Femlad97's Posts
Nairaland Forum › Femlad97's Profile › Femlad97's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Sysdatek: see this one who dey talk about ponzi schemes.....dem go use normal chatting along with jass/juju talk to you walai u go fall..And wetin concern education with scammers....omo dey go scam u collect ur master degree certificate fear yahoo boys |
Sysdatek:even if you give this people job.....dem go scam u collect ur job/life savings.....if 2 thief dey ur blood nothing fit change am....yahoo boys don zero everything nothing like pity....dem go scam ur job |
specialmati:gbayi baba mi |
specialmati:ode! ......I'm sure you will not be alive....if that happens.....becus dem 4 don shoot u because of dis ur comment.....pls no reply i dey bite o |
With all the problems in nigeria what of if una go jam fulani herdsmen during search....gbam buhari |
U no sabi perform well.....change d styles na wetin she mean.....ur gbola no dey satisfy her ![]() |
Humanoid01:free kicks what ?.....let bet on ronaldo no freekick throughout the season....are you in ? |
What's really happened ![]() |
ChristineC:how u wan take earn $4000 u wey u just dey enter country.......u think unemployment no dey there bah......unemployment wey dey usa is 10times nigeria own....$4000 ![]() |
Jimasun:see ur life.....u think its easy bah....ordinary $400....see paying bills go kill u....if dem pay u $1200 u can go but if not...u better stay in nigeria dey collect ur 400k with rest of mind |
Chase ?u wan carry our money go another country go flexNa 2 dey hang una 2 death when d one day reach sir |
iambabaG:kuda if kuda crash who will you hold liable....ode! Kuda to normal bank |
nedekid:even at that nko na she b d first person dey go detain 4 police station.....i dont think you know how much 100billion is......the girl was detained for just 1month plus and she demanding for a police yearly budget.....omo itz can't happen in nigeria...even in the US people compensated with this kind of money are people that have use all their years in prison for offence they are wrongly accuse of.....not 1month....if she demand 1million i hear but 100billion.... d girl wan pass davido 30 bg gang.....omo police no go give her shishi...police IGP go send out all his bad lawyers even hire from abroad just to win the case And also you said she was force to confess....see in court of law any evidence that proof you are guity is valid nothing like force....if police tender her statement and she is guity....end of her road in the matter |
nedekid:how many days d girl use in police custody to demand for 100billion...girl wey confess to a crime.....see d way u dey talk...its like u dont know most police are lawyers on their own....see police no go pay shishi...police ![]() |
100billion ;Dhow much b buhari salary... |
Tapout:Efcc says they are with search warrant....see this olodo.....what do you know about human right ode!.....officer come your house with search warrant...you denied them entry and they force their way in....so 4 ur mind u think efcc violate human right of that person ...try go back to ur book.... me i no dey support both parties but our celebrities in nigeria anytime they are leaked to fraud they will be sango to nigeria security agency that want his/her arrest.....where as when they go abroad their police showed up they will be gentle and we go hear say d person don serve jail term........most celebrities in nigeria now are frauster hide under influence of celebrities |
tegrianonigltd:hard evidence when under federal investigation is not necessary for fbi my dear....if they have search warrant to search a neighborhood related to a crime they execute very early in the morning or last in the night to catch you off guide.... If they show up in your house, knock with search warrant you must open the door whether you commit crime or not...if you fail to open the door,they will break the door and force their way in and anything done during that process is valid, human right no go fit protect you .....maybe you should try go learn more about fbi..FBI that was reported they violated the Privacy Rights of Tens of Thousands of Americans in 2019..... I won't say anything about dorathy issues but i think in nigeria today most fraudsters hide under influence of celebrities....what wrong when they show up at your house to search....she resist them bcus she was hiding something....but i wont say anything |
I blame both parties efcc and dorathy sis but children of nowadays anything u will carry phone dey do live video....if na FBI u fit try am..... we saw how hush puppi was bursted...dem born am make e try live video.... |
Ruggedniggaone:be deceiving yourself.....if nigeria see half of afganistan trouble omo i 4 don learn how to shoot riffle...most children afghan are already use to guns...most adult their walk with guns...their female dey put guns inside gown...omo no try dem |
HellAnus:its not all police officers that are bad... |
willbayo:ignored |
Ernestforyou:who follow dis fool talk nigeria problem now thank God you mention increase in dollar as a scholar i will tell you yahoo boys are one of the reason naira value is going down...olodo.....let me come to your level because i see you are a jss class student who is just a dullard and full with hate speech bcus of ur father poverty....a country importing without exporting lead to imbalance economy bah,so also if you buy/import dollar without selling/export your currency will lead to fall in your currency....yahoo boys collect from abroad bah...go study d rest with example of why fg try to close boarder and reason they try to stop cryto currency in Nigeria....So back to my comment i said i no support yahoo bcus yahoo boys don make things in boutique costly.....check this comment again ode!! I guess if you hv even enter boutique before oponu...anyone dat enter boutique no this things Try check my comment and delete that your rubbish thank you |
mrpablo:so you think they can come out and release statement and lie publicly without having a court warrant See 4 dis country anything wey involve yahoo scammer....I'm against it....na dem make me dey hustle buy 2 cloth with 15k whereas b4 na 7cloth i go buy 4 boutique....yahoo people don spoil south west |
Asgard73:i check your write up its all nonsense...no point at all...and again let me remind you we all hate this economy babu put us into but since you mention yoruba as an ipob man wey u b...and me as a yoruba man go answer you....both Apc and Pdp are same.....babu and jonathan are bird of the same feather...say economy never worst reach this no mean say goodluck do well.....jonathan started this so call recession....na even during jonathan time petrol,rice even dollar start to dey come up...and your brother jonathan during her daughter wedding he wasted nigeria money by gifting all invited guest customized gold iphones....buhari dey do hin own 4 hin son you dey call out yoruba....thurder strike u der..ipob man tomorrow is monday..try sit at home...enjoy ur new zoo world ipob forcing Sit at home on your people already shows your biafra can not be different from this present zoo country You better come join yoruba nation before is to late....ode! |
coronavirus19:na bcus of their form against leeds 5-1.....i thought man u don strong but now i know....ogun go kill their coach today |
May thurder strike man united coach and bruno |
I suppose chop 90k today since yesterday......chelsea win and over 2.5 last game......na man united cut am.....once again God punish man u and there fans |
God go punish man united and there fans together.....spoil my 2 tickets at once ![]() |
This is bad.....its will favour police the more....if police arrest you as a suspect in process of parading before media human right activists/eye witness may testify ur innocent....but when public don't know you are in police captivity.......omo OYO |
Sincinnati:this nairaland idiots no go kill me......u still want proof....modakeke and ife matter u want proof....go either of the towns try to stay out late....u will see proof....ipob |
Fahdiga:ipob man taking ibile's loots as his own.......go and meet okorocha or buhari leave tinubu alone....tinubu govern a yoruba state not ipob state |
Suspect33:u don go jos before jos of all places |
?.....let bet on ronaldo no freekick throughout the season....are you in

