suppose b country iswr |
Politics › Re: Relocation Of FAAN, CBN: Move the Commerce Ministry To Onitsha Or Kano - Dalhatu by Entusky(m): 10:54am On Jan 23, 2024 |
Abokis don enter one chance
JAGABAN is on a mission |
Romance › Re: DJ Cuppy Advises Fellow Singles Who Survived Watching Her Cousin, Tiwi’s Wedding by Entusky(m): 4:43pm On Jan 22, 2024 |
MajorOvakporaye: All sort of rubbish news make front page in this useless administration of Tilumbu U don run enter here again, dey embarass urself. whether u lyk it or not JAGABAN 4+4 |
Romance › Re: Lady Asked A Woman To Sleep With Her And Her Man For €700 In Lagos (Video) by Entusky(m): 3:50pm On Jan 22, 2024 |
|
Romance › Re: Lady Asked A Woman To Sleep With Her And Her Man For €700 In Lagos (Video) by Entusky(m): 3:36pm On Jan 22, 2024 |
MajorOvakporaye: Will you shut up there!!!  Aunty, abeg learn to dey respect urself nobi evryday u go dey embarass urself on media |
Romance › Re: Lady Asked A Woman To Sleep With Her And Her Man For €700 In Lagos (Video) by Entusky(m): 3:33pm On Jan 22, 2024 |
MajorOvakporaye: There is nothing we won't hear in this Tilumbu's useless administration. Aunty, wetin join tinubu wit dis matter again? |
Politics › Re: Protest Erupts In Lafia Over Supreme Court Verdict Affirming Apc's Sule by Entusky(m): 2:30pm On Jan 19, 2024 |
Unfortunately, d caliphate has won again |
Foreign Affairs › Re: Pakistan Condemns Attack By Iran, And Says It Killed 2 Children And Wounded 3. by Entusky(m): 9:36am On Jan 17, 2024 |
Alaigbo: You have no idea how foolish your comment sound. We are talking 2 children here to over 12000 Isreal slaughtered this few months alone?! oga u be mumu. So those innocent israeli children wey hamas slaughtered dem be goat abi? |
Crime › Re: "How I Was Raped By My Husband’s Benefactor" – Bauchi Housewife Narrates by Entusky(m): 2:33pm On Jan 16, 2024 |
ALCOHOLKILLS: woman but you enjoyed it, don't lie  u be big fool If na ur sister u go talk lyk dis? |
Sports › Re: AFCON 2023: Onuachu Replaces Injured Sadiq In Nigeria’s Squad by Entusky(m): 9:41am On Jan 12, 2024 |
Had it been ah dey dat camp na uzoho ah for injure mek dem rule am out. |
Career › Re: What Will You Do In This Scenario? by Entusky(m): 4:14pm On Jan 09, 2024 |
It depends on hw mah boss character be If na stingy pesin come wicked ontop walai ah go abscond wit d moni, buh if na kindhearted man ah go deposit am. |
Education › Re: WAEC: Computer-based Test Will Lead To Mass Failure In Northern Nigeria by Entusky(m): 11:14am On Jan 06, 2024 |
Northen students wey staff and corp members dey write answers for chalkboard for dem during waec. Na y all those northerners wey full police and armed forces no sabi anytin cus di results na help dem help dem write am. |
Sports › Re: Wilfred Ndidi To Be Replaced By Alhassan Yusuf by Entusky(m): 3:25pm On Jan 03, 2024 |
tiswell: and who is alhassan,when we have greater guys from the south? oga wetin u dey talk lyk dis Alhassan no b nigerian hin b, abi na only south get players? |
Family › Re: Pls Help Me I Have Anger Issues by Entusky(m): 4:43pm On Dec 31, 2023*. Modified: 11:46pm On Dec 31, 2023 |
Visit any barrack nearest to u, show dem say u get anger issues I assure u, dat anger issue go leave u, e no go ever come back. |
|
Sports › Re: “Talk Is Cheap” – Oshoala Backs Super Eagles To Disappoint Yaya Toure, On AFCON by Entusky(m): 4:36pm On Dec 28, 2023 |
IamDora: How many men on NL can play football like Oshoala?
And you tell me what a man can do, a woman can't do better  lol |
Foreign Affairs › Re: Iran Vows Revenge After Israeli Air Strike Kills Top General In Syria by Entusky(m): 1:45pm On Dec 28, 2023 |
GOTVee:
Even though I'm a born again Christian, I hope the Iranian defeats Isreal and conquer them. Isreal is too troublesome and what they are doing in Gaza at the moment makes every Nigerian Christian support Iran to deal with them mercilessly . May our Lord Jesus continue to guide and protect the Palestinians against the evil of Israel. Amen  oga u be yoruba muslim, u no b christian. |