Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 164 pages)
rozzay: Pours water on him* oya wake up from d dreamI saw ur PM late last night.. I was busy with another girl sorry. |
stormybucci: craapppppp!!! a goblin post on romance section again?? mtcheew prick bent indeedWho b dis ebola virus carrier? ![]() |
rozzay: I be MUMU! |
Na so so fight everyday for my head I don tyre.. I don dey get tempted to delete my account sef.. Dem don bombardment me with PMs. Every weekend na sexcapdes. I go don yansh 75% of dem by now. Abeg, na only me for here! All these girls! I neva hammer the real life ones finish dis e-chicks dey tackle me like Ronaldo and Messi together, na how I go do? One roll of condom dey finish in 3days. I don't need dis shitt anymore! I wanna sekkle down and choose one. Ujsizzle, Caracta, Idowuogbo errrrm....nadiaSA dat one don marry but still dey send PMs. My prick gaan don bend finish.. Pls I need advice about this chicks before shits hit the ceiling fan.. |
Why is dis mess on FP? Or is Seun now a boxing promoter? ![]() |
Na wen belle start to dey get button? Shey belle na cloth? ![]() |
*modified* First page o! ![]() Amebo Nairalanders! Dem no gree me mek first page sha! |
Ok check dis:- if you see darkness dey gather for up, na rain wan start be dat o.. Experimentist. - If you see oil dey comot from down of burning weed smoke, na beta smoke be dat - Famous - after smoking weed na to chop sure pass - Legends |
Who is our lady Fatima? Aint that an Arabic/Islamic name? |
Firstbeauty1: Please my fellow Nigerians, am contestant in this ongoing Most beautiful student In Nigeria (MBSN) 2014.Babe, how bout a one night stand? I'll be your one night man. Come to dadi whatz ya phone #? |
retepmurt: 2+0+1+1=4yrsYou do smoke wet weeds, right? |
Mr Dollar-hat likes drinking on the job ![]() |
The weather was so cool and breezy throughout the day and everything has been so boring.. Watched tv, movies, news etc and there's nothing to ginger me up everything just seemed tiring and boring.. Raindrops from time to time, I call my girl up maybe she can come and chill a bit with me but she said she couldn't make cos she far away went to vist a family member with her family.. Ok, I decided to carry on like that.. Put the Play Station on, straight to saved data and started playing a match from my saved Master League.. I got boring again after the first game but I managed to play another one before switching off the damn thing.. Up, I hit the bathroom took a warm shower and decided to hit the weed spot.. Grab a joint rolled up and started kicking.. It was on the claro level when I heard a loud ring on my head.. Then straight to my brain cell and a message went down my mind "guy check your phone well o" said the voices.. I checked my pocket my phone was intact.. I open the battery just to find out that my memory card is gone. Damn! How come? I lost my memory card! "Abi I don high?" I asked. |
What a long story! |
Man you weak.. Mine na 200likes check my P |
Lovetinz: Best Wishes.Hmmm... God bless yuh broda. ![]() |
Helloo ![]() I dey vex but it's my birthday.. I want to be happy Na wetin I go do? I don't know.. Lyk dis eeh, e don set.. Guys keep coming with em gifts time is against us.. You can send in your donations in cash, recharge cards, cheques or anything anyhow abeg. ![]() Wait, seriously, it's my birthday.. Show some love ![]() |
kaorama: That is not the actual implication of that statement. African Presidents and other Presidents cannot be subjected to any form of screening cos they have diplomatic immunity. *applauses him* |
Vector-The-E bola-virus-carrier --- yeye dey smell ![]() |
Oleku o Did she die |
PDP small e rat on rampage.. Where's dat my rat killer? ![]() |
21. You smoke mariwana and get high Creative people get high off marijuana, the wisdom leaves.. People like; Fela Kuti, Bob Marley, Eiensten, Snoop Dog, Dre, GEJ (dis man eh), Obama.. KRS One all these guys do smoke weed, they get high. Di caprio, etc.. Guys wisen up! |
Obi welelenke, Obi onyearra |
PAGAN9JA: I hate to see such threads on front page.bros far of d gods na we neva hear anything o |
Dem go don disown me by now.. I need to go.. I really need to go... I really really need 2go.. ![]() |
Bryancrox: Guy which one yu dey quote me for nonsense nah,abi yu kiss craze? ![]() |
born2fuck: how can we hook up jooh?una wan go 2fuck abi |
He's ugly..... Anyway, first page thing sha ![]() |
cigie: I dey patiently wait them own ni oI dey curious |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 164 pages)

whatz ya phone #?


