Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 566 567 568 569 570 571 572 573 574 (of 1287 pages)
MoIbrahim:No dey take dem serious ,let them wail it's their right to wail ![]() |
Sirjamo:Person wey no well , na PDP chop and die syndrome dey worry am |
Ortomatic wan give the tax collectors our money ... Baba no give am any money o Oga Ortom , since you be governor, you never do one project.. we dey notice, the only thing you do is running arround like a headless chicken |
Report the truth always , we all supported you. Lies and propaganda is what we're against . |
OwenJesse27:grandparent |
No o ... |
BlueAngel444:I don't know what's wrong with that boy , I think we go call yoruba extended family meeting on top of that boy ... He can't develop at that emirate Dustbin ![]() |
Thank you Olivier The best striker for me personally the year we won that Europa League.
|
Saka no mind Roland , see as Olivier life change from a rejected stone at Assnal to a cornerstone at Chelsea. Don't mind Roland17, Assnal fans dey deceive una . Go to a team that will bring the best out of you, don't be contented with Assnal fans o. Ac Milan go get some blue stain as fans on their red and black colour this season. Giroud say Hi ![]()
|
Kingcalls:Can we be friends because you get sense well ... Taking afvice from most of these women is like digging your own grave ![]() |
Bola146:She was rich when she dey with Baba olowo , now reality don set in ![]() |
Only a PDP fraudsters and Dubai 419 strategist that's still cumming will believe that in the first place ..Oga we move when we reach that stage ... PDP rigging hush puppies and dino menace to the public strategy foiled... we move ![]() |
Alaye take responsibilities na ,sebi na you be baba everybody ![]() You married to a woman wey get two kids , as if thats not enough , she never even born one for you and na you dey take responsibilities... ALAYE you be MUMU in capital letters. You no get parents,families and friends to knock some senses into ya brain .. May be she don make you leave all ya family sef .. OPONU You better go for deliverance ![]() |
Wow !!! |
E no go better for una , if una no loot that country dry.. Sebi una want to be unfortunate, we go help u. |
Here we go again .. Sirliarreporters and bad news ![]() You have rights to protest, but we will never accept Endsars looting or what's currently going on in SA . |
God help you sir |
Dissolve PDP. The chop and destroy party, The Executors of contract on paper party, The tax collectors, The party that brought boko haram to Nigeria .. Jegudu jera's ... |
No need let them destroy the country , |
All the best eshin |
God bless Nigeria God bless Buhari ... e no go better for PDP and their paper projects |
Make dem start , e no go better for dem if dem no eat themselves... bascads |
Politics .. Oshelu don start ![]() |
Later dem go still come and tell you say money no dey country .. Don't be deceive |
Baba we're ready to vote you in again sir .. SAI BABA |
kodded:He's a good player , he will do well ![]() As per relationship , it's simply never let your neighbour grow pass you . You buy tiger generator we buy Yamaha and we go sell our old China made gen wey no fit carry ordinary torchlight for you . Dem must disappointat the right time ![]() |
Abi make we vote am in for 3rd term? Sai baba forever ![]() |
Una head attimes, you wonder if it's correct or not . you said wike, did he ever support ipob before? Dem take wailing and lying swear for Una? Must everyone share your ideas ? |
Roland17:Willian finally delivered the champions league trophy he promised Assnal ... see as he be like a champions league cup ![]() We still get players to offload, una go still buy ? ![]() Na this type of players you want saka to develop with abi ? ![]() |
We no want noise , make una fight abeg .. England and America too like wàhálà. |
Lies is the order of the day |
Dem go chop atiku money again, ask Dino and hushpuppy ... Atiku still dey come abi na cum ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 566 567 568 569 570 571 572 573 574 (of 1287 pages)

The best striker for me personally the year we won that Europa League.

I guess the lady is rich that is why you didn't reasoned well how to take care of the two kids before getting married to their mother

