Folib's Posts
Nairaland Forum › Folib's Profile › Folib's Posts
1 2 (of 2 pages)
Rest in peace to the dead, but these people neva hear word o. Aw many tym Naija peepz wan correct una say Lagos no be our capital. Abuja is the capital of Nigeria, they gotta keep up wif current affairs o. |
Hmmm....baje. abeg tell ha say she too look like Kim Q not Kim K. We dey find fish for soup crayfish dey commot body. If I hear |
I well so I no fit rock dat kind hairstyle but I fit stone am sha...looking at him from head to toe he looks mad and unwell. if person pikin or younger one see dis guy d child go begin cry or just run away. |
Noooo...80% bawo Den how much will dey save for deir future or make investments wif 80% too much for my eye o. But it's just a great fin for a man to be able to takia of his woman, if he doesn't who will ? Just sayin tho ![]() |
Awwww!!!! Dats so sweet of u, fanx Darling. Believe me ur partner won't remember dat u haven't said dat u love him or her too. Just be smart about it |
So on point....dats true ![]() |
Listen Dear, am also a female and av bin hurt but the fact is you gotta move on. The worse dat can happen is if u r stuck in ur past, gather urself and be better dan u were, also move closer to God and believe me you will be comforted. U gotta move on |
The fact that u r a christian doesn't mean that you should not wait patiently and do a wedding. Is dis story supposed to be inspirational Abegi!!!Drums of water For real U also had to share small small rice for invited guests Dis ain't inspirational at all, it simply shows how you are not ready for marriage and need to be alone for a while. 20k for upkeep till u get d result of one interview What if u don't get picked or d pay is meagre Abeg my ppl no follow dis guy pattern o. E dakun o |
Google am abeg dridowu: |
Soro niyen ? At what stage bawo ? No stage at all *pukes |
I rep Kwasu. My Uni is d fastest even Unilorin no fit compete. Our second semester's exams is starting on the22nd of dis month-April. fineyemi: |
Am sure you are sayin dat just to console urself kos ur school is really slow. Kwasu is d fastest. And am proud to be a Kwasuite, will be true wif my finals in two weeks time By God's Grace. Don't hate abeg sauceny: |
Am pretty sure he's on crack...and the crack is really original kos it has messed his head up real baaad . Dats y we always say SAY NO TO DRUGS ![]() |
How e take be bad prayer Ur secret don open...na so so bad bad u dey do gurls ba Oya say a very loud AMEN ![]() sameer1212 post=31loud750938: |
Lol....so u fink say na only if u dey naked spirit fit bleep u think again abeg [color=][/color] ![]() Tallesty1: |
Abeg make dis gurl friends tell ha dat bleaching doesn't make u white...Deep down u still be black babe...C how her lips thick like trailer tyre...E dey ur body, am very very proud to be black kos I feel beautiful unlike u dat has inferiority complex ![]() |
I danced with my sister because I hate myself.....seriously |
Cymbal:Do Lend In Lone Done Dole No Need Line Cine Dine Lode None Nine Nile Dice .........ANGLOPHONE....... |
Six in all |
Unfulfilled promises are very rampant vision2050: |
E dey ur body plenty plenty o bamog: |
Number 0.1 |
What is dis now? ![]() Naaaaay joyli: |
Hell no. Na wrapper she tie for neck now, maybe she wan sow alter nect cloth her tailor com dey do sume sume na im com make her vex tie am for neck like dat. Lai lai, I no fit tie wrapper commot like dat Blackchampion: |
He'll no. Na wrapper she tie for neck now, maybe she wan sow alter nect cloth her tailor com dey do sume sume na im com make her vex tie am for neck like dat. Lai lai, I no fit tie wrapper commot like dat Blackchampion: |
Lol mulante: |
Am wif u on dis...dey ain't Sooo hot to me too o...I wonder what oda gurls c in six packs dat makes dem go crazy. All of dem just like Johnny bravo for dere PunkyBrewster: |
Abi o all na wash jo MisterLongman: |
Ofcause it apples to d guys too falconey: |
Of cause he should...there is no debate on what he ought to do now. She should be highly disipline....dis life Ehn!!!! e don spoil finish |
Okaka27:Abi |
1 2 (of 2 pages)
If I hear
Den how much will dey save for deir future or make investments wif
Just sayin tho 
At what stage bawo