Esosuo's Posts
Nairaland Forum › Esosuo's Profile › Esosuo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 41 pages)
Vicboi1:GUD TO KNOW U ARE STILL DOING IT,HAVENT HAD TIME TO START SEF ON MY PART |
Vicboi1:HOW FAR HAVE U GONE WITH UR STUFF BRO? |
NAIRALAND CANT GO A DAY WITHOUT RAPE MATA WHY NA ,CASTRATE ALL CAUGHT AND SEE HOW RAPE CASE WILL REDUCE, |
Wat shall we not hear , goats in human skin every were ,wat can dis. Man see in a primary 6 kid ,here is. Were we need d national asembly they should add castration to. Capital offences like dis |
I CANT WAIT TO WATCH THE FIGHT ,THATS THE ONLY TIN I ENJOY ABOUT THE HONOURABLE HOUSES IN NIGERIA TROWING BLOWS ,STEALING OF STAFF OF OFFICE AND THE TEAR GAS TO END THE FIGHT,WE WILL CHEER DEM UP WEN IT STARTS COS DIS GUYS AINT MAKING ANY LAW TO BENEFIT D MASSESA |
For kolo. Like dis to take maintain white underpant meaning him na king of crase oh , the country just got to dat stage wen dem no dey know hu well again ![]() |
WEN D END TIME SHA COME D EYES WILL SEE A LOT OF TINS DAT ARE FOREIGN TO NATURE ,WATIN UNA EXPECT WEN MAN BORN 10 CHILDREN FOR ONE ROOM , THEY JUST END UP HAVING MORE EXPERIENCE DAN KIDS THEIR AGE |
MEANING ABIA TRYING TO TOP STATES WITH THE LARGEST AMOUNT OF OLD SINGLES B DAT OH, DEM NO KNOW SAY HE GO GET WERE WOMAN GO OLD REACH FOR HOUSE NA FREE BRIDE PRICE |
Dat babe is a bloody bad witch see as she cruxify d guy with few words ,nigerians abi tell person f up easily sha |
Looks like dis guy dey. Gym oh ,kill dem babes with the sight of ur packs in the flavour style na ,see him bad guy posture sef ,old man wen no wan gry leave tins for us to run ![]() |
Wat is dis world turning into ,nobody.knows who.to trust again ,the doc deserves a long time in prison for dis if the story is as it sounds. |
MizJanet:Dats my own little way to rub mind ,the op will understand more |
MizJanet:No oh wen all I can only see people dat looks like dey praying for their football team to win and the op tags it pastor and babalawo without any babalawo on site and it makes front page I just can't help but want to discuss with mod ![]() |
Wat nonsense ![]()
|
JONA DEY FLY DANA AIR IN HIS TIME ABI OR NA VIRGIN ATLANTA? DIS TWITTER SENATOR NEEDS COMPLETE BRAIN SERVICING ,NO BECAUSE HE IS IN OPPOSITION DEN HE SHUD LOOSE HIS SENSE OF REASON |
Some say one good quality of a good wife is to be able to taste goods before buying ,for some relationships just need to give more than commitment oh expecially wen the guy cute like dis you just have to tie him down and no let wat u said on some yeye social media mess ur chance ![]() |
SANDOSKI:Dis girl u like cashew sha ,abi u na exporter of cashew ? |
Angelberry:OK MA |
Angelberry:SEE WATIN ? IF DEY HAD DONE DIS DOMMY IN THE U.S I FOR BELIEVE BUT DIS CHINA ONE NEHI ,DIS GUY GOT A RECORD ALREADY FOR DIS KIND STUNT |
THE RATE AT WHICH LITTLE GIRLS MISS DIS DAYS EEHM , I HOPE SHE IS FOUND SOON, NAIJA NO LONGER SAFE AT ALL |
Mercyhosas:Virginia airline abi? ,if u say dat again.we.will be forced to confirm oh |
dominique:DOMINIQUE WAT U ARE SAYING EVEN WEN IT SOUNDS RITE WITHIN UR INNER SELF DON U TINK U ARE JUST MOVED BY D PROJECT TO JUDGE DAT CHEATING TIN? MOBILE NTWORKS ARE ALL THIEVES |
eDoc:Dat na world record he break na ,the hight of being CLEVER ![]() |
IYANGBALI:Lol wen dem arrest u for indistriminate use of unknown foreign language ur eye go clear , |
ozohtony:Lol . , nigerians sha ,dis one very funny |
esthadewunmi:Babe u no try oh ,u no see person send To Greet ur mumsy See Hu you dey send ,even if the guy die b4 u know the direction He dey face ? |
Looks like the force was maximum force And he couldn't resist ,see him lieing hight. I like the guy sha not withstanding his hight ![]() |
Dis is wat we call dieing to live again , since dickson win dem never really Get time to celeberate so atleast the name given to the occasion no really mater ,government beer declearation for all bayelsans ,thank the govt for the youth empowerment dem give dos undertakers too cos we know say the coffin go.light like paper , ,for a man who can wear woman cloth from foreign land reach house even if we seee am dey die we no go believe ![]() |
edoziebobbyyahoocom:Halo birthday mate ,I am may. 3Rd. Too |
Dats a very good news because since dis white beards guy took over as presido no good tin don happen for naija football, if posible make court bar the association.from existing cos I see no reason why dos who don't have single football experience apart from watching should be calling.the shot ![]() |
Don't be suprise alams go.don do plastic surgery and go even dey among.the crowd dey monitor tins and drink from d burial beer ![]() |
The bride cute sha , |





