Firstking01's Posts
Nairaland Forum › Firstking01's Profile › Firstking01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 635 636 637 638 639 640 641 642 (of 642 pages)
YourMain:so, medical degree is all u want in a man?, mehn, u gat a lonq way toqo.... |
Alocia:... Is dat u @ur dp ![]() |
prahcetomi:the both of dem r idiots... |
Malt...team NoAlcohoL. |
Leme just be observing since ayaft nt slept over nyt wit a gal b4. |
Chai, @d fellows above me, nlanders and their badt mouthedness sha, op, wat have u bin hearing abt yoloba boys, muku start frm their first ![]() |
@luiguajah, dis is no nollywood ish, dats d truth, 2mao myt be too late for u. Wey d endtime crew, dis is d thread for u to come and chant ur endtime chants. |
Mehnnn, since am still new here, maka kukuma pitch ma tent here dey observe first. |
Gals bin dumping guys cosof premiership football, btw, man u get fans o. I rep sanchez, bt him no dey fit perform without theo, wat a combo. |
Sure, bt hw can i send pms and qoute sm1s mentions d way u qouted me nw, am kinda new here ![]() |
Op, dis is too manly. Or u dey follow support feminits dem?? |
Op, i share d same tin wit u, and also, she shud nt be bossy over me, cos i hate my ego to be bruised. |
Op no mind dat dude dat said u shud drop her, dats a bad advice. Truth is, every gal have their bad sides, bt u can mk her wat u want her to be, u dnt just dump a gal cosof sm traits u dnt like in her. She does all dat nt to irritate u bt because she believs in u, she trust u, she confides in u, she loves u. My advice, call her, sit her dwn and talk d issue over wit her, she will adjust. This is how we date op. |
@16 ur kittycat dey scratch u ba? |
Lol, dis end time shit got to stop, everytin for nairaland nw na end time tins. Bt op, every graduate is guilty of @least one of dis shit, even we wey still dey campus sef. |
Buhari no dey shame, na dis small boy dey hold em hostage to d extend of attracting the attention of d whole world, nw buhari wan run frm im responsibility wit d excuse dat he's goin for 3mths leave, mtcheew, b4 u qoute me, i'm just neutral in politics, i dnt have a party, bt buhari is really weak, im neva start sef im wan take leaf, chai lwkmd. |
Buhari no dey shame, na dis small boy dey hold em hostage to d extend of attracting the attention of d whole world, nw buhari wan run frm im responsibility wit d excuse dat he's goin for 3mths leave, mtcheew, b4 u qoute me, i'm just neutral in politics, i dnt have a party, bt buhari is really weak, im neva start sef im wan take leaf, chai lwkmd. Buhari no dey shame, na dis small boy dey hold em hostage to d extend of attracting the attention of d whole world, nw buhari wan run frm im responsibility wit d excuse dat he's goin for 3mths leave, mtcheew, b4 u qoute me, i'm just neutral in politics, i dnt have a party, bt buhari is really weak, im neva start sef im wan take leaf, chai lwkmd. |
Buhari no dey shame, na dis small boy dey hold em hostage to d extend of attracting the attention of d whole world, nw buhari wan run frm im responsibility wit d excuse dat he's goin for 3mths leave, mtcheew, b4 u qoute me, i'm just neutral in politics, i dnt have a party, bt buhari is really weak, im neva start sef im wan take leaf, chai lwkmd. |
Lies, wer the work dem dey?, btw y bubu wan go 3mths leave wen in neva even start to dey rule ![]() |
Warraf those in, ph, abj and the likes. |
Op, u sure say ur pst no dey kpekus dat gal?, na just question i ask o. |
Op, she dey kpekus wit her pst na, u dull no be small. |
Sup @mamaid?? |
True....only tell ur problm to God. Modify....op, u can also share ur problm wit those who have the same vission and dream with u. U knw dat saying, iron sharpeneth iron. |
Hmmm, op ansa agarawu question first,. |
First of, wat do mean by idleness?? |
All these people above me saying mind ur bizness, i just dnt knw the right words to use and qualify u guys. Maybe una dey straff peple's wife too, who knws. Op remember, open rebuke its berra dan secret love, tell the husband, bt nt without a concrete evidence, dats if u luv ur friend. My peace. |
Op, if u beg her to stay ur a big fool. Nonsense., dint u pay her bride price? |
When i first saw this, i fell inlove with her instanta... |
Chai, i bin don dey hapi. |
@kswainthrillz...ion tink diaris any whitney houston's song i dnt knw. I knw dint we almost had it all and greatest love of all..and, baby u give gud love...my best track is..i'd be saving all myluv for u...i cry each tym i hear dat particular, sobs. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 635 636 637 638 639 640 641 642 (of 642 pages)


Buhari no dey shame, na dis small boy dey hold em hostage to d extend of attracting the attention of d whole world, nw buhari wan run frm im responsibility wit d excuse dat he's goin for 3mths leave, mtcheew, b4 u qoute me, i'm just neutral in politics, i dnt have a party, bt buhari is really weak, im neva start sef im wan take leaf, chai lwkmd.