₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,111 members, 8,420,408 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 06:43 PM

Toggle theme

Fohiss's Posts

Nairaland ForumFohiss's ProfileFohiss's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)

CrimeRe: Customs Seizes 5,200 Cartridges Of Live Ammunitions, Other Contraband by fohiss: 7:43pm On Jan 07, 2021
Las las dem go give boko boys make dem take dey run tins ... Upon all the ak 47 riffle and bullets even pump action self wen dis country don seize nor be here ...still our military and police no get better gun ..


Shame to all d useless leaders wey turn dis country to shit ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 10:06pm On Jan 06, 2021
Dem use back pass swear for man utd huh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:59pm On Jan 06, 2021
Odinaka00:
Rashford be playing like his father owns old Trafford
Nah social media hype too much ...for all d man utd players ...d social media hype too muchhh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:58pm On Jan 06, 2021
As cavani nor dey I expect him to try ighalo ... ..
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:58pm On Jan 06, 2021
seunny4lif:
Don’t know why Luke Shaw has start, he can’t cross and can’t defend
Too slow
Wen I see shaw for line up ..I just weak ... I nor no wey ole dey feel like ...well nah em chance e use am spoil ... Opportunity come but once .
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:55pm On Jan 06, 2021
Kyase:
Corona should just kill maguire for us
Nor be only maguire ...even shaw too ..very slow set of ppl... Ole chaaa
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:59pm On Jan 04, 2021
Good night to all Man UTD fans


Congratulations in Advance as we humbly step forward to the top of d league


GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:57pm On Jan 04, 2021
Shuuuuuuuuuuuuuuuuu

See level ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:56pm On Jan 04, 2021
As a man utd fan ...



I say congratulations in advance to us grin grin grin grin grin grin grin grin grin

GGMUUUUUUUUUU
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:56pm On Jan 04, 2021
grin grin grin grin grin angry grin grin grin grin grin grin grin grin belly sweet me
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:09pm On Jan 04, 2021
Dem don dey chop am ....
grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:09pm On Jan 04, 2021
Liverpool self don dey dance wetin chelsea dance remain yesterday ooo grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 9:39pm On Jan 03, 2021
This is d outcome ..after d demolition grin grin grin

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 9:00pm On Jan 03, 2021
Eziokwugbaoto:
Scoreline na today's date. January 3rd. If to say dem play this game on Wednesday which is 6th... Are you thinking what I'm thinking? grin
Boss u nor lie grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 8:58pm On Jan 03, 2021
Wordson:
u aren't talking to a Chelsea fan but a Kloppite, so get it straight..
Kloppite I hail u oo grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 8:40pm On Jan 03, 2021
Please everyone should hug a chelsea fan grin grin >: grin grin grin sleep nor gree enter dia eyes base on d pains ... Omo see pounding.. grin grin grin grin grin


Sterling just dey laugh base on em dey expect triplets after d match grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 8:37pm On Jan 03, 2021
Wordson:
true talk my guy.. grin
D result go surely shock una...

Meanwhile una really chop belle full today ..man city really pound una on a 3 straight Rounds grin grin grin grin grin grin what a pounding grin grin grin grin cheesy cheesy cheesy cheesy


GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 7:27pm On Jan 03, 2021
kiddkash:
so, Chelsea have now lost 4 from their last 5 games

Everton 1 - 0 Chelsea

Wolves 2 - 1 Chelsea

Chelsea 3 - 0 West Ham

Arsenal 3 - 1 Chelsea

Chelsea 1 - 3 Man City
Arsenal even trash dem same 3 - 1 .... Wetin dat oda guy b dey yarn b4 concerning my beloved man utd...


Man utd on a 10 straight row ..no loss ... Clear road for d champions

GGMUUUUUUUUUU
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 7:24pm On Jan 03, 2021
mansakhalifa:
Wetin them want hear again wey loud pass this one?

You want them deaf?
grin grin grin grin grin hahaha boss ur comment weak me grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 7:22pm On Jan 03, 2021
Case close ... How e come be now ...


grin grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 7:10pm On Jan 03, 2021
Chelsea get luck say gabriel Jesus nor dey ...una for hear weeeeeeeeeeeeiiiiiiiiiik grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 6:38pm On Jan 03, 2021
Fucknengi:
When a finished club like arsenal thrashes you 3-1, just know there's no hope for your club
Where arsenal dey for d table now and tell me were una dey for table ... Abeg cry me a RIVER


GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 6:22pm On Jan 03, 2021
RedBlood01:
fergie please is vickyrotex not back from church yet? undecided undecided undecided
How e wan take back from church... Wen dem dey chop am grin grin grin grin grin grin


GGMUUUUUUUUUU
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 6:21pm On Jan 03, 2021
Kill dem all ...upon all d signing still no results... Wah a mess ...

GGMUUUUUUUUUU grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 6:20pm On Jan 03, 2021
What a New Year lashing dat lead to bu lah lah


GGMUUUUUUUUUU grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City (1 - 3) On 3rd January 2020 by fohiss: 6:19pm On Jan 03, 2021
Dem dey kill chelsea ooo abeg make una call Man UTD to rescue dem ooo grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Aston Villa (2 - 1) On 1st January 2020 by fohiss: 1:30pm On Jan 02, 2021
Angelfrost:
Thank you... Same thing I pointed out weeks back.

60 to 70 Million spent on him is better than pouring 100 plus upon Sancho.
You're very correct
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Aston Villa (2 - 1) On 1st January 2020 by fohiss: 11:11pm On Jan 01, 2021
My joy b say we don run am again as usual..

Goodnight fam


GGMUUUUUUUUUU
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Aston Villa (2 - 1) On 1st January 2020 by fohiss: 11:10pm On Jan 01, 2021
Make man utd buy grelish ooo d guy just too good ... Shuuu e too disturb o..
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Aston Villa (2 - 1) On 1st January 2020 by fohiss: 11:04pm On Jan 01, 2021
kstyle2:
I was seriously tensed. We made it difficult for ourselves and could easily have killed the game. Everyone put in a shift except Mactominay who had a quiet game. Time to rest players and make use of van de beek, ighalo, Henderson, Williams and other fringe players
I nor no wetin ighalo do man utd board ooo shuuuuuu
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Aston Villa (2 - 1) On 1st January 2020 by fohiss: 11:02pm On Jan 01, 2021
ImperialCovfefe:
Daniel James needs to be sacrificed to the gods.
D guy is not composed at all ..


I only like em speed ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Aston Villa (2 - 1) On 1st January 2020 by fohiss: 11:00pm On Jan 01, 2021
grin grin grin grin grin grin grin grin we don run am again ooooo


GGMUUUUUUUUUU to d world

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)