Fohiss's Posts
Nairaland Forum › Fohiss's Profile › Fohiss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 17 pages)
Martial don run am again ooo |
Haters hawfar nah ... GGMUUUUUUUUUU |
Enemies just dey make mouth upandan ... GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD |
See this Used tissue ... Trying all means to be relevant in social media ... Oga find where go sleep |
Useless Rep Abeg make una reduce una wages and make una focus on how to make d jobless youth smile by either giving dem stipends everymonth or create job opportunities for dem ... This will be d great news we will be waiting for ... Always creating what will make d youth useless ...is legalizing now our atmost problem ![]() End police brutality..till now no news from una .. useless fools Useless Rep implementing useless rules |
Una use billions just to design only logo ...still no plane ... Now u want local made plane with a foreign made logo dat cost billions ... Shame on dis useless leaders .... You can fool man but trust me I can't fool God |
Angelfrost:Dis must b d fallen angel Meanwhile davido don suspend frost I tire for ur name ![]() Abegeeeeee cry me a river ...all club dey fear man utd now ..u need to see as wolves dey defend all through Mean while GGMUUUUUUUUUU |
Confirmedzombie:Go put ur frustrations on lampard .. nah once dem dey identify chelsea fan .... Yeye dey smell Once again CONGRATULATIONS TO GGMUUUUUUUUUU GOD NOR GO SHAME US O |
sulasa07:Aswear but one thing I no be say GOD NO GO SHAME US OOO dat goal sweet me nor b small ![]() |
As man utd win ...come see the way d thread full ![]() Where una dey b4 ![]() My blood is REDDDDDDD GGMUUUUUUUUUU |
kurupt1:Man utd get d players to win d league but ole dey always get am wrong from d lineup most time |
Atlast goal enter but I can't believe matic played 90+ mins... Wen Army midfielders full ground |
Even our coach no say is either draw or we loose .... |
Mc or fred need to come in now for matic ...earlier the better |
Midfield need power horse... Matic should relax ...dis ole self slow ..no wonder d team slow too |
Man utd never ready for epl at all ... |
Seriously we play wolves for first half oo ..body tell dem ... We just need Mc or fred in place of matic... dat midfield need to hot small ..but I dey impressed with this first half |
Ole ....why not pair VDB along with the midfielders... Make Matic rest small ... Ole ...oleeeeee oleeeeeeeeee dis match should be a must win ooo |
Short man devil . ...but if e truly happen..dat means Edo go cast oo ..make dem warn dis short man devil to relax ..nor b him get edo o |
Bennycollins:Although it's a mistake .. And mistake is part of football.. I said it out of anger |
I don't know why he even use tuazebe... |
Tuazebe should be loan .. |
That's our future capital city when d time come.... It must be fully respected ![]() |
Edo just dey show for all good news oo.. God bless Edolite |

