Freebloke's Posts
Nairaland Forum › Freebloke's Profile › Freebloke's Posts
....... At d end of d film show, NOTHING go happen 2 Farouk nor Otedola! And d show continues..... |
@frank-c, i see wot u see.... Tell me,wot do we do now?!..... Focus on Farouk....and distraction game continues?! Guy,all na FILM TRICK!!! U suppose knw sey gov. no wan do anytin 2 d cabals so na distraction galore dem go dey give us.... D MORE WE LOOK D LESS WE SEE. |
@beaf,u r just a sick sycho. Can u tell us truely wot u really want...... |
Melinde: I PLEDGED with nigeria my country, to be fearful, royal and happy. To starve nigerians with all my strenght, To defend my impunity and uphold my honour and glory......So help me GODmore like it! |
Frank-C:guy, dnt allow d issue of buhari 2 gv u'all nitmare. Buhari is wherever he mite b having fun and u guys r here screaming buhari. All we need is a A BETTER NIGERIA....atleast 4 me. Buhari is not our president at d moment...if get my drift. Peace out! |
Frank-C:guy,una no dey tire 4 buhari matter ??!!!!!Was buhari d only opposition candidate in d last general election !!! Why d u guys always think buhari is d only alternative d opposition have?! Anytime issues r raised on election u guys begin 2 scream buhari.....abi d man dey tickle una fancy, lol.Abegi make una free d malam jare! |
@poster, my guy dont sweat it! e go surprise u sey people go still vote 4 am plenty plenty based on ethnicity and religion.... Nigerian style! |
sholay2011: Mrs oduah or oduduwa shud pls shut d crap abt our airspace nd bla bla bla...no where is safe in Nigeria...at least for nw...u go north for nysc, boko haram 'boko' you; u go south go greet ur uncle, dem kidnap u for ransome after wc ur lyf no b guarantee o...u travel go west...tnk ur stars if road accident no kill u...u com get money dey enta plane jeje...u forget say naija planes be flyin coffins...u dcide make u jst siddon for haus...den plane com crashland for ur haus...haba!!korrekt guy!!! |
honestly,i cant figure out what nigerians want.... Is BUHARI OR GEJ the 'ORIGINATOR' of corruption in nigeria ? Definately NOT!!! Why cant we give this man Buhari a break! Take his message if it suits u...discard his message if it doesnt suit u. Make una free the man joor! Buhari dis,Buhari dat wtf! Buhari get link wit boko haram yet FG no fit arrest him. Is Buhari bigger or mighty than the FG?! If he has a link with boko haram or committed any crime against humanity the FG should arrest him,try him and if found guilty he should be JAILED 4 LIFE OR BE SHOT ASWELL. Until then u guys should FREE the man and HUSH!. |
nigerians are so divided in way of RELIGION and ETHNICITY. Religion and ethnicity is what comes up first in a nigerian mind NOT 'NIGERIA' thus,we cant have one mind to fight bad leaders or corruption. Even when the opposition is saying the truth and we know its the truth. (sigh) These are the 'AVAILABLE' tools ( religion n ethnicity ) the politicians use in keeping us BUSY while they do what they know how to do best... LOOT-O-CORRUPTION-RY. |
like somebodi tok am b4,na nigerians be dem wahala 4 demsef nobi de leaders abi na rulers. Wetin sef?! Wetin we wan sef?! GEJ act or tok we go hala! ... BUHARI act or tok we go hala! We wan go heaven but we no wan die. corrupt modaphukas needs 2 b SHOT DEAD!!! If d truth dey poke ur blak anvs...stik up an ice cub dr. I owe u no apology. |
??!!!!!