Franklingud's Posts
Nairaland Forum › Franklingud's Profile › Franklingud's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 149 pages)
gays are celebrating while the country is in shambles, famine, poverty and confusion. Busy looting us and wait for keg of gun powder to burst. |
EZEIGBO1OFIMO:Who cares if you don't? ![]() |
Cutehector:You can come polish my shoes... N13,500 monthly. |
And how does she look like an African goddess? ![]() BTW how can dis solve unemployment in dis country? damn you ppl. |
OP lemme ask u one question. Are you totally or partially jobless?? Which kind yeye topic come make FP? |
Wow!! Nawa oo!! Oyibo dey surprise me sometimes shaa. |
Ddddaaaaaammmmmnnn!!!!! WTH!! WTF owns dat as*! |
Addicted2Women:Because the evidence is all there for you to see, go to Israel and see his tomb and everything. Stop doubting and grow up. May the Lord open your eyes. |
Ka gini mee? Make wetin happen?? Who dem don help before?? Abeg. |
that parambulating old man fit give dem N10,000. because he no sabi gud thing.Quote me make u remember say na me talk am. And e go happen. |
Sorry babe, dis one na witch pick ya pocket.
Sorry again. |
Adebayor smile and enjoy ya money coz u suffered for it. But bro abeg, try n 4give ya parents and siblings. They are still ya blood though, thicker than water. Meanwhile enjoy ur MONEY bro. |
Seven years in prison for what he did not do? And came out evil... wow.This country's police sure knows how to train thief's and at the end of the day do all they can to catch them, then rejoice over it. Fvck the police. I'll say it again "FVCK THE POLICE", you guys killed my dad in Kano 1998 and rendered me and my family poor till today. If I have my chance i'd kill more policemen than godogodo. #IdeyVexNow ![]() |
End time actress, another woman's husband na em u dey born pikin for abi, u and Nuella. Sorry for una. |
The dullard dey enjoy life because he don dey near em grave. After now he go come dey blame GEJ for over-feeding himself. While the country is in hunger and penury, these pack of wolves are busy enjoying life. End time poli-thief-cians. |
End time poli-thief-cian.
Onye oshi, u no get shame. |
With all these blames, buhari is graduating from a dullard to an idiat!! Clueless old fool. Keep blaming GEJ till 2019 and we'll see whether u won't be the worst. Aboki. |
Lol.. This guy married at a young age but he is treating his wife bad... Ok.. Lemme tell one thing bro, abeg, i take God beg u, come make we change body. As in u become me and i will become u, by the time u go through what am passing through ryt now ehh! Nobody go tell u say u no get problem. Can u imagine that at the age of 29 i neva marry? I no even get GF sef come dey talk marriage. And na me be only boy of my yeye parents and sisters. Plus other wahalas dem... That ur wife is just something else, very patient woman chai!! OP wise up and be a responsible husband. |
Nobleking2000:Ya gazielu gi nwanne. |
Like I always say 'wisdom is the key'. Igbo boys Anyi di too much. ![]() Land of the rising sun. |
And so? Make we fly comot? Who RMD don help before? |
As if I care..... NEEXTT!!!! |
Me to d thief: guy dodge ya head oo, slap dey come from ya back!! ![]() BTW that guy get james bond mind shaa! |
Comments aplenty but I must chip in some. Dat guy needs to be neutered severely. Dat girl for come make I marry am na... I go pamper am wella.. see beautiful lady. |
AccessME:yeah, the perfumes too dey form bad. |
Worwor still be worwor.
Any nonsense dey make FP, i wonder the kind trash. |
Francis odega.. Lol!... gerrara there men. See as he close eyes dey imagine. |
This is what u get when u r in d zoo, anti-christ government, laughing out loud while d country is in pieces. U r busy chopping money anyhow, laughing lyk u don't care and ur ppl are in poverty. God is watching you all. |
$1 = N1 That's what the old man promised. Mtchew! Mofo! Person wey neva travel finish go get time to work? |
Ay04z:Chicken brain, u don't know anything that's happening in this globe. Gerrara here mehn. |
lanicky:Saw it here on NL. There's one in France, Canada, and China I think. Just search it. Happy sunday. |
This one wey get bow leg, e be lyk say na don jazzy born am.
if she no wan show her baby face, na her palava be dat na. Who cares?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 149 pages)


that parambulating old man fit give dem N10,000. because he no sabi gud thing.
wow.
see beautiful lady.