Fohiss's Posts
Nairaland Forum › Fohiss's Profile › Fohiss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
This maguire nah something else oo e need to stay bench small ...mean while make our coach do some changes ooo |
Make our coach do some changes ooo remove greenwood and put martial make rashy go d other wing |
Maguire need some rest ...make dem pair linderlof and baily make we see |
PureMe01:Leave dat guy abeg ...Fred nah the machine ...mctominay nah the engine and prof bruno nah the pilot ![]() GGMUUUUUUUUUU ALL THE WAY |
Fred .. MC.. bruno .. I too like dis combination... because dem dey gallant and fast ... But I wish pogbaaaa quick recovery... GGMUUUUUUUUUU ALL THE WAY |
Bruno d professional teacher
|
alexola20:Me I don't really understand your quote.... Poland travel visa free how is dat africa problem ... Okonju iweala won WTO ... HE didn't approved it ..upon all the meetings and calling on him ..he never approved it that was why d korea woman was so confident dat der must b a manover stuff.. you ban Nigerians from traveling to america on what course You said all kind of shit concerning africans for no reason because you feel you are Almighty...but on election you were looking for africa angels .. my broda get your facts right before you quote me abeg ... Trump has no benefits on AFRICA.. period... Biden came instantly declared support on our woman okonju... Instantly d korea woman step down ..which means d korea woman knows fully well dat she's not qualify but she was hoping on trump to turn it around |
Oga wan clear trump mess against africa ... But seriously trump nor really benefit africa o.. apart from hip of curses on africans and ban After election over am e com dey find africa angels to rescue am ... .... Maybe e for seek Syria angel ![]() Denied our own from WTO.... Omo as biden enter ..nah once e declare support for d woman ...korea woman don see am omo nah she step down o ![]() Biden never even spend 1month for office ...africa don dey enjoy am ... Cancel ban on africans ...appoint africans on major position ... Abeg trump was just a noise maker on top africa and d world... Up bidennnñ |
Dem never share give dis one ![]() Oga wait e go soon reach your turn ... animals dats all I see |
Keep developing the Niger Delta Republic region.. God bless you .. because I no say las las dis country go divide and we go meet better for our region .. |
Man utd can never or will never b a title contender under this useless coach... See d way e dey jump ...like say e really like to win ... D players own dey dia body ..over hyping wan kill dem .. |
lymelyte:Seriously... Even greenwood .. greenwood need to rest and try our new signing ... Ole never learn from mistakes at all |
JesseJo:I swear ur sense dey your leg fool... |
Seriously if ole no loose this game e nor go ever serious... Greenwood need to sleep... I nor no why matic start.... Amad nah for training ground decorations... Players with full spirit hoping to play ... U go dey keep dem .. |
Make dis coach make changes ooooo |
But seriously amad needs a trial .. greenwood need small rest ... Infact dis england mentality self ...must dey use all england players .... |
D guys sharps nor be small ... GGMUUUUUUUUUU |
We don come out again ooo ... Man city need go down ..dem don enjoy d spot reach GGMUUUUUUUUUU |
United need to offload many players |
Pogba ... maguire.. tominay all playing in the nonsense |
Ray07:Bros u nor lie ooo |
D game is boring on man utd angle ...abeg eeeeeeeeee no bruno no utd aswear ... Dem just dey form professional and playing so much nonsense |
E nor go better for d person wey introduce back passing inside man utd box... Maguire just dey loose ball anyhow |
Nah now utd wan form serious... Always starting in a sluggish manner .... D line up self weak me ... No bruno no goals ..see d way dem dey do in front of goal... Hisssssss |
Man utd just dey play celeb style of football... |
Fani kayode the noise maker.. always want to be in the news ... Today he will say one thing... Tomorrow he will condemned the same thing... Abeg make dem find this man work ooo hand don dey meet am ..e just dey use twitter and facebook dey package... Back on d topic ... Yoruba don't allow FG to intimate you guys because you have complained for too long about the atrocities dis useless Fulani have caused in your land and Nigeria as a whole ... Stand and fight for your home ..if the governor bring pressure on you ...just start the war in his house just like d way one king of lagos jakpa wen men provoked... Just protect yourself in all means and forget all this useless government bodies ...all they know is 2023 presidency |
People dey talk about life ...dis idiots dey talk about presidential ambition... U see as so many so called leaders lack sense ... So make SW relax make Fulani dey kill dem because tinubu dey find presidency office ... Shame on all dis useless so called leaders... Trust me soon e go clear for dia eyes wen e go happen |
Killing your fellow yoruba blood because of the Fulani who doesn't care about you or anyone...what a pity ... No matter what a Fulani will do ...they dare not discipline him rather they always grant them pardon ... Eg ..boko boys tag as repentance... Bandit getting loads of cash and endorsement every moment... Who do southerners like this ![]() Well use your brain make u nor use this means cause war ...the masses are tired and are frustrated also so any useless approach just b ready to dance ... U can ask one oba in lagos he will explain better My one cent |
Dis nor b burnley wey united almost kill for our last game ...... Nah nairaland comments wey ole see ...dats y e show mercy and pardon on dem ![]() GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD |
We don run am again GGMUUUUUUUUUU
|
Time don reach to test amad . oleeeeeeeeee..... Dis man even stubborn pass buhari self ... ![]() |