Florena's Posts
Nairaland Forum › Florena's Profile › Florena's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
tellwsdom: God knows I hvnt asked for much...na just sey make u com help a brother; u dey form like embryomake i con help a bro comot wetin don load 4 him body, ok sorry i can't come,but i can tell u wetin u fit use, just get one aboniki balm, comot everytin put 4 ur hand and take ham rub d part of ur body wey dey strong i swear 2 God u go enjoy ham so tey u go dey comot tears 4 ur eyes #just trust me baby# |
Oahray: Chisos! Florena! Hahahaha... Who dey teach you bad thing?no mind d guy jare, him dey fall my hand |
tellwsdom: Ok, you don win the contest...go collect your giftna u be d judge ni i beg go face mack trailer 4 express |
tellwsdom: Call me later today, my body don fullok no probs, my body don full too, can't get up 4rm bed because of u, i wil giv ya a call and meet up 2nite ok...........then i will deposit my urine and feaces into ur fvckin mouth....mtchewwwwwww |
Shollypopz: Well then, you'll be shocked to find out she was the first runner-up in the last elimination we just had. I'm sure I can look @ your posts on NL and find you trading insults with another member. Look beyond the insult pls because in that same Nairaland posts, you'll find intelligent comments that have been posted several times by abiL. Especially in her field of study -Psychology. I wrote a brief introduction about my candidates -abiL and ItsModella on the first page. Take a look at it, it might help you understand them better.u funny die, na by force person they say thank u?, why u com put exclamation mark 4 d end of cooperation..........really i'm havin fun here |
xynerise: Who is ur ant?livalives |
xynerise: Nice sympathetic commentif u like make u do ojoro 4 my aunt |
Oahray: Lol. No mind the guy jor. E opinion no matter. U r pretty, without makeup. I think u'd be prettier with it and some professional photography tho, but I go still dey vote you dey go!make u dey vote 4 livalives too, u no say d girl dey gentle like me |
Oahray: Lol. Florena mi. Nothing does u jare! I like the view sha. Young blood, fresh milk factory.u no say me i no dey contest b4, just wan show dat guy wey say i look like village girl, with unkept hair nt everyone really like d makeup and d hair if a thing |
AlterEgo™:oya go change ur vote sharparly ![]() no be me oooo, na kandikane ooo |
Oarhay my bro, idowuogbo my sis, i just wan remind una say, i win or i no win, we still dey have dinner 4 white house ooo mey d thing no be like say i dey selfish, i go invite d winner too and d person wey get d biggest bottom and biggest boobs......lol so make una begin dey contest |
tellwsdom: Please bring down your cloth abit..I put sometin insidevote comot 4 here joo, ''cryin'' u wan spoil me 4 my mama |
kandiikane: If we remove am whick photo we go put for there?why u no put dat my first photo 4 there, why e be say na only one u put, i go vex come una house oo |
alleviate2002us: I pray make you no vote yourself shaaa....make i hear amwho else u wan make i vote? |
kandiikane: Your bobbies dey eye persin oo.oya b4 i open my eye go remove am |
Oya kandikane go remove dat my pics wey u put 4 page 1, nw nw |
Maka i quickly vote my own sharp sharp group 1 sweetlemon beckyomas group 2 abil tluv group 3 livalives junnymercy group 4 tashamina florena group 5 itsmodella pricelessgem group 6 jenny 20 cinderella |
kandiikane: Make sure the photo is g-string and tassles.oya go check am, i neva bath sha |
Goldieluks: oya upload am make we vote for you.re u doubtin my beauty, ok idon vex, i go put d pic wey i go snap nw nw 4 my profile, wait and see, 'vex comot',where my digital camera...... |
mskata: NOTED!!!u self tell me say u no like d boobs |
mskata: NOTED!!!if i could get 2 d next round wit dis pictures, but i don't think i will, wit all these booby talk here and there and all this fine babe, (u no see Roki backside and liva's boobs), then i can upload other fine pics. |
Idowuogbo: Lmao!!! She af vex o! Flo, who dey disturb u? Point! I don landsexkillz, help me throw nuclear bomb 4 their house |
sexkillz: [color=#000030]I smell frustration. . . #Not cool!u, if i catch u |
kandiikane: If you want win, na the way forward.if i no win make i no win, we no dey get money 4 there |
Oahray: Florena, I like your dress. But you were kinda too serious. Dat your smile is one of your greatest weapons. Use it!talk 2 kandikane oo |
kandiikane: I've checked but trust me when I say no. I've put up the second one you sent. Send me different bright one. Hotpants or something.u re nt serious hot pant koo, hot bra ni |
kandiikane:check ur mail joo |
kandiikane: Gosh, see florena's tittays.i no get.........:> |
shizzle11: ROTLMAO!eeeen anyhow, she wan marry my bro. |
Oahray: Love this babe's modesty. Am so modifying my vote!u no see say kandikane hate me?, na because he don ask my sis out and she refuse ........Lol |
kandiikane: Ahai knw say na ur handiwork be dis oya bring ur head make i knock ham |
kandiikane: Ahai knw say na ur handiwork be dis |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)



Boobi lole shey

