Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 164 pages)
[quote author=born_to_be_gr8t]All this baggers dey there dey form Aromates...147 for life[/quote]147, una no dey ever get brain |
[quote author=born_to_be_gr8t]Guy show us the PMs na? Na wa for u o! [/quote]cool dwn, my phone dey hang Besides, I dey reason say make I no expose these NL runs girls, cos dem plenty oh |
[quote author=born_to_be_gr8t]U dey learn keke [/quote]Teach d guy na, why dey do like dat na! Abi u sef nuh sabi? |
[quote author=Okiki_Oluwa]I can't laff! Nairaland run girls! Where dem dey?[/quote]Bro aswear dem yapayaski for here I don tire! |
[quote author=born_to_be_gr8t]Oya put am there, make I see my papa no name me Thomas for nothin [/quote]So ur name na Thomas? I get one friend named Thomas, d guy funny die! |
[quote author=born_to_be_gr8t]Screenshots of the PMs' or it's a lie No dey give us lamba for here [/quote]confirm! Na wetin go happen be that. Make e no be like say I dey lie! |
It is very waa oh! I opened a thread for my NL crush yesterday due to the dream I had where I was having fun with her and I found out that she also had the same dream too. What a co-incident! .. I created the thread only to connect with her--the love of life (Name witheld), my sunshine! But to my surprise, I started receiving different kind of PMs from all the NL babes (runs NL girls) like water from a tap Girls, first of all, I no be Davido oh, abi una think say I be Dangote pikin? Abeg make una park well. I'm just an average dude trying hussle and get paid live a good life. So if you looking for a mugu kindly hit the next monicker. Although I know some of you girls really wanna have me but, I got my eyes and mind on her, you know who @my love holla at your boy ![]() |
Newkidoo: What is the update on this!! has d bride being taken home or the evil sister still showing herself..things dey go well bro, gradually... Pray for us! |
sweetestguy: wat? U wana pm me ur bosoms? ![]() |
I don't why, I like em.. Give it to me soft, firm and moderate.. |
Stealing and forgery and lying is not good. It is a high criminal offense especially for people of Oduah's status. |
Nigga please! If I open that yeye link make I get K-leg |
Abu Mikey: [img]http://www.kaiparaworkwear.co.nz/media/catalog/product/cache/4/image/fb9b7c72809b42bcf30aea4972e2eeab/g/1/g11_1.jpg[/img]Abu_ |
I woulda love to lock dis thread now till tmrw cos of all these derailers and trolls Anyway, goodnyt peeps, sweet dreams ![]() |
Monstertrucks: the way u dey act sef ehn,like a secondary school dropout. that wants to get laid via the internet.we don see u, oya go to bed now |
On page 1 No more updates till I get to the last page OPs ok ok! |
Caracta, never sleep na, time still dey na. |
[quote author=uj_sizzle]Do you always cry this much? You should know Cara doesn't dig crybabies [/quote]don't worry, I can be her superman, we can get high together ![]() |
Its Jonathan: you nd whoshei u no see the 'un-follow' button ni? |
Its Jonathan: I'm going to get you a free go nd die T-shirt soonI prefer the go and live version ![]() |
[quote author=uj_sizzle] Did you take a second look?[/quote]laiye-laiye I can't even go back there, abeg remove it! |
[quote author=uj_sizzle] [/quote]na my old time friend, na so we dey play all day ![]() |
Caracta:forget, na play we dey play na ![]() |
[quote author=uj_sizzle]Oya na. Your time starts now [/quote]lol.... Don't be mean again na, take am easy... Wetin u chop dis night? |
Its Jonathan: for f..ucks sake! experimentist please just go nd die alreadySango thunderbolt fire you! ![]() |
@Caracta, pls do the needful or else I..... In fact, where are my best men ![]() |
Rhymez: Caracta, I guess this crooked-asss nigga made you jilt me?who be dis one again? Nairaland don suffer! Too many pimpz in dis site, we need cleansing Seun |
[quote author=uj_sizzle]He wasn't even close to the answer Seriously, if her father asks you this question, you'd sing him a frigging song? 'Borrow' another man's lines to whisk away his little sheep( )![]() Damn![/quote]make una no vex na Shebi even God sef dey forgive? Give me one more chance.. |
Na dis one dem dey call 'Double Dragon', 'Double Excel', or 'Double Exhaust' Anyhow you call....na double up! |
Oya, Ghana-Naija let's go! Azonto mode/skelewu... Charlie, go down low! If I vexxx now I go move enter Ghana anytime without even shishi for my hand and I go chop, drink and even polash without paying a dime... I got a whole family in Ghana as well as Naija....same can't be said about Southie, those ones dem be.... ![]() |
Monstertrucks: Lol, I look at this thread with Swahili eyes.which one be swahili eyes again |
[quote author=uj_sizzle]lol i'm the evil twin, being contrary and mean is my nature [/quote]yeeeee Yo profile pics na die oh! Hope that's not you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 164 pages)
[/quote]cool dwn, my phone dey hang
[/quote]Teach d guy na, why dey do like dat na!
[/quote]confirm! Na wetin go happen be that.
holla at your boy 


