European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham (1 - 0) On 14th March 2021 by fohiss: 7:43pm On Mar 14, 2021 |
D problem is always maguire... I just pray his mistakes should not cause us to concede any goals ... GGMUUUUUUUUUU |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs AC Milan : Europa League (1 - 1) On 11th March 2021 by fohiss: 8:55pm On Mar 11, 2021 |
Striker go suffer score goals .. maguire go just spoil dia sweat in vain ... I nor no why d keeper go dey always give maguire ball ..... And I nor no who teach them this back pass ... Trust me english Media nor go ever talk anything but if nah martial now ..dia mouth go dey bla blaaaaaa... Maguire out jooor ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs AC Milan : Europa League (1 - 1) On 11th March 2021 by fohiss: 8:49pm On Mar 11, 2021 |
Very useless player ... Abeg make dem sell am joorrrr .. always making the same mistake in every game .. always the same mistake |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs AC Milan : Europa League (1 - 1) On 11th March 2021 by fohiss: 8:48pm On Mar 11, 2021 |
Maguire nah d most man utd useless player ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs AC Milan : Europa League (1 - 1) On 11th March 2021 by fohiss: 7:50pm On Mar 11, 2021 |
premiumdomains: Bro, pls o...Help me with a link to watch the game...All the links I have are nonsense...Help me abeg..lol Hesgoal.com |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (0 - 2) On 7th March 2021 by fohiss: 7:31pm On Mar 07, 2021 |
Truthteller2020: learn how to appreciate a dedicated player.Ok tell me who should replace him Nan. My brother ask him ooo... Rashy get shoulder injury and because of love ..e dey risk em self to play and also protect em self from total damage ... Some fans ehnn GGMUUUUUUUUUU |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (0 - 2) On 7th March 2021 by fohiss: 7:24pm On Mar 07, 2021 |
moremuch1: shebi u dey see him assist
GGMUlllll My brother thank you oo Some man utd fans wan dey emulate chelsea character of no mercy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (0 - 2) On 7th March 2021 by fohiss: 6:37pm On Mar 07, 2021 |
wizygreat2000: let him rest na abi we no get any other players that can fit in his position i hate his stairs of play abeg always feeling too big I understand but at least he's still a threat to city and pep knows about it ... If u put greenwood there ..trust me they will just lock bruno ...den u see how dis city will trash us ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (0 - 2) On 7th March 2021 by fohiss: 6:30pm On Mar 07, 2021 |
ghettowriter: I beg make person share liink to watch d game Hesgoal.com |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (0 - 2) On 7th March 2021 by fohiss: 6:24pm On Mar 07, 2021 |
wizygreat2000: Rushford is a Big time Fool for what is playing, i wonder what this coach see in him England �� with them big for nothing players always favor them Boss make una dey calm down small small ...if nor for love d guy have for man utd .. e 4 nor even dey line up self ... D guy get shoulder injury and e dey manage em self to play ..atleast make una still appreciate am for dat .. GGMUUUUUUUUUU |
Politics › Re: Buhari: Ransom Payments Encourages Kidnapping by fohiss: 9:18am On Mar 03, 2021 |
Still u go capture dem... U go still use excess cash take rehabilitate dem.. and give dem amnesty and also give dem direct employment ...
Use government so far |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea vs Manchester United - (0 - 0) On 28th February 2021 by fohiss: 7:51pm On Feb 28, 2021 |
Rhu4xce: i dunno y vpn z needed. I dont use it n i watch live matches with hesgoa wella Why I indicate it is that in some ppl mobile the site don't normally open so with vpn it makes it open easily... For me I don't use vpn too |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea vs Manchester United - (0 - 0) On 28th February 2021 by fohiss: 7:25pm On Feb 28, 2021 |
Abeg make dem sell this maguire joorrrr ... slowpoke.. raising shoulder like e no wats he's doing....
On a real fact .. chelsea supposed to win this game aswear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea vs Manchester United - (0 - 0) On 28th February 2021 by fohiss: 6:31pm On Feb 28, 2021 |
GeneralPula: Help drop link make I watch abeg.. Hesgoal.com Use vpn when watching with mobile |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea vs Manchester United - (0 - 0) On 28th February 2021 by fohiss: 6:30pm On Feb 28, 2021 |
digital5: Link please Hesgoal.com Use vpn when watching with mobile |
Politics › Re: Nigeria Is Better Together, Olawepo Hashim Declares Amidst Rising Tension by fohiss: 1:00pm On Feb 28, 2021 |
Nigeria never better together rather it's making all does useless leaders rich excessively.. because no one to ask dem any questions... Our separate ways is d most best way ...soon e go happen ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad Europa League (0 - 0) On 25th February 2021 by fohiss: 10:56pm On Feb 25, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad Europa League (0 - 0) On 25th February 2021 by fohiss: 10:54pm On Feb 25, 2021 |
Matic surprised me today... E really improve |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad Europa League (0 - 0) On 25th February 2021 by fohiss: 10:00pm On Feb 25, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad Europa League (0 - 0) On 25th February 2021 by fohiss: 9:52pm On Feb 25, 2021 |
Dis Telles need to up his game .... James james james ...e b like d nigga don dey com back in form small small ...  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Real Sociedad Europa League (0 - 0) On 25th February 2021 by fohiss: 9:50pm On Feb 25, 2021 |
Germi9: link oo Hesgoal.com Use vpn when watching tru mobile |
Politics › Re: Defection: Uche Secondus, PDP NWC Hold Talks With Fani-Kayode (Photos) by fohiss: 7:31pm On Feb 25, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (3- 1) On 21st February 2021 by fohiss: 8:56pm On Feb 21, 2021 |
D game self get as e b ... Maguire always making same mistake in all games.. martial nor jus dey d game at all .. james own just dey em body ... Abeg make dem bring in greenwood and amad make we see if any show go dey ... |
Crime › Re: Fulani Herdsman Attacks Father & Son In Bayelsa Over Missing Cow (Photo) by fohiss: 8:01pm On Feb 21, 2021 |
Nah only Fulani dey dis country  Shuuu ..dem just dey fight with everyone... Dem dey ask of wetin dem nor go fit chew ooo ...South south war nor dey finish ooo For d other corner miyetti Allah dey threaten life upandan No military or FG Talk put or even summon dem ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by fohiss: 4:56pm On Feb 14, 2021 |
Man utd never ready at all ... After all d coach join wetin kill dia moral by saying he's not competing for d title ... Utd need so many mentality like bruno for d team ... Maguire need to chop bench small ...
I regret watching this match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham: FA Cup (1 - 0) On 9th February 2021 by fohiss: 11:05pm On Feb 09, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham: FA Cup (1 - 0) On 9th February 2021 by fohiss: 10:29pm On Feb 09, 2021 |
Martial don tire ..u nor fit force am to play beyond e limit ... Y not sub martial and try amad .....ole stop forcing players who are tired ..stop forcing dem ... Oleeeee Oleeeeeeeeee oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeee |
Politics › Re: Fani-Kayode Moves To Return To APC, Meets Caretaker Chairman, Mai Mala Buni by fohiss: 9:18pm On Feb 08, 2021 |
|
Foreign Affairs › Re: Biden May Attend Next AU Summit, Pledges Support For Africa by fohiss: 6:37pm On Feb 07, 2021 |
gregyboy: See this. Ozworr..
They there make biden they use una full continent to catch cruise on publicity showoff Agberooooooo abeg go kiss transformer... E pain you die aswear ...trump asslicker .... Go meet trump Mumu |
Foreign Affairs › Re: Biden May Attend Next AU Summit, Pledges Support For Africa by fohiss: 10:02am On Feb 07, 2021 |
gregyboy: You lack sense, supporting a man based on publicity stunt
How e take improve my life
You just dey talk nonsense Go kiss transformer... Mumu at his highest peak.. ozorrrrrr |
Foreign Affairs › Re: Biden May Attend Next AU Summit, Pledges Support For Africa by fohiss: 10:01am On Feb 07, 2021 |
loswhite: Yet foolish Nigerians still worshiped him Yea so many foolish people that are cheap and blind ... |
Foreign Affairs › Re: Biden May Attend Next AU Summit, Pledges Support For Africa by fohiss: 10:58pm On Feb 06, 2021 |
gregyboy: See mumu na all this petty media publicity you dey hail biden for
Trump supported Korea because they were a better allies to America than Nigeria buhari had made Islamic allies to
We dont need Biden or trump to win wto, if we are winning it, we will win it no matter who fucking gives media publicity support
Trump did everything to fight for America first before anything
Something biden or bubu wont do,
Biden came from a powerful party to remove trump not because they liked it him Nah u b d biggest mumu ... Trust me ... U no nothing.. supporting a man dat did nothing to improve you than supporting a man doing something meaningful... U lack sense |