Femo86's Posts
Nairaland Forum › Femo86's Profile › Femo86's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 68 pages)
Naija mentality..... Travel abroad and see oyibo enter stores just to purchase one piece of item e.g banana, apple, hair cream, etc...I mean just one ooooo Buh the basket aspect ehn ![]() |
Ok |
What's with this "[Those who give a f**k went that way]" ![]() |
NAWAOOOOO.... |
happney65:This your hmmmmmmm*** long ooooooooooooooooooooooooooo |
olawealth1000:This guy dey find "likes"... ![]() |
This present Buhari government is nothing but a disgrace.... It's a Scam.... It's a Chagrin.... It's an Opprobrium to we the citizens.... It's an Embarrassment............. It's just sooo frustrating....... This is just too much to bear jare...What sort of rubbish is this The so called President, VP, Senators and Ministers and all of them "wereys" will always take home millions every month end ( sitting allawee, dressing allawee, sleeping allawee etc)...with no arrears... Phuucck dem all.Imagine oooo....See how Champions are treated....HABA...I dey boil aswear....The suffering too much abegiii HABA.... |
a |
This government is a joke... Na only Cow dey ni Chicken, Lizard, Snake etc nkor?Dis kain change na real ooo... Chai...we don enter am already |
CXLVII:Baba.......SMH for you oooo |
Rose John....Hmmmmmm ![]() That's not her real name..fake |
HtwoOw: |
Khenny24:You should know who I was refering to......and you ought to have read my postvery well before commenting |
I dey imagine how both of them will be walking, with the "padded loot" ![]() Iya Wale: Baba Wale, kilode te shey rin baayi?(Why you dey waka like this) Baba Wale: Ewu mu mi oko ni?(I get boil for JT ni) ![]() |
Lie Lie....... Thunder strike...Boxers.....Village...Sister...all na noun Nollywood...Na you be Jim Iyke and your Sister na Tonto Dike ![]() |
bettercreature:Oponu..Ode....Indi Ara...Mumu Thunder go fire your balls |
GOALLLLLLL |
![]() I flew from Obalende to Ikotun 45mins flight on Aiye Airlines @ 50USD Was given Origin and Bitter kola...Really enjoyed my flight The Flight Crews babes are sooo beautiful |
Werey ni boboyi sha... Otu n mu irawò aka STAR ni police station. . He dey drink star for station... Nawao......One day ehn, dem go burn u thief oleburuku..... |
What can I say unto the Lord... All I have to say is 'Thank you Lord' Thank you Lord (2x) All I have to say is 'Thank you Lord' |
Things aint working out fine in Nigeria at the moment... Mehn, I pity the low income earners and the unemployed...It is well Baba God Abeg pick the calls of your people oooo |
Nawaooooo.... This is fvckin serious.......This Baba government is a failure jare...Haba Imagine 10k Naira i.e 20Euros for representing your country....mehnnnnn I give up on Naija |
![]() Im here to read comments.....Oga self dey here |
How market ![]()
|
Phi001:Na Kameni no gree make goal enter oooo Chai ![]() |
Inplay Over 0.5 Barca vs Malaga @2.75.. Stake all ur life savings ![]() |
Inplay Over 0.5 Barca vs Malaga @3.50.. Stake all ur life savings ![]() |
Barcelona..... ![]() Alabi get power ooo |
Yimu........... ![]() Marketing strategy...Na Alabi do that ticket for him office, makew people dey see am get hope ![]() |
Lala........ ![]() |
This man wan make I put my money on Clinton abi..... No problem.....Thanks |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 68 pages)
The so called President, VP, Senators and Ministers and all of them "wereys" will always take home millions every month end ( sitting allawee, dressing allawee, sleeping allawee etc)...with no arrears... Phuucck dem all.