Fohiss's Posts
Nairaland Forum › Fohiss's Profile › Fohiss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
D most traveled president in d whole world... I hereby present dis award to you bubu... Last two weeks dem say nah doctor check up ... As baba reason wetin happen to am tru RENO ..home arrest.... Now baba don change slogan to SUMMIT ![]() Must e go all d travel I b tink say if man don old e nor dey too like to travel due to old age ...But bubu nor wan hear oo ...He just dey look for all d event wey d sup around d world so dat e go move ![]() |
Ear go hear word oooooo Too much mouth making ... I can't wait for man city to do d remaining finishing ![]() GGMUUUUUUUUUU to d wide worlddddddddddddddddddddddd ![]() |
Oga go france for check up ...your brain dey leak ... Killings everyday till now u nor address citizen on live tv .... Except u wan travel out or presidency go speak on your behalf... It will never b well with you Animal in human form |
I knew it ..it was photoshop ![]() Useless government as usual ...is there anything good in this illiterate government... Absolutely NO.. 1..the best Lies....... E dey dis government 2..The best molester... E dey dis government 3..Terrorist.... E dey dis government 4..Cows .... E dey dis government 5..Dundi .... E dey government 6..Prefer cows more dan human... E dey too 7..Oppression... E full dis government 8..No certificate... E full dis government 9..Killing of innocent citizen... E full dis government.. e.t.c. TH LIST IS ENDLESS Nothing good will ever comes out from this clown government |
Audio go kill all of una ... Useless government.. |
Presidency or buhari abeg focus on the north ooo your brothers are on it again ...leave the south east or the south south alone ...I tink personally is d north that need military personnel more ... Everyday your boys are cashing out ..even hosting party and sensitizing villages to accept their islam and even sharing cash too.. So no military personnel or presidency was aware of that I just know dat soon everybody will be alright |
Bugatti3:Very clueless, uneducated,useless senseless set of governmentt so far in the history of government worldwide.... Dey don't really have sense ..is wat ppl say dey follow and monitor... Very ashamed of dis fool called Nigeria government |
Useless government as usual... They have nothing and absolutely nothing to offer .... |
obasi101:Nor worry next season we go listen to una song again ... Nah so una take sing for lampard b4 ooo ![]() I dey here they wait GGMUUUUUUUUUU |
My problem here is everybody is blaming the soldiers and buhari... What about the imo state government ..who told buhari he wanted soldiers... Who told buhari they should shoot at sight ... He's the one just to form loyal slave because of position given to him by he's Fulani Master.... ESN ... didn't rape or kill just doing self or community defense because the president claim deft ears to everyone when it comes to his kinsmen... Borno and other northern states are full of kidnapping and killing... They only gave audio order shoot at sight ..till now nothing like that happened.. I just pity imo governor for taking this act ... killing your own ppl because of political power dat won't last forever...shame on you ... My problem now is giving his generation bad names because of his stupid attitude... |
IYANGBALI:because we are winning... To we all the Man Utd fans ...it's a fantastic match GGMUUUUUUUUUU ![]() |
. |
. |
Haters how far... Just 2 - 1 ...una bigin run mouth... GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD JAREEEEE MAN UTD FOR LIFE |
indodon:Oga abeg go LIVERPOOL STADIUM go smoke ur kpoli oo ... Maybe klopp will be likely to take a sip too ![]() |
GGMUUUUUUUUUU played ist half very ...apart from Scott mc .. very slow wit d ball and always proving to be strong instead of passing d ball quickly.. but so far so good we are really trying... I guess Rashy should b talking free kick ... GGMUUUUUUUUUU all d way |
tempem:Me too I was also shock ![]() Aswear we wey remain for dis country wey escape corona ...NAH English go kill us ![]() |
VDB really need a chance to be starting... He's move and passes was excellent... Dusted and forward ever Who's Next ![]() GGMUUUUUUUUUU to d world |
Make some man utd players serious for once especially pogba and co ... Dey need to even score like 3 goals self for dis first half so dat young star wey dey bench go play second half to showcase dia talent too but social media nor go let our players play well ..everybody wan do skills.. |
Double wahala for who nor b JUDGE AND DOCTOR ooo ... Dis two bodies just dey cash out everyday back to back ... Useless government nor go pay workers still dem go get money to dey waste upandan all because of power wey nor b lifetime... Useless government |
For you guys to build d nation so as to look like paradise.. instead you guys use religion upward bombing innocent christian everywhere killing and raping mother's and daughters everywhere ... crumbling d economy so bad .. dat even we d citizens can't even boast of been a Nigeria... Even all d government bodies don't even trust d country dats y dey keep killing and looting d country dry and pushing d funds abroad ... Trust me no one will ever bring his or her business down to naija Least I forget bubu dey uk ...e nor even trust our health care self ... Presidency say e go rest ...bubu nor even trust our environment self dats y e choose uk ... ![]() |
Greenwood just come turn something else ...always stingy with d ball ... |
TJ0987:Hesgoal.com |
At this point I will say I AM WELL PLEASED GGMUUUUUUUUUU |
My love for Rashy .... Upon d injury in intl duty ..he still struggle to start d line up ... thump's up ![]() |
Is he d first person to snub police call.. even baba Buhari nor honor senate call.. wetin happen to am ...Abeg d police should look for something more important to flex dia muscle on ... sometimes I think d police are so bored maybe many of them should be posted to sabisa forest and return some longtime army serving there to city.. Lawless country wan dey form Law .. Miyetti Allah don talk more deadly threat ...no police to summon dem Useless police Useless president Useless leaders |
That's the only thing dat concern dis greedy politicians..nothing only power ... Keep crying ..soon u will b move and kicked out of office and turn normal citizen or political nuisance... Aswear no youth get una time again like b4 ... Useless naija politicians... |
. |
Anoda photoshop or abi nah photoshoot when buhari hand come turn abino ...even d post nor follow at all ...naija I hail theeeee .. country full of scam |
D coach useless... Fred own just dey em body ... Maguire mata weak everyone ... Abeg make dem put one more goals ...man utd never serious at all ... |
But boko haram and bandits demand can be abi?? Useless government always showing how useless and dull dey are Hissssssssss |
Thank God we won but I was so surprised all the boys played 94 mins.. no substitute.. I fear who nor fear ole ooo |
I b tink say if man don old e nor dey too like to travel due to old age ...