Franklingud's Posts
Nairaland Forum › Franklingud's Profile › Franklingud's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 149 pages)
The daura-dinho dey clueless to the core oo!! ![]() Dat budget dey with him oo buh he no knw, coz he doesn't have a clue it's right there with him. |
Okay now he don try, N43m cool money. #RonaldoGetMarried u r getting older naaa! |
Hope they ain't GAY like their elder bro. |
Where d star dey na? ![]() I been think say I go see STARS everywhere, na only mammals I dey see here. |
BraniacX: Google go ans you say "#BringbackOurBudget" na em dey trend on twitter these days.. ![]() Pikin dey go sch early everyday, buh he no dey grab anything wey dem teach am. Wetin we go call dat one?? ![]() |
I can never stoop dis low for a girl, be you who. One fish-brain thought she could mess with me but I have given her the RED CARD. If you ain't fvcking me then fvck off, can't friend zone me neither. She calls me till 2day but I ain't picking her calls, coz I don't want her no more. #yeah |
Every guy on the pitch fit leave the game and focus on her, ![]() And maybe start masturb.... you knw d rest vaseline crew.... |
Every guy on the pitch fit leave the game and focus on her, ![]() And maybe start masturb.... you knw d rest vaseline crew. |
Lolzz!! Even with d same hands, left ontop of right. #IfYouSmelllllll..... whatheRockisCooking... |
Make I do wetin? I think say he don find d #Missingbudget sef. Person go come work early but he no finally work anything, na wetin we go call am ![]() |
Lol!! During GEJ's tenure we never heard dis kinda news. Change don come shaa! |
Congrats bro, buh I couldn't read it to d end. Coz I couldn't understand ur grammar along d lines. Which sch u go sef? |
And so whaa? Next please! |
I wonder d kind news wey dey make FP these days... chai!! |
50 cent and Big sean For me though |
It's gonna be Hot.. Finally they set me free! ![]() |
Okay am here, thanks babe. Ride on bro. |
These pics are really nice and near perfect. Funny too. |
Dull brains, Twas DARIUS.. No doubts. |
All these people calling Nnamdi kanu names and saying he should rot in jail. Sorry for you people, hypocrisy is a deadly disease. Imagine all that old dullard buhari, that made the most violent-inciting statement ''the dog and the baboon will be soaked in blood in 2015 if not elected'', and it actually paid off, causing the death of many zoo people (so to say). Innocent people for that matter oo!! God will judge all of you. Nnamdi kanu called nigeria a zoo and all hell is let loose against him?? Chai!! Karma will visit all of you that is supporting his rot in jail. |
Electronzeez:U tried, me got C5 |
Reekado looks annoying but he get money. See as money connect kids and adults. ![]() |
Anna banna fine pass this one na. Flavour tibe fa anika akwu!!! O nwelo ife n'eme. |
Dat owner is a fowl brain, how could he pack his car beside a burning refuse dump? Is he effing stupid or what? |
Disgusting, this nyash no fit get me na...
D kind shit wey full dis nyash ehh, go feed many dogs. Oh lawd!! |
Mmiri otu ndi ashawo?? Chai!! |
She still fyn but e be lyk say she go vanish. Ini ooo!! |
deji15:Ipob will be d downfall of nigeria, watch out. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 149 pages)

