Fohiss's Posts
Nairaland Forum › Fohiss's Profile › Fohiss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 17 pages)
See effect of bruno ....man utd on fire ... GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD |
Bruno and rashy are first half materials.... Seriously I don't really understand this ole anymore ..every match ..He keeps making mistake upon mistake |
[quote author=uptimum123 post=96721961]From the injury on the first two people that was interviewed,it's quite obvious it was not the shootings from the Soldiers. An AK-47 riffle would have done more damage than that. So it's safe to say the shots was from their cohorts trying to retaliate by shooting at the soldier's. To the lady that claimed she lost her brother to the Lekki toll gate shooting, may his soul rest in perfect peace. I'm sure her case will be part of what would be looked at by Judicial Panel in Lagos to see if her claim was true and if it was actually the soldier's that shot him. All evil doers will surely pay for their sins[/quo Oga shut up make una dey reason well .. . Person wey face d scene say dem off lite and soldiers begin dey shoot and e show evidence of the wounds and spot and dat very day many ppl do live video too ... U dey dia dey talk rubbish ... U be really fool.. useless miscreants |
How far nah ,,,,HATERS,,,, MAN UTD TO D WORLD |
Ole need to revisit coaching school... You will bench a whole cavani ... Useless coach ... anytime dem dey arrange em sack letter God dey always help am |
This was my point ...why bence cavani and play greenwood..and matic |
The match don dey balance small small ... The fear of cavani dey saint body |
Use d right players and u go get result ...see d way d game don dey use style change small small.. clueless ole |
teebaxy:Matic for dey bench den start ighalo or cavani ... Atleast we need one striker for d match |
Second half never start e don remove greenwood and put cavani ..tell me why dis ole nor first start cavani b4... Nah only ole I dey see for all d coach wey nor dey play striker for match and e go dey expect to win like a professional coach .... Cavani go dey bench den greenwood go start ...even ighalo nor even dey lineup self Abeg make ole out jare .... |
Kyase1:Seriously ooo ... No striker for game .. Come rain come sun .. liverpool and man city dey always use dia first eleven but ole go dey form wetin em nor be .... |
This coach need to go .... Make pochettino ready abeg ... Wen I see lineup I just no say pride go kill dis coach |
Is HIS SON not part of the terrorists ....Keep deceiving yourself... Northern part are always the problem in the world just because of their brainwashed coconut head |
This is how man utd formation suppose to be ... Use martial and rashy in dia normal wing ...den use cavani or ighalo for top strike ..I trust bruno with his supplies.. and see how d team will function... Even IBFK Are even confuse on who to mark because all d winger and striker are damn dangerous |
Uyi168:Yes brother ... Because martial is not a real no 9 ... He's a winger |
oluwatosink:Seriously I don't really know why they bought those two players o Martial should b on the right or left wing ..same with rashy too ... Then cavani or ighalo for top strike ... |
BAZ001:Maybe reserving him against liverpool .. but at least early substitute is more better than late |
80 mins still no substitute |
One thing I don't really like about this ole is late substitute... When are u going to bring in cavani ![]() ![]() |
daclemx:Hesgoal.com Use vpn if you are using mobile .. |
Eryyy92:Hesgoal.com If you're using mobile use vpn |
That's to say president nor really dey the country.... Because the kind news wen we dey hear dey weak person soul .... Who b dss to take action... Even as dem classified jonathan to b d weakest president den still no one can take action on his behalf... Northern Elite wey dey control d country on code I greet una oo ... If e cast now ..dem go say nah fake dss.. or hoodlums or even pdp nah run am..... People ask for their entitlement you sack dem ... Polithiefians dey embezzle money steadily on different disguising manner none of una go there I no say las las we all go dey alright |
One thing I like klop for be say ..any player e buy dey always play match steady come rain com sun ... But man utd coach go dey reserved dem till 75mins b4 e use dem .. so why dem buy d players I nor no |
See dem old foolish shameless cargo don ball out again ooo ... If una like make una rebrand party... We the youth don wake-up ..no more sleeping again ... We will never forget 20/10/2020 Is either we fit in our young and vibrant choice or naija scatter and all man go em way ... I wonder why our useless politicians nor just get one single sense or shame |
IghravweIG:Check well e dey ..... Nah d app I dey use watch the match so |
