₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,543 members, 8,422,500 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 11:48 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:30pm On Jan 29, 2016
SexySapphire:
Suya, small chops, asun, kilishi and all sorts of drinks you can think of accompanied me down here tonight.
chai... Make i shapally go cheat all d fud for my belle comot make i come dey chop
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26pm On Jan 29, 2016
Pls o fellow citizen of golden city i won ask one question... Shey dem no fit impeach d president of dis city ni or is dia any law against coup detat.. I no get any tin against our humble president o bur I just dey ambitious, me sef won taste power. Pls I need una candid opinion on how to go about dis. Btw I no won make pressy know say i get plans againt am o, na secret
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09pm On Jan 29, 2016
dapaiks:
u never c anytin they giv at random
na baban riga (agbada) na him dey go giv u
haba boss y u hate me so much nw bur i neva tamper wit ur bae for dis city nd u won make dem giv me agbada
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:59pm On Jan 29, 2016
SexySapphire:
Good evening house. Been trying to play catch up and see all that went down while I was out, but I can't just finish all, too many pages gone. How y'all doing tonight? Hope you all are having a great time?
u re welcom, hope say u buy suya come?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:56pm On Jan 29, 2016
Kbs468:
OK since Fraiser's twin sister-Fraih isn't a Minister yet, may be in future and he being an in-Law in the making, I would consider a befitting Ministerial position for him.

shey he is a project manager right?

BTW, having a link with a twin as a Minister, a wife and twins as kids courtesy Spixytinxy is not a bad idea
ur idea is excellent sire
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52pm On Jan 29, 2016
Fraih:
Hey twinnie, we could always slimfit them in camp or exchange with someone who was given your perfect size.
oh tanks for d gratifying answer... U re awsome dear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48pm On Jan 29, 2016
LogoDWhiz:
If you go to camp early.
Or you slimfit it!
copy dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47pm On Jan 29, 2016
CROBBOY:
My one and only, the sugar in my tea, the skeleton in my cupboard, the cocroach in my shoes, How are you?
There say true Love is blind. That is the only way you can stay in a relationship without High Blood Pressure.

But since you want to do the work of olopa, You have all the time. I can even help you buy and install the surveillance cameras with microphone that'll eavesdrop on me.

After that, you will believe that this man will love you till after death.
d way u dey follow dis ur wyf talk sef she go luk outside o, hw u go talk sey she won collect olopa work, no just try make her look outside because guys dey para for d city o, den dey find bae lyk wetin hapen
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39pm On Jan 29, 2016
Sent4rina:
Abeg see me o. Dat kind casual prayer na.
d prayer get as e b trutru o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:32pm On Jan 29, 2016
Pls o I hav a question, shey we go fit get our correct size of dat khaki wey den go giv us for camp because I no dey wear Kembe o(over size)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:28pm On Jan 29, 2016
Sent4rina:
Lol... Jux like dat! U wicked o.
lollllll... Abeg make una no tear my belle wit lagh o, only me dey laff on top bed for nyt nawa o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24pm On Jan 29, 2016
Sent4rina:
As u don talk am "no be dis city"

As d name imply, every thing(information, entertainment, romanceplayno) and people in dis City na GOLDEN.

Every body 4 here pure die!
gbam
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Jan 29, 2016
Shammak:
Sharp guy Wa sere
na ur mentorship i still dey follow o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Jan 29, 2016
Shammak:
Sharp guy Wa sere
na ur mentorship i still dey follow o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Jan 29, 2016
Fraih:
Lollll
You no go vigil ni?
vigil ke? No b for dis nyt o, e no gud as i dey go vigil alone all dis nyt nw, we suppose b two wey we go dey go so dat somtyms wen nepa take lyt in d middle of prayer nd d pastor says hold ur neigbour i go fit see person hold because my church member dey para den no dey allow make person hold dia wyf... May b i go fit see d *two* dis nyt
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:56pm On Jan 29, 2016
Sent4rina:
We dn't need a herbalist to tell us how beautiful they are, judging frm their beautiful monikers.

Have u forgotten the popular saying " Beautiful name attracts charming personality"?

Having seeing monikers like:
Laramite
SC31
Rukkyola
Frail
ireneidiva, just to memtion a few.
It takes a simple logic to know that the faces behind these moniker will be nothing but pure beauty.


All the Beauty and the Brain in the house i hail o.
enh enh I no know bur shey u dey very sure of wetin u dey talk sha because i dont see some moniker wey b words nd oppisite wit face o bur no b for dis city sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:51pm On Jan 29, 2016
Bollybright:
tnk God FPB has uploaded their list
Full meaning?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m):
Shammak:
Lool cheesy grin baba be fast o
lol... i stil dey beam d search lyt o, d ones wey I don see una don take big big position colombi dem finish. E b lyk say I go first luk for office bfor lukin for wyf, na d cheat code b dat. Pressy abeg which office den never occupy?
cc
LogoDwhiz
Kbs468
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37pm On Jan 29, 2016
laramite:
My co-microbiologist. How are u
I no b microbiologist o, am a project manager
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37pm On Jan 29, 2016
laramite:
My co-microbiologist. How are u
I no b microbiologist o, am a project manager
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:21pm On Jan 29, 2016
Sent4rina:
Nawa o! U dis guys jux dey acquire assest ( fine fine ladies) 4 una'selves ehn.

Presy sef no wan gree, he sha dey do try nd error 4 dos gals wey present in here (na so corruption dey take state o; i jux wan tell u say we dey watch u with our 8D goggle o..

Even pesin (i no go mention name) wey don get five(5) woman b4 stil dey struggle to get more (like say dem dey take wife collect money 4 CBN).

Floor members sef dey try dia luck (i no go blame una, wen d executive dey use torch dey pursue gals up and down, wetin i expect citizen dey do). Make una sha take am easy, na my advice be dat.

But wait o...
If we no go lie 4 awa'selve; dis awa ladies carry o. Dem jux dey show 1 by 1 with dia beautiful beautiful face wey be say na only Dead-man no go look dem twice if nt forever sef.

Anyway, me sef no mind o. I need 1 fine beautiful okpeke, i mean, otutupoyoyo wey go follow me go camp (Enugu)..

I dey use dis medium dey pronounce my interest 4 here and i go dey look out my window for d 1st luck LADY wey go show interest..

From:
The office of Minister of works and infrastructure.


To:
The Mr presdent (logodwhiz)

Anttorny general (kbs468)

Hon. Amodu

DG DTOBS
hw u take know say den d gals dey beatutiful in d first place..ohh ohh ohh ... oookkk ..so u guys dey chek dia dp.. enh ehn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:15pm On Jan 29, 2016
Shammak:
Sidown there dey observe. I pirry you... You still wan remain bachelor after ur bachelors degree
I no know o, me wey b say na day bfor yesterday i clock 30, my mother don dey expect child sef. na to go buy new batery for my search lyt b dat o. make e bryt welwel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:10pm On Jan 29, 2016
Shammak:
Those were the days of searching... Now that I have seen the missing rib, my system now functions differently and my doc advised me not to let my missing rib be far from me to avoid stories that touch. He even added that if Fraih leaves me, all nairalanders in this section starting from the president would faint especially the immunocompromised ones.. And I think most people here would be victim of that... So people let's join hands together 'cause PRECAUTION IS BETTER THAN CURE!

Fraih shouldn't leave me

cc fraih
lol... badt boi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Jan 29, 2016
I no understand wetin dey go on for dis city again o, e b lyk say d agenda don change while am away... e b lyk say d name don dey change from golden city to love city o. make una no do wetin go cause insurgency for our city because d proportion of guys to ladies here na 9 ratio 1 in dat case den no go reach us.. my observation though
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Jan 29, 2016
Shammak:
You won't w'na leave me here all alone because I will DIE cry
You're my other half... I need you to survive cry cry
enh enh are u serious? bur u don dey survive since nw bfor dis thread was opened
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Jan 29, 2016
Fraih:
Lollll cheesy
Nicey! so I never knew my twin and I were in FUTA all the while angry sad
am surprised also, i neva know futa is dat big... cool to reunite wit my twin sis after so many yrs...
LogoDwhiz tanks for makin dis reunion a reality
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Jan 29, 2016
Kbs468:
Oya Smile nauw, so that your facial Expression would be in unison with the smile in your heart for describing me as the key to it. Since I want to access it now.
hope u ar ready to bring 10 thousand yams, we no dey smile wit bride price for our family o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:28pm On Jan 29, 2016
Fraih:
Lollll cheesy
Nicey! so I never knew my twin and I were in FUTA all the while angry sad
am surprised also, i neva know futa is dat big... cool to reunite wit my twin sis after so many yrs...
LogoDwhiz tanks for makin dis reunion a reality
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:09pm On Jan 29, 2016
Fraih:
Wait a min!
How come we share the first 4 letters- our moniker lipsrsealed
Abi you be my twin brother ni sad
my parents used to tell me i hav a twin sis from anoda sis, i neva know its real just observe dat now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:01pm On Jan 29, 2016
Fraih:
Mike, You dint reply my mention sad
BTW, what's TGINV?
and are you into missionary work? lipsrsealed
am very sowie about dat, I seldomly get chance to com around probably later in d day nd wen i eventually com online it wil b very difficult for me to go tru all d pages nd i wil limit my self to probably d last two pages datz y i miss som mentions. u can kindly remention me now... btw TGINV means tank God it's night vigil, not really missionary work bur community service ngo stuff
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:57pm On Jan 29, 2016
my fellow citizen of golden city hw una dey, make una no forget say 2day na TGINV ooo, hope una dey prepare... hav so much missed every bit of happening's in dis city, I try so much to catch up bur missionary work dont allow me... chai
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Jan 28, 2016
prinzpsalmie:
Congrats bruv!
Shammak
tanks a bunch my man, hope u ar not feeling dos convoy dat use to follow u around while u were in office?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 (of 179 pages)