Exmarte's Posts
Nairaland Forum › Exmarte's Profile › Exmarte's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 20 pages)
I don't wanna doubt this but Why do I find this difficult to believe? If the heart z in a backpack,there z meant to be more than 1 tube,right? And em,shey d heart no dy pump blood ni? Aint seeing nada in that tube |
Btw,do you want brand new or used? |
PHgirl:a system with that kinda battery life is rare |
Layooluwa:damn,I'd so love to know how that taste on ya lips I think I just sounded like a perv ![]() |
Layooluwa:not saying anything again |
Layooluwa:in my village na honey dem dy use...bt dis one wey I dy see na ororo...no lie |
Layooluwa:see now,I know u aint gonna believe me,I neva start to lie na |
4gb ram 500gb hdd 4hrs battery life Windows 8 Preferrably hp product Are you gonna like that? Used or new? |
Abeg mk una no stone me wit wetin I wan talk o. I dy chill on top my bedbug infested water bed in awo hotels and suites when I heard a voice saying....My son,my son,oya sleep,I wan show u something concerning resumption,d voice no talk d resumption finish b4 I start to dy snore...I dey fear to talk wetin happen next cos I sabi say some of u don hold stone and sticks already |
Layoo...me like dat ur ororo-coated lips ![]() |
Banky W - Mercy |
Which of d 2 kids be Jesus abeg? So bros J don finally show 4 second time? When we wan unveil am 4 Emenike's house na? |
kunlexze:I prefer ********* ![]() |
ponpin234:abi steal? Cos na wetin e like to dy do b dat...na u go give am d ballon d'or? Ogbeni gerrarahia...na Musa get am ![]() |
Passy089:knew it!! Cousins could be crazy like that when you're too close. Bros,the evil spirit in me would tell you to shag her and make her realize what you guys just did is wrong (PushPlay...and then PushSTOP). But the real me would say,make her understand that it aint possible for anything sexual to happen between you two...but the careful about how you say things or she fit hate u forever. But d evil sprit in me is saying that you should listen to the first advice |
Nigga, e b like say u neva hear of the "serially loud, black African Head of household of sneezers"? |
Bros...in English please? Shey na ur sister abi na cousin? If u no speak in plain language,how person wan take help u? We resemble Ifa 4 hia? |
Better goan find conc Ori(Sheabutter) with correct coconut oil ![]() |
Where z the fuckin head?? |
recently substituted my left ballz with a medium sized walnut and oh,the surgery was done in my grandpa's village |
Leitner:better go finish ur barbing lessons |
ayaf turn pro-punter and executive data analyst for sportsbetting while waiting make oau resume...i don tire abeg #ReopenOAU |
chisombenedicta:*modified* ![]() |
Layooluwa,u no go carry ya people go do e-protest 4 twitter ba? ![]() |
Every forces...against oau resumption anytime soon,oya die by fire...die die die walahi we go teyy 4 house#WeWantToResume |
I no even remember d part wey I dy again sef...3months no b beans na #ReopenOAU #WeWantToResume |
hischoice:done sir |
Abeg who don see am download? When person spend over 24hrs on top one yeye survey |
hischoice:I don spend over 10yrs on d survey nw nothing dey happen. Why don't I just give you my mail and you send it to me? Pls |
Layooluwa:not yet,block and room number? Bed number? just kidding,no more questions for now |
Layooluwa:seeeeeeen |
. Infact na the oil wey dem use fry akara sef