Fingard02k's Posts
Nairaland Forum › Fingard02k's Profile › Fingard02k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 75 pages)
JONATHAN is a disgrace to black race |
How does it concern me whether dem play abi recalled MIKEL?...anyway sha NA DEM SABI...SuPer VULTURES.....mtcheeeeeew |
This isn't an ordinary accident..I think there is more to it..Something (somebody) is definitely behind this..R.I.P |
POSSESSION: man c 54% vs 46% AS$NAL...But i no gree with them on that possession o...Na P.D.P possession be that jor |
I don't know why i no like dis DZEKO guy ball....AGUERO don tear AS$NAL defence o |
AGUEROOOOOO!... Make i shut my mouth o as$nal fans full here o |
[quote author=kay-one]Gervinho na real baller o, he has good ball control[/quote]i agree but why he come dey mis-shoot and dey outrun the ball? Abi he borrow one USAIN BOLT leg?....Didn't you see the golden opportunity he wasted?..Abeg forget that ball control side |
[quote author=kay-one]Gervinho na real baller o, he has good ball control[/quote]i agree but why he come dey mis-shoot and dey outrun the ball? Abi he borrow one USAIN BOLT leg?....Didn't you see the golden opportunity he wasted?..Abeg forget that ball control side |
Leyelyzo: Is that a vision or prophesycall whatever you want but thats what must happen in this game... |
Dis GERVINHO head no correct at al |
As i dey see this match, e fit reach like MAN C 3 vs 0 ARSENAL oh! |
ignis: Similar thing happened in one Nigerian movie that i watched some years back. I hope people are not confusing that movie with real life.yeah i don watch the movie maybe na the part 2 be this? |
Dis z my 1st time of hearing dis name..is he d new spokesman of B.H?..maybe na Hausa movie he dey act sha. |
gheto mum: WE KNOW U ARE FROM NIGER REPUBLIC NA THESE ARE PEOPLE DAT COUSE PROBLEM IN NIGERIAEven Niger get better team pass the so called super ANT you call team..Filed with talentless, ego (e.g MIKEL), Cabals (Osaze, enyama & co), over rated (d whole team) that keep living on past glory...I don notice you, OYA RUN BACK TO WHERE you come from (bush) your compatriots/kinsmen (Ape,gorilla,monkey) dem are missing you. |
Whether dem win or loose, E NO CONCERN ME...As i dey so, even if u give me bribe to watch the match I GO REJECT am! |
AWKA => OFE ONUGBU |
I must confess his resignation abi sack sorry exit really affect it..The worst part of it now is that the so called FIXED CHARGE is now 1,000 naira no more 500 naira..I was kinda mad when i saw that on the receipt they (PHCN) gave me last friday when i purchased their units..My question now is "What about the common man?" -Michael Jackson |
Ronaldo is an id.iot , his ego is killing him..How does he know that he is the best? Is it not people that will tell him that he is good?..There is nothing to hide, the only reason he is not happy is because INIESTA beated him to clinch the award. |
Oluwajemberun: Pls.don't pick calls from 08016660666. Two people at computer village ikeja recieved "666" mark on their forehead after picking the calls today. Pls tell other.@OP you don chop at all? Cos hunger fit make person post this rubbish...Are the marks like tattoo or tribal marks? Abeg i need your response sharperly cos i heard that tattoo don put money. |
MODS PLEASE CHANGE THE HEADLINE TO LIVE PLS |
Possesion Nigeria 59% vs 41% mexico |
Abeg how i go fit get ordega's phone number |
Our fans dey enjoy big time there o |
My eyes don dey catch dis ordega (sexy) |
Singing: When nigeria win brazil x2 bebeto jus dey cry (naija supporters) |
Dis oparanozie na iniesta o.d girl z really good..nice shot oparanozie |
Ordega goal cancel..ref u blind? |
Oparanozie shoot nah abi u wan form iniesta? |
Kpebe ekpere ka nwannegi nata x8 (naija supporters) |
I see our girls winning dis wit atleast 4 nil |
[quote author=berem!]I haven't kissed before yet people say I have a kissable and succulent lips[/quote]hmmmm (make i no talk wetin dey my mind sha) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 75 pages)