Esosuo's Posts
Nairaland Forum › Esosuo's Profile › Esosuo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 41 pages)
Timbuktou:Lol for u. No to be able to comprehend dis little racism tin why do u tink u can comprehend my proofs ,oga tank u.for ur high I.Q find anoda place carry ur problem go |
Timbuktou:Hu is dis arab ? U know watin racism mean or u just hearing it on social media? If you no know triump is the meaning of racism. Wen dem deport you for no reason just because u are black na favour abi? |
Kiping up with zobo from mama amaka kitchen atleast I know the source and ingredients not all dis chinko and dem. Like product wen dey run belle . . Dat tin on the piz looks more lik salad cream than juice sha ![]() |
Truimp just anoda stepping. Stone for hillary to mak record , fight against black in the u.s is like trying to fight God ,blacks no mind contribute all their money to see the guy fail below average ![]() |
LOL MAN NEED COMPLIMENT THE PEANUT SALARY WITH ANOTHER TIN NA COS I HEAR SAY ALL DIS POLICE DEY GET KID FOR ALMOST ANY STATE DEM POST DEM GO ,BABA IJEBU AND THE LIKES OF NAIRABET NA D LATEST YOUTH EMPOWERMENT STA |
1 MILLION MUD HOUSE IN BRACKET ,LIONS EVERY WERE ,WERE 1MILLION HOUSES COMOT D VACUUM WILL DO D SPEAKING |
CoCoLav:meaning d rat for ur house no get respect for nigeria at all |
FORMALLY LAGOS WAS HIS THRONE AND CAPITAL NOW HE HAS MOVE TO THE PEAK ,A MAN DAT BLIVES IN TRUE TECHNOCRATES ,A POLITICAL BEAST WHO RESPECTS NO OPPRESSOR ,THE GRAND ARCHITECT OF NEW NIGERIA. THE GREAT JAGANBAN |
DIS BABE MUST BE REALLY BLACK NATURALLY ,HANDY WORK OF CHEAP BLEACHING CREAM DAT CAN WORK WONDERS IN A DAY ,ACID BURN RELOADED |
gentleheart1:Kids with internet dis days sha ,u just bleeping and Fucking the op like say una get issue b4 ,wen u get e-belle u will start asking for advice. ![]() |
14 Years. For dis fully grown woman with all the endowments ,the world have really changed cos d last time I checked 14years no far from starting puberty ,looking cute and old sha |
So it has. Really gotten to a year just now ,thank God we survive , a year b4 now was all sai baba and stay for hunger just to follow up election results , this change we need to redefine am oh if na backward change make we quick know now |
cruzita:U better start training ya waist early oh cos it isn't easy to carry more than one for 9 months |
LadyVerah:How do u define luck babe ![]() |
Vicboi1:Hope so |
Vicboi1:I DONT BRO ,I AM A COMPLETE NOVICE WEN IT COMES TO DESIGN |
Looks so pro ,an A+++ for a beginner ![]() |
Dos kidnappers get mind oh , if a high ranking kaki man can be kidnapped meaning we common commoners safety no dey our list be dat oh ,the height of see finish for kaki guys dis kidnappers swallow oda pipo mind join deir own |
EYA ANODA FAILED LOVE STORY ,THE FACT IS DAT WE AINT INTERESTED IN HEARING IF THE GIST WONT HELP OUR ECONOMY ,WEN THE TIN DEY SWEET UNA WE NO HEAR NA NW UNA WANT US TO KNW UNKNOW TINS |
MadCow1:DIS KIND COMBINED CEREMONY RECEPTION NA USUALLY FOR THE BRIDE PAPA COMPOUND ,CANOPY TINS COS IF THEY PLANING ANOTHER VENUE OUTSIDE DAT THE RECEPTION DON TURN NITE GROOVE BE DAT OH |
1MILLION IS A HUGE CASH FOR 80 GUEST SO FAR U NOT PLANNING TO GIVE DEM GOLD PLATED IPHONE AS GIFT AND YOU ARE NOT FROM THE PART OF THE EAST WERE BRIDE PRICE DEY ALMOST REACH HALF OF UR BUDGET THEN U ARE GOOD TO GO WITH LOT OF TIME TO PLAN |
Which kind old mama brocade wedding gown the babe wear so and the guy pink tie murdered fashion abi dino no fit use some of the wardrope alawi open dis couple eyes , happy marriage life ,blissful union |
SCOOPING SAND BY 10PM NIGERIA TIME ABI ,TELL US THE REAL TIN HE WAS SCOOPIMG JARE ,GBARAMATU WEN I KNOW I PRAY MAK DEM RELEASE 5K TO NAVY FOR KILLING THEIR PERSON MAK WAR NO BUST |
THE RISK ONE TAKES TO SURVIVE ,DIS IS SURELY THE HANDY WORK OF POVERTY ,EVEN WITH ALL THE SAFELY EQUIPMENT WHY WOULD A HUMAN AGREE TO ENTER A FUEL TANK FOR CLEANING WITHOUT PURGING IT , POVERTY DAMPEN D BRAIN TO TAKE KNOWN RISK |
Wicked world ,wat sin did dis young soul commit to get all dis from some one who is to protect it ? Dis world is not really a safe place even for the unborn murderers evry where |
Which kind Masquerede be dat one definately not a naija one because the kind sand dat him 30yard mat go pack b4 he reach were the groove dey go pass him own body weight . Imported tins ![]() |
Small girls of dis days sha ,looking at the story from a detective point of view the smally don go do one week camping for guy house ,the story line too weak to be believed |
gagaqueen:Babe if I catch u for dis april full gist u come up with eeehm. , u for try small if u had used a better background for the pix but no let anybody deceive u you and Muna can't be mate for beauty ![]() |
That belle long sha ,definitely na two giant kids go occupy dat sharp belly |
Angelberry:Can see. It in ya eyes |
Angelberry:Aproko u are always every were , |
comos:LOL NO WORRY WHEN DEM SLICE UR HEAD U GO GO VOTE FOR THE NEXT WORLD,PARTY OR POLITICS APART DONT DECEIVE ANYBODY TO RISK HIS OR HER LIFE FOR ANY BLOODY POLITICIAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 41 pages)
. . Dat tin on the piz looks more lik salad cream than juice sha 