Crime › Re: Dayo Adewole Kidnapped At Gunpoint On His Farm In Iroko, Oyo State by flington4550(m): 6:46am On Jun 19, 2019 |
Nbote: Beta... Politicians and their families shld b targeted... D common man shldnt b d one facing these challenges daily I swear If den fit kill the pikin sef hin go make sense Make den sef feel the heat as hin Dey go |
Politics › Re: AA Mohammed: Zip And Buttons Of Deputy Commissioner Of Police, Lagos by flington4550(m): 4:47pm On Jun 18, 2019 |
Naija social media dey another level I swear
|
Travel › Re: Baby Girl Born On Dublin-bound Train Gets 25 Years Free Rail Travel by flington4550(m): 12:58pm On Jun 18, 2019 |
Aldebaran: Hmmm 
What do you think the Nigerian Government will give the baby If this should happen on Nigerian train ?  5k and one pack of morfix size2 pampers |
Romance › Re: My People Please What's This Name Of This Drug by flington4550(m): 6:15am On Jun 18, 2019 |
MrMumu indeed |
Health › Re: Help Guys There's A Fish Bone Stuck In My Throat Since Yesterday by flington4550(m): 5:56am On Jun 18, 2019 |
Nonsense Take Sniper joor |
Celebrities › Re: Annie Idibia Blasts A Troll Who Tagged 2face “21st Century Father Abraham” by flington4550(m): 10:10am On Jun 17, 2019 |
GrabHisBalls: How is he sick? What he said actually defined 2face. She just can't stand being reminded she married a dog. You live with your choices abeg! Grabisballs?? Are you okay ? |
Celebrities › Re: Celestial Church Choir Twerk For Church Elders During Sunday Service by flington4550(m): 10:05am On Jun 17, 2019 |
My love for this church no be here Den get better girl wey sabi f*ck eh |
Celebrities › Re: Wizkid's First Baby Mama Celebrates Her Son On Father's Day by flington4550(m): 7:16pm On Jun 16, 2019 |
fernandez1: Mr show us ur pics lets rate both of u Person wey Dey craze lol � |
Celebrities › Re: I Use Bikes When I'm Late To Airport, Nina Ivy Defends Bobrisky. by flington4550(m): 8:41am On Jun 16, 2019 |
Lol when Nina sef start to dey go Airport Nothing wey I no go hear oo |
Celebrities › Re: Nigerian Celebrities React After Ruggedman Was Attacked In London by flington4550(m): 6:59am On Jun 15, 2019 |
Thank you stars sey no be Yankee, na one sparner Lost straight but I no believe the story though |
Crime › Re: Policeman Duped By Yahoo Boys Using Osinbajo's Name by flington4550(m): 9:21pm On Jun 14, 2019 |
Lol � In sound sultans voice “ when ole meet ole haha � “ I’m happy |
Sports › Re: Eden Hazard Poses With Real Madrid Collection Of Trophies (photo) by flington4550(m): 6:37pm On Jun 14, 2019 |
Alwaystruth: I don't like football unless Messi and Barcelona .. When Messi is gone na death remain for you na |
Crime › Re: Man's Bike Stolen While Eating In Egbeda, Lagos by flington4550(m): 6:30pm On Jun 14, 2019 |
“Petty thieves lol “ Make una leave make he die or anybody with a good heart should help him out lol |
Celebrities › Re: EFCC Mistakenly Credits Your Account With N10m - What Will Be Your First Move? by flington4550(m): 8:22am On Jun 14, 2019 |
If I fit run move like 2million I go happy but I know sey 900k go be my own immediately Na transfer straight brother After that make den come carry me for house with their lawyers I ready Ogun kill them |
Celebrities › Re: Kechi Okwuchi Stunning In New Photos by flington4550(m): 4:34am On Jun 14, 2019 |
Omeji: Disgusting Like your mama Oloriburuku , Ashiere , omo irankiran |
Celebrities › Re: Kechi Okwuchi Stunning In New Photos by flington4550(m): 4:32am On Jun 14, 2019 |
Ibcrown: Make I no talk wetin dey my mind And shut your mouth forever okay ??
|
Celebrities › Re: Ken Erics Meets With Ned Nwoko, Regina Daniels' Husband by flington4550(m): 2:19pm On Jun 13, 2019 |
Ahahaha this man head looks like that of the shark own sef God really na unquestionable one , see where he send money go See hin head like that of shark own chai nawa oo
|
Celebrities › Re: Throwback Photos Of Teni In Bikini by flington4550(m): 2:10pm On Jun 13, 2019 |
PataAlhaja: Her toto go black well well. Pataalhaja chop am |
Fashion › Re: See The Cost Of Aisha Buhari 's Expensive Democracy Day Dress by flington4550(m): 7:38am On Jun 13, 2019 |
If na una nko? |
Celebrities › Re: Bolanle Ninalowo And Regina Daniels Strike A Pose On Set Of 'The Enemy I Know' by flington4550(m): 11:21pm On Jun 12, 2019 |
EmperorKpee: Is like na U arrange the charm for oga Ned abi? You go like bleep the girl ? Abeg make we know wetin Dey sup first because the girl dey hungry me sef |
Celebrities › Re: "I'm Not Done" - Yvonne Jegede Stuns In Cleavage Baring Outfit by flington4550(m): 11:20pm On Jun 12, 2019 |
Yes na true , Na small remain make you finish Toto hawkers |
Celebrities › Re: Bolanle Ninalowo And Regina Daniels Strike A Pose On Set Of 'The Enemy I Know' by flington4550(m): 10:33pm On Jun 12, 2019 |
LearnITsmash: Trust me when I say this, this dude will climb this girl Las Las cheap girls everywhere Climb wetin ? Na so so water be go dey drink till he die |
Romance › Re: Licking Dirty Or infected Vagina In The Name Of Love Guys Wake Up by flington4550(m): 10:21pm On Jun 12, 2019 |
Omo me I dey lick , wetin I dey talk sef I Dey chop my babe TOTO wella The smell alone turns me on and when we having sex it’s like a case study true to God |
Crime › Re: Mile 12 Boy Pursues SARS With Stones And Bottles From Their Area(Video) by flington4550(m): 9:57pm On Jun 12, 2019 |
SARS get mind go Mile 12 ?? Ah
|
Celebrities › Re: Anthony Joshua And Prince Harry, Duke of Sussex Pictured Together by flington4550(m): 8:16pm On Jun 12, 2019 |
Liliyann: I used to crush on this guy till he lost recently and he crushed my crushing  Nawa naija girls Oti Gbe body eee sharpaly |
Sports › Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by flington4550(m): 3:36pm On Jun 12, 2019 |
Oshoala Barcelona fc women na thief lol |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo: I Will Kill Myself If Nigerians Don't Donate N2,000 For Treatment by flington4550(m): 12:48pm On Jun 11, 2019 |
Anybody wey donate 5naira for this Aunty ogun kill am , anybody wey tell am make she no kill herself sango strike am Motherfucker noise maker |
Politics › Re: Akeredolu: My Orderly Was Shaking When Kidnappers Confronted Us by flington4550(m): 12:00am On Jun 11, 2019 |
This Governor doesn’t depend on bodyguards my people, na better otumopoo, odieshi and entroage of them mama wey Dey live between heaven and earth lol How den won take kidnap am ? |
Crime › Re: How Can I Treat This Girls Fvckup? Serious Minds (photo) by flington4550(m): 10:15pm On Jun 10, 2019 |
You smoke one rubber of weed type this poo? Chai na that stupidity go kill you my brother |
Romance › Re: A Female Colleague Asked Me This Question. by flington4550(m): 9:49pm On Jun 10, 2019 |
The second guy to comment have a lot of answers to this question So make everybody ask am abeg |
Sports › Re: Ronaldo vs Messi career trophies: 31 with Portugal + 4 clubs vs 34 with Barca by flington4550(m): 5:07pm On Jun 10, 2019 |
obembet: Any trophies won during Under 23, under 19 or 21 is not a major trophies because you can still claim another country... I hope he shut us mouth after reading that bro |
Agriculture › Re: Huge Cassava Harvested In Imo State, Taller Than The Owner!!!!! (Photos) by flington4550(m): 4:06pm On Jun 10, 2019 |
donbachi: "cassava fall on u"..hmm!no be dis one. Lol na die be that ooo |