Freebloke's Posts
Nairaland Forum › Freebloke's Profile › Freebloke's Posts
glo dey fall hand..... big time! |
ok nah! I bin tink sey na melecine tablet dem wan do....i 4 addvice dem 2 do syrup and capsule own join. |
Onto wetin nah.... ![]() |
When dem finally release am,price go come be another thing... |
make sss leave mass sobbing alone o or else di tin wey hapin for year 1914 go hapin again o. B-) |
gbosaa: My friend shattaap and listen to him..use water next time..you are a million years behind..ehm...ehm... Confirm true talk! I bin don get first hand xperience wen i bi badt boi chairman no gree perform again i jus tel d babe sey i nid 2 pais so we go continue later . ![]() |
I fitnot xplain weda na laff or na cry dey do mi now... D@ pix is 'off-da-rail' ![]() |
jude33084: pk give me Saka email addressbroz,u nor get shaking as con-sign d he-mail tin...just MEAT all dos pipo wey dey register mtn sim card for road side i cockshure sey dem go just port im ported he-mail number to you. ![]() |
Ask saka nah... ![]() |
obadiah777: AFTER ALL THIS WHAT IF SHE DISCOVERS SHE HAS CANCER OF THE RECTUM. THAT WOULD BE A B-IT-CH WOULNT IT ?cancer of d eyes...pluck off d eyes. Cancer of d nose...cut off d nose. Cancer of d ears...cut off d ears. Cancer of d tongue...cut off d tongue. Cancer of d mouth...ceal up d mouth. Cancer of d head...cut off d head and replace d head with a plastic head. Intestine cancer nko?!...remove all d intestine and replace wit plastic tubes. Cancer of d blood...drain all d blood and....blood of J! |
ehm...how mussh bi dis fome sef? I wan travel rissh mai villassh tumoro an' i dey plan to cell mai granpapa huntin gun an' buysickle. I hop sey i go fit make enuf moni 2 bye dis fome. |
Idboyunique: im still thinking whats the matterbros,mi sef still dey tink am say...aah aah wot hapin nah?! All dis kill am,fyte am,roast am,we nor go gree na unto wetin nah? Infak...wot is a mata?! |
acidtalk: What in Heaven's name is This Country Nigeria turning into?gbam gbam gbam.... 1milla times. |
All dis loop hole dis round hole dat mi nor understand o.na for only d awuf wey peson dey sshop na im dey always get loop hole wey dem de block... I wonda y de 5naira wey dem de collect nor dey get jump hole and loo hole wey go make dem forget 2 collect am. |
same same here o. Bros,na now i know sey dis mtn pipo dem bi real tif pipo. Loaded #750 yesterday,made calls to my fnf numbers bros eh d whole wow tin plus my original airtime just waka after after lyk 10mins yarning.d tin pain mi nobi small, i almost send my fone message but i cum pity de blo.ody fone lol. |
i dey supply alomo bitter in large kwantiti... E dey dey good to take step down in a situation lai dis. Special bonanza... Drink 3 big bottles and get one kpelepe free. Hurry now and order for urs! |
sincere.,ops! Insincere 2 da rescue.... |
ok nah! Maybi dem guys wey dey read weather don yarn dem say rain no go fall plenty dis yar. No shaking! my generator dey 24/7 always generating and supplying power till further notice... |
insincere9ja na one man mopol wey fit do anytin for gej.mi no know y dis guy dey carry gej mata for head lai sey na him bi de real gej.no 9ja president wey pipo neva bad mouth even civilian barak obama of usa still get pipo wey dey bad mouth am...mtcheew,nonesensical nonesense. Bros,if u no fit stand pipo bad mouthing gej,just find one thick forest enter go hunt grasshoppers. If u lai kol me apc,cpc,tinubu,buhari,hater,opposition na ya own toro bi dat...mtcheew. |
dat woman must bi a 'konkiri' mixer aka bprick layer or na mekaniki she bi...na dia hand dey strong lai dat... |
Na wah o! Since wen e don bcum sin or krime 4 pesin 2 sick?! Make unu leave mama 9ja alone nah! Mi sef dey sick alomo-laria....mtcheew. |
Sincere 9gerian: Whatever the attraction maybe, my position on this matter is that it will be unwise for the current govt to begin probe of former head of states now. The govt does not need that distraction now.bros,nor vexx o...if to sey na tinubu or na buhari dey for dis mata so shey u go still dey yarn all dis grama wey u dey yarn so?! Abi u just like to dey sshop guguru with all d cornas of ya mouth... Bros,nor bi only u like nigeria and nor even think sey na u only like gej pass. Peace! |
[quote author=Rhino.5dm]Where dem dey? Doyin Okupe, SincereFool, Slimstupid and other sh!t rolling maggots? Where are the likes of Labaran Maku the rattling snakes? Let's gooooooooooo thereeeeeeee!!!! The challenge is her......Show your worth by arresting or probe him.[/quote]naaaah...dem nor fit do sha!t.just watch and see...na only insults and names dem go begin throw @ baba. Okupe go soon show... action! ghenghen! |
Sincere 9gerian: It is only sensible not to add the battle of former head of states (OBJ, IBB,etc) to the plate now. The current president already has his plate FULL, more than any president before him. The president is battling Boko haram, kidnapping, crude oil theft, militancy in Niger Delta, bad roads, unstable power, poor rail network, unemployment, poor health facilities, poor education, almajiris in the north, poverty, politics of re-election in 2015, influence of social media, etc. The plate is FULL already.hehehehe...see dis one! Mtcheeeew. |
lacasa: Retardeeen over to uno! no!! no!!! Sincere 9ja over to u... |
emmatok: No need stories,bros sshop knuckles! ![]() |
spcoded: I got it too but how do i use it before 14 daysguy,sharply sharply begin 2 dey kol even dead pipo wey u know... ![]() |
Unu sshure sey no bi buhari and tinubu send dem...oh,e fit bi haters or opposition dem... ![]() |
Abdul Adam56: long processloooong tin! Mi nor port any port,get all d network for mi pouch. |
mtcheew...make unu dey dia dey run unu mouth abi na fingas about andrew abi na android dem dey kol am...mi don pass d@ level. Na ZENOID mi dey use now. Abegi mey unu no ask mi wich kain fone b d@ cos na 4 my dream i use am o. |
diarra94: So whats da big deal, it will even help her in destroying all the ringworm on her scalpu bi baahdt peson o,lol. |

chairman no gree perform again 
