Freebloke's Posts
Nairaland Forum › Freebloke's Profile › Freebloke's Posts
[quote author=okeyxyz]So you wan marry for no reason? for no purpose? what are you?? Cos i can't qualify you right now. To say you are a robot(no offence) would not describe you, because even robots and machines have a purpose that their creators have programmed/designed them for. My question is simple: Why do anti-religion folks love religious traditions?? Why do you need marriage to feel secure in a relationship with a woman/man? At least it gives religious people security and clear conscienc bros,Mi no dey talk 2much. play play play play u go begin insult me... Na una way! everybody cannot see or do things d way u do or d way u xpect dem 2. IS THAT TOO DIFFICULT 4 U 2 UNDERSTAND AND DEAL WITH?! |
@okeyxyz, bros,e b like sey u just wan argue 4 sake of argue. Wetin concern marriage with religion.... Do i need any religion 2 tell me when,how or why i should b married? i wan marry... I marry! i no wan marry... I no marry! Na wetin i want i go do. cheers. |
Hehehehehe.... I fit'nt shouted! muskeeto2: lmao... freebloke, if na so u dey, she had more to fear than just agnosticism... lol |
@op, i dey feel u die... ds rligious thing dey crazy. If u no follow dem believe in god na him be sey satan don nack u akpako...lol. was in ur shoes once... My babe couldnt understand why me from a religious background go just bone anything religion. she is religious(u know 9ja babes n rligion) but she don understand my ways and me self give her her privilages.so no issues. na her mama bin wan cause wahala b4 but wen she com understand me she com stop to talk to her mama about our rlationship. Ds happen afta her sis marry one pastor and d pastor com dey show d sis shege. anyways,my babe say me b her best fwend cos me no dey reason "one-way" traffic lyk some folks. Me no know ooo... Lol. |
Medley: there are 2 type of ppl on earth.SUPER STORY! |
D sweetness in phuking a pv$$¥... Na ? U ask and try ansa. Abi i no try? |
Nonsense.Transmitting.Agency. |
ehm... ehm... ehm... Mi tink sey she woz badly phukd nite b4 4rm all corna and d tin still dey pain her. Na him make ha dey vex like dat. Anyways,dose JONAlists.... Ntoooo! |
Make dem remove d tin if dem wan remove am jor! but wait o... how does removal of fuel subsidy equate 2 private individual building new rfinaries? if i just wan import and sell am at any price i want nko?! na kweshion i dey ask o. |
Me no send dem ni... other networks dey try 2 reduce their tariffs while glo own na 2 dey increase tariffs.. They've lost it! Their line 4 me now na 2 dey receive calls while etibaba dey do the calling 4 me. |
Wot about fuel importation?! na kweshion a ask o. |
Choooiii!!!! @op,u wooket o! GEJ ke?! Mi no dey o. |
ziccoit: Available information revealed that Mr GEJ's wife might need ICU care. I don't understand why she is not allow to benefit from what her husband provides. Abi Mr sPEJ no be Nigerian again?ur head correct die!!! |
[quote author=PointB]Coin it! Yes, since it won't be used for every minor transaction, the best way to achieve is this is by coining it. It should be coined using material that will be closer to it in value, to discourage fake. Coins will not be loaded to ATM and as such make it not really available for day-to-day transactions. Furthermore, it will encourage big men to seek out and use coins, and others will copy them. These are just a few reasons/benefit of coining N5,000. Let's have more![0 +1 ! my thinking as well. |
See wetin 9ja governmenti don turn him citizen to... Citizen 4 other countries dey henjoy power and notin concern dem wit mega watts yle we own na 2 dey follow and helep governmenti count mega watts. |
D yeye man 4 even yarn us how and when presido dey take kpekus him wifey. BEAUTIFUL-NONE-SENSE!!! |
Make dem kukuma coin d new 5k. |
floriana: Abati is alsatian dog while Doyin Okupe is a rotweiler. That makes Abati a little more intelligent dog but Doyin a bigger but foolish dog with bigger bite. But all the same, both of them are dogs. This is the best way I can put it. I love being charitable all the time.ehm ehm... I bn tink sey abati na "bingo" yl doyin na "wisky" . |
luluosas: Please, give me a break! Up till now, the ONLY percentage displaying on my screen is ''Flexi 10%,20%,30%,40%,50% (as the case May be) which is only for Glo-To-Glo calls, do you see any other percentage on your screen?GBAM! GBAM!! GBAM!!! |
JideTheBlogger: Before now, Glo Glexi only gives discount on glo to glo calls but now, with Glo Flexi reloaded, you also get discounts on calls to other networks. You dig?guy yarn us d koko... Xplain beta. I dnt know how d % is bn calculated 4 oda ntworks. I don dey 4 dis package o but D way wey glo dey take chop my money no be small tin o. |
Babes go soon dey gum artificial p.uss.y 4 yansh... Dem dey 2 artificial dan artificial. ![]() |
People wey dey wia dem dey, dey runz tins,dey syfon and chop dia pepper yl sum peeps dey hia dey take sides and insult demsefs. WTF!!! @BEAFY BEAF,how far wit d sting abi na bite operation show?! Na kweshion i ask o, make u no insult or e-bite me o. |
All na DEMO! |
BEAF 2 d rescue ..... |
Dem just finish to 'sting' , so e go end wen dem 'bite' finish. Geophem: When dis movie go end!Dem just finish to 'sting' , so e go end wen dem 'bite' finish. |
See how d politicians and nigerian government don turn some folks to zombie..... People dey tif money,dey give bribe,dey take bribe,dey loot us dry,dey act soap opera,no care about us...... And some folks dey here dey fight the tifs battle and insult people simply because dem tink sey dem know pass. ignorance.... |
chop knuckles bro! Na guys like u i dey feel and like to yarn with. Sky Blue: How do you know Otedola is fighting to "clean" the house? You make his motives sound so altruistic. We need to stop being fools in other people's wars. |
Ileke-IdI:kpom kpem! full stop! |
Hehehehe...... i dey laff o! government magic.... D more u look d less.... Make una helep me complete am. |
eGuerrilla: Indeed!gbam! |
faruk or fakrook which eva una wan call am, all na SUPER STORY directed by oil cabals and produced in conjunction of otedola and faruk. Soon another distraction Movie go come out and dis one go fade away like every other Distraction Movie. NOTHING GO HAPPEN TO FARUK OR OTEDOLA!! Anyway sha, part 2 coming soon!!!. |
no long tin....no long heengrish... If farouk ask 4 bribe,y otedola go giam if him otedola hands dey clean... ALL NA GOVERNMENT MAGIC! D MORE U LOOK D LESS U SEE. CABAL=OTEDOLA=GEJ and CO |

