FERNANDEZISBACK's Posts
Nairaland Forum › FERNANDEZISBACK's Profile › FERNANDEZISBACK's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 424 425 426 427 428 429 430 431 432 (of 478 pages)
siofra:siofra calm down..Dem Neva cry oo..more tears loading for them.. ![]() Let them keep guessing their life away while I enjoy and humiliate them. ![]() Dem go cry tire.. ![]() |
helinues:helineus wait a minute oo..I observed that all your comment on every thread are getting cancelled..is that some bug or what? |
TeddyJammy:Keep mentioning your mom@ on every thread oo..I see as she dey give you steady problems.. ![]() Keep mentioning it oo.. ![]() You Neva cry oo.. ![]() More still dey come for you and your mom@ una go mention me tire.. ![]() |
Can someone explain this video tho..is it Photoshop or what? Why the heavy pronounciation of Her? And what's he saying tho? ![]() |
Beremx:Beremx you don finish me oo..this is an insult to wannabe redpillers oo.. ![]() |
ashawopikin:Tell wannabe redpillers to stop insulting women.. ![]() |
Exkandayee:No you meant 67...you go cry tire.. ![]() Me wey dey enjoy this fame you dey here dey talk nonsense..pls no spoil show for me oo.. ![]() Una Neva confuse..una brain go soon reset.. ![]() |
Timblogga:And how did you know it wasn't? ![]() |
ashawopikin:No o.. ![]() |
ClassicMan202:Thank you.. |
elipheleh:Look I am not against the matured ones like yourself who respect themselves and practice your redpill without shaming and insulting women daily online.. I am only after wannabe redpillers and women bashers..you don't have a problem.. |
TeddyJammy: |
NwaAdazzi:I am.. ![]() |
barcaboi:This ain't a matter of fans tho.. ![]() |
OloshoMan:Rhetorical question.. |
Thanks for being sensible through your words.. wannabe redpillers una dey hear? Abi una go still cry on this thread again? ![]() |
After sending countless messages to siofra asking for nudes you come here to say she's a male..you and your wannabe redpillers go cry tire oo..una Neva open thread oo.. ![]() Una go open thread so tey hand go pain you..no be women matter?e go choke una.. bunch of weaklings.. ![]() |
moyosore32:Pure garbage son.. ![]() Keep crying in your language.. ![]() |
elipheleh:Just like wannabe redpillers ![]() |
Why'd you call a cute animal "evil creature" That's so bad tho.. |
TeddyJammy:Pls keep mute little kid and stop being obsessed with me aiit.. Go back to your m0m@ I ain't yours..stop stalking me.. Get your dirty self out of my mention.. ![]() |
moyosore32:See you see tears...una cry dey give me more strength to dey come up.. Keep crying oo.. |
ADAMUdaCOWBOY:He only asked a question na..that doesn't make him a simp.. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 424 425 426 427 428 429 430 431 432 (of 478 pages)



