Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 164 pages)
I dis a news |
ShirelleBaby: where?bbm, whatsapp, yahoo, which one? |
ShirelleBaby: fine dear[center]Ok, can I chat u somewhere? [/center] |
Jregz:You don't ever see shitt wey holy? Guy, na Smellyshit jor. |
Na me dey for the background of that pics.. I no dey like show myself |
All of them should resign, the 23 players plus the coach.. Even that useless NFF chairman Yakubu Mai Garri should go and continue selling garri in ijebu market.. How much be current prize of garrin now sef? |
justi4jesu: No try me oh..then why you ask me wetin i want? that one na longer throat abi na wetin.. Men and their stinginess ![]() ![]() ![]() I'm talking business, you're talking stinginess.. Let's get into business babe |
justi4jesu: I WANT FERRARIWetin be Ferrari? ![]() I go buy Keke Napep make you dey deliver every week |
justi4jesu: LolzEverything.. But I fit buy you one if you want |
justi4jesu: ok i will bookmark the thread and show my Agent as proof wen i want to clear my car from the portCan you even buy a tyre? |
Police is your friend.. Police barrack is your house. |
Why? B*tch, why? |
kekakuz: sss should just pick this guy and shoot him.he talks too much.if Sss is recruiting,they will advertise.elfoolfai should introduce his upper lips to the lower and his fingers to his child brides boobz.idiotss! After dem go say no work.. Pesin dey helep una to get employed una dey hate am.. Nawao! |
kolidave: this very early morning? collecting breeze? Shows how jobless you are man ![]() ![]() I no fit laugh.. Na pesin papa you dey call jobless..?@topic.. E dey pain me o, gaga o.. |
ShirelleBaby: thanks dear- how are u?I'm fine... N u? |
Jonathan comes to mind.. |
![]()
|
ShirelleBaby: ![]() |
ope2711: Answer this question and win a recharge card!they are eating Nigerians alive... Awon vampires! Oya battyman wey di recharge card? |
Yeah, he said so in one of his album "expect me like you expect jesus to comeback, expect me nigga, I'm coming!" But dis one na photohawkers |
Na qwa o |
Lorlaahlozz: front page ko...bring sample 1stOk, sample's coming.. |
Mikel is a shitt player who plays like a girl.. A pregnant one for that matter. If given ball Mikel will procrastinate and dance with it till he dispossess it.. That guy cause us problem yesterday and didn't even make much impact.. Enyeama made a lot of saves that were even supose to be goals.. He's only mistake was coming out for that corner knowing that he won't be able to catch the ball or punch it far away.. We also missed Tunde badly.. |
Copyright protected.. The title of this story is copyright protected.. If I catch any body wey try use the same title or even the content of the story without my consent, na gobe.. Ehen, make una chill pls, I still dey reason as I go carry start the tory.. But I promise say, e go bam.. ![]() MODS, front page abeg.. |
ismokeweed: Carry ur boko haram boys jare. Keep bombing north. Devils.Na so di weed dey work your brains.. Abi rat drop shitt inside? Like say you know get sense abi? |
I haven't read the article but I know 'they also bleeps their victim anyhow'... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 164 pages)
[/center]

