Fishkaveli's Posts
Nairaland Forum › Fishkaveli's Profile › Fishkaveli's Posts
We d christian are child of God while d moslemz are slave God, jesus may be in dia quran bur d question is "do dey believe he died on d cross of cavalry for d sin of d whole universe, just 4 you and I to be save..Jesus is d truth is d light and d way_"john3:16_jesus is lord Happy sunday |
Mynd_44: So he is realising he can't handle the path he towed right? Coward!!!!How I wish I can slap you from here....anu ofia |
Wetin person no fit see 4 9ja and niraland...dis one self make FP.......smh If no be ASUU who get time to dey read all dis kind tin |
[quote author=Harbosede02]dem no born am well,he no fit break up wif me![/quote Oboi dis dude don enter one chance ooh.....smh 4 ur bliv |
No be now wey I wan celebrate xmas in grand style naim una go call of strike.... Make dis pple no use dia fuji to spoil ma blues ooh. January is d best tym to call dis strike off... |
Brimmie: Hilarious.. Bt Why The Headlines No Com Favour APC/Ngige!?Cele dey deceive u, you dey lite candle... Oga emeghi voom nanya... |
Wised1986: Fresh Jointz:Na Your own wish 4 super Eagle be dis Abi.... OROKI LO WA TAH |
Sombody should call 911 |
ETIMUMU d best network in 9ja |
fkaz: Are you making mockery of GOD or what? Just because of politics.How I wish I can slap you from here......F.OOL |
I watch one of her mojo recently, oboi dis babe is sabi fvck... Na only people wey never watch her mojo or s.ex F go dey respect her....she is an advanced olosho. Genefvck Hide dis and I report u to TbJ |
All I could do is to shake my head |
Shame on you JOY AYO... |
ajasa4link: Thank God say her papa get money to send her go private school, make poor man pikin try am now maybe she no go end up as LAWMA road-side sweeper for lagosFunny Fact.... |
iterator25: me I will have sex oAs if anybody is stopping You.. Go ahead and have sex nau, atulu |
D fight of two elephant is d tear of d Grass... |
nagoma: You mean do cubits ulceration and gangrene? I think it's more like undiagnosed deep vein thrombosis ending in pulmonary embolism.Walahi u no WELL..... |
As a true Arsenal fan,I go just siddown dey look all dis bad belle pple wey no wan make my beloved team progress, dem first talk say na Arsenal turn to play europa league "tufiakwa" ion really wanna talk much, make I just dey look una bad belle pple... Arsenal till blood finish 4 ma body.. |
aieromon: Ozil makes it 4-1. The only goal that wasn't offside.Guy u don smoke ganja Smh 4 bad belle like you |
Datruggedman: wow,5th to comment,like this post if u want women to depend on men financiallyI don't need a magician to tell me dat you need a goOgle to see people above you... As if u will receive a gift 4 being d 5th to comment......datruggedLEARNER. |
Could dis story be true. I just siddon dey look. |
I serve only one GOD,I rep only one team "ARSENAL" till blood finish 4 my body... We need god of soccer in our side to overcome sturbon stoke. Singing song of victory |
Noted |
Webb plus man U equal to OJOROunited |
Abeg make him quit make beta person replace him |
johnwizey: Both songs are TRASHShame u bro, @ your age u still use spoon to drink fanta Pple like u will fall dat day if u criticise ma song... |
No matter d weight of elephant E no fit cause earthquake......GEJ till 2019 |
Dia end is near |
owolabifunke14: As far as am concern he is still a member of boko. Mek him call names if he don repent. If he no call names all na washI agree with you bro, make him mention dia names nah. I guess d dude is a spy |