Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,727 members, 7,820,514 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 04:19 PM

Fohiss's Posts

Nairaland Forum / Fohiss's Profile / Fohiss's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)

Politics / Re: Tinubu Healthier Than You, Afegbua Tells Pat Utomi by fohiss: 3:56pm On Oct 05, 2022
grin grin grin grin grin even if tinubu is healthier than you afegbua ... We won't still vote for him ... Let young ones rules let's see obi capacity ... Tinubu by now should be enjoying and relaxing by now not into any political office but maybe consultant.. Omo make we all wise up ooo ..

1 Like

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Real Sociedad : Europa League (0 - 1) 8th September 2022 by fohiss: 9:00pm On Sep 08, 2022
Jamestone:
He don cast, las las ronaldo don dey play europa. Welcome oo, welcome. cool grin


Chelsea fans spotted.. dem don sack Una coach soon dem go start to dey sack all Una players grin grin grin grin
Politics / Re: Apostle Suleman Reacts To Owo Massacre, Calls Government Clueless by fohiss: 5:56pm On Jun 05, 2022
.
Politics / Re: Angela Johnson: God Told Me I Will Be Nigeria’s First Female President by fohiss: 8:43am On Apr 04, 2022
As God come to you face to face or e whisper am for ur ear or maybe grin grin grin grin grin

Una don start ooo but 4 me I would have to go check your BP first ..have a nice day
Travel / Re: Tanker Carrying Fuel Upturns In Asaba, Residents Scoop Contents (Video) by fohiss: 8:37am On Apr 04, 2022
God1000:
This is so wrong and dangerous, poverty will not allow Nigerians to reason well and behave sensibly.

Any conflagration and they will all be consumed there

Please use your nous to avoid sad stories


Since their leaders is making dem so frustrated and not giving them modern technology ..what do you expect ..
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Crystal Palace Vs Manchester United - (0 - 1) - Live by fohiss: 3:59pm On Dec 05, 2021
Utd are really back to form.. Now dey are playing what everyone knows utd for.... Wabissaka is fit but dis coach rested him to gain more fitness...dis is how it suppose to b ..not forcing players to play ... Second go hot well well ..


Unitedddddddddddddd for life
Politics / Re: Buhari's Kinsmen Laud Gov. Bello's Loyalty, Urge Him To Run 2023 by fohiss: 1:50pm On Nov 05, 2021
Anything wey connect buhari join any of ur matter is dead on arrival ....


OGA Yahaya e b like money wey u don thief dey make u feel say u don arrive ..

Well dem say nah stubborn fly wey nor let person see road dey always end up with dead body inside grave ...just continue, keep deceiving yourself, keep splashing does stolen cash .. soon e go clear cool cool cool cool
Politics / Re: Ikoyi Building Collapse: Bola Tinubu Calls For Sanction Of Regulatory Officials by fohiss: 6:02pm On Nov 02, 2021
MR TINU TINU ..FOOD DON LAND OOO ..NO HOW NO HOW MAN MUST CASH OUT FOR THIS MATA ...

More bullion Van for your aza TINU TINU..



E just know say no how no how , project must fall out from there .. all of dem go begin bring out their monkey smelling coconut head come out now dey form observation

3 Likes

Crime / Re: UNIABUJA Staff Quarters Attack: Aftermath Of Gunmen Attack (Pictures) by fohiss: 5:51pm On Nov 02, 2021
After all, election dey corner ...this just show say all our current leaders are beast in human form ..they enjoy this kind of act and killings .. nothing will be said , they will just seat comfortable no cause for alarm ....



All wetin concern dem nor pass loan ... budgets ... Allowance... Apart from dat, dem nor even know weda ppl dey exist...

Buhari.. lai mh .. El rufai ..and co ...una well done ooooo every thing we do for this life always get results and rewards ooo ..soon una go begin dey enjoy the rewards when everywhere go don mara ma ..
Fools in office

2 Likes

Politics / Re: El-Rufai Urges To FG Declare Bandits As Terrorists by fohiss: 10:12pm On Oct 20, 2021
El rufai all eyes on you already... Nor pretend.. we know all of una wey be terrorist...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Atlanta UCL (3 - 2) On 20th October 2021 by fohiss: 10:10pm On Oct 20, 2021
Enemies how far ...how market grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin



GGMMMMMMMMUUUUUUUUUUU 4 LIFE

1 Like

Sports / Re: The Look Luxembourg Players Gave Ronaldo (Photos) by fohiss: 7:43am On Oct 16, 2021
ominilongest:
The coach : on top wetin?na Argentina u wan play?
black guy: Chai!dz guy go finish us bone no go remain,90 min come quick
And d white guy in blue:this nigga high o,level dey! cheesy



Omo you finish work ooo laugh wan kill me cheesy cheesy cheesy grin grin grin grin grin
Politics / Re: Lagos Residents Boo Usman Alkali Baba, Police Inspector General During Visit by fohiss: 5:48pm On Jun 09, 2021
Only i.g oooo see convoys ..chaaaa meaning COAS own go long wella with helicopter self ...yeye everywhere ... Thieves and pride...
Politics / Re: What Does The Future Hold For Twitter Influencers In Nigeria? by fohiss: 9:19pm On Jun 04, 2021
.
Politics / Re: Sultan Proposes Unrestricted Wearing Of Hijab By Muslim Women by fohiss: 8:37pm On Jun 01, 2021
For me ...is hijab now superior to d development of Nigeria??

Me I don't really know what really enter into black man mentality... Instead of him to preach peace he's instigating about hijab wearing ....

Is hijab d problem of Nigeria...
He should tell us so dat we should also no where to tackle our problems from ..

D white dat introduce dis religion..dia country is so developed ... But black man's own is very different

Restructure country , u say no...
Develop country, u say no ...
Country wey una dey copy(saudi arabia) b like gold city ... Una wey dey copy ..common road,light, health care ...e nor dey ...nah only d bad tin or useless argument una dey after




Abegeeeeeeee make dem share dis country make dem carry dia hijab wahala go ... backward speech
Politics / Re: £4.2m Ibori Loot Paid To Delta State Government – Accountant General by fohiss: 5:19pm On May 25, 2021
jerseyboy:
For the glory of Bendelites

Which one be up bendel again ...and besides... Wetin dat Nigeria eagle dey do their ??



Next time just call it GREAT UNITED KINGDOM OF BENIN

Politics / Re: IPOB, Cameroonian Separatists To Exchange Weapons, Personnel by fohiss: 5:21pm On May 24, 2021
Just watched FG ...dey are going to summon cameroon and follow dem back to back ...

Useless and senseless government so far

5 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Wolves Vs Manchester United (1 - 2) On 23rd May 2021 by fohiss: 4:53pm On May 23, 2021
Elanga and amad go really go far ...d vision is clear ...


See classic attacking

GGGGGMMMMMMUUUUUUUUU

7 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Wolves Vs Manchester United (1 - 2) On 23rd May 2021 by fohiss: 4:13pm On May 23, 2021
juve4life:
OGS IS TRASH!!!


Oga calm down ...we loose or win ...he's just testing the young lads faith ..

We have important match on the 26th that's why he's resting players ...


GGMUUUUUUUUU

4 Likes 1 Share

Crime / Re: Bandits Burn Assemblies Of God In Kaduna, Kill 8 Worshipers by fohiss: 9:05pm On May 19, 2021
One tin I discovered about all dis northern terrorist..

Is dat once you retaliate back and give dem hot for hot just like d way israel is giving palestine ..

You'll see dem crying and calling on all world power countries to come to their aid ...

Dey always starts what dey can't finish...

After all bubu d useless condemned one nor dey country so dey are in charge doing d killing for him ...while he's calling for peace btw palestine



Wat a country

4 Likes 1 Share

Politics / Re: Sat Guru Maharaji Supports Sunday Igboho, Oduduwa Nation by fohiss: 4:12pm On May 18, 2021
Watch and see how morroon efcc.. sss... Police .. navy.. air force.. air strike ..cadets... man o war.. boy scout.. all presidential forces will want to arrest him by all means ...


Nothing good Will ever comes out of this clueless buhari government


Ohhh LORD PLEASE WHEN
Politics / Re: Buhari Leaves For France On Sunday For African Finance Summit by fohiss: 10:02pm On May 15, 2021
D most traveled president in d whole world... I hereby present dis award to you bubu...

Last two weeks dem say nah doctor check up ... As baba reason wetin happen to am tru RENO ..home arrest....


Now baba don change slogan to SUMMIT grin grin grin grin grin grin


Must e go all d travel I b tink say if man don old e nor dey too like to travel due to old age ...


But bubu nor wan hear oo ...He just dey look for all d event wey d sup around d world so dat e go move grin grin grin grin

10 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea vs Leicester City: FA Cup (0 - 1) On 15th May 2021 by fohiss: 7:16pm On May 15, 2021
Ear go hear word oooooo



Too much mouth making ...

I can't wait for man city to do d remaining finishing

grin grin grin grin grin grin grin grin grin



GGMUUUUUUUUUU to d wide worlddddddddddddddddddddddd grin grin grin grin grin grin grin grin

9 Likes 2 Shares

Politics / Re: Insecurity: We Are Working Very Hard, I Hope Nigerians Will Understand – Buhari by fohiss: 5:25pm On May 13, 2021
Oga go france for check up ...your brain dey leak ...


Killings everyday till now u nor address citizen on live tv .... Except u wan travel out or presidency go speak on your behalf...

It will never b well with you Animal in human form

2 Likes

Politics / Re: Nigerian Army Debunks Report On Distribution Of Ramadan Packages By Boko Haram by fohiss: 5:12pm On May 13, 2021
I knew it ..it was photoshop grin grin grin grin


Useless government as usual ...is there anything good in this illiterate government... Absolutely NO..


1..the best Lies....... E dey dis government
2..The best molester... E dey dis government
3..Terrorist.... E dey dis government
4..Cows .... E dey dis government
5..Dundi .... E dey government
6..Prefer cows more dan human... E dey too
7..Oppression... E full dis government
8..No certificate... E full dis government
9..Killing of innocent citizen... E full dis government.. e.t.c. TH LIST IS ENDLESS

Nothing good will ever comes out from this clown government

10 Likes 1 Share

Politics / Re: FG To Prosecute 400 Suspects For Funding Terrorism by fohiss: 7:50pm On May 11, 2021
Audio go kill all of una ... Useless government..

1 Like

Crime / Re: Bandits Ambush Police Patrol Team In Sokoto, One Police Officer Killed by fohiss: 6:03pm On May 11, 2021
Presidency or buhari abeg focus on the north ooo your brothers are on it again ...leave the south east or the south south alone ...I tink personally is d north that need military personnel more ...


Everyday your boys are cashing out ..even hosting party and sensitizing villages to accept their islam and even sharing cash too.. So no military personnel or presidency was aware of that




I just know dat soon everybody will be alright

9 Likes

Politics / Re: COVID-19: FG Returns Curfew, Restriction On Mass Gatherings by fohiss: 9:23pm On May 10, 2021
Bugatti3:
All this is because of what Bishop Oyedepo said about covid in the 40th anniversasry of winners chapel. search and watch the video.
The FG doesn't like to be challenged or exposed '



Very clueless, uneducated,useless senseless set of
governmentt so far in the history of government worldwide....


Dey don't really have sense ..is wat ppl say dey follow and monitor... Very ashamed of dis fool called Nigeria government

1 Like

Politics / Re: COVID-19: FG Returns Curfew, Restriction On Mass Gatherings by fohiss: 7:26pm On May 10, 2021
Useless government as usual... They have nothing and absolutely nothing to offer ....

44 Likes 3 Shares

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Aston Villa Vs Manchester United (1 - 3) On 9th May 2021 by fohiss: 1:59pm On May 09, 2021
obasi101:
Lol Man u no fit be like chelsea. The blues are just too hilarious and amazing. God bless you Tuchel..... grin grin


Nor worry next season we go listen to una song again ...

Nah so una take sing for lampard b4 ooo grin grin grin grin


I dey here they wait GGMUUUUUUUUUU
Politics / Re: Soldier Leaks Shoot-At-Sight Order, Advises Orlu Residents To Relocate - SR by fohiss: 10:29pm On May 08, 2021
My problem here is everybody is blaming the soldiers and buhari... What about the imo state government ..who told buhari he wanted soldiers... Who told buhari they should shoot at sight ... He's the one just to form loyal slave because of position given to him by he's Fulani Master....


ESN ... didn't rape or kill just doing self or community defense because the president claim deft ears to everyone when it comes to his kinsmen...

Borno and other northern states are full of kidnapping and killing... They only gave audio order shoot at sight ..till now nothing like that happened..

I just pity imo governor for taking this act ... killing your own ppl because of political power dat won't last forever...shame on you ...

My problem now is giving his generation bad names because of his stupid attitude...

3 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Roma Vs Manchester United : Europa League (3 - 2) On 6th May 2021 by fohiss: 9:04pm On May 06, 2021
IYANGBALI:
Very boring march


because we are winning...

To we all the Man Utd fans ...it's a fantastic match

GGMUUUUUUUUUU grin grin grin

6 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.