Freebloke's Posts
Nairaland Forum › Freebloke's Profile › Freebloke's Posts
mtcheeew... I tink sey dem for find ha virgin pr!ck. |
i don start 2 see period after i read wetin the op wroted.... |
....... Maybe like papa like son. |
make the lord tolded her himself.... |
harakiri: What on earth are you talking about? Missing something how? Finance or $exual finesse? I've seen guys who are good in bed,financially comfortable,good looking (the whole total package) and yet. . .They still got cheated on by their ladies. It's not about "missing something or lacking something". The truth is, women NEVER know what they really want. If they ask for oranges and you give them, they'll say the prefer apples. If you give them apples, they'll say it should have been apple pie. If you bring apple pie, they'll get angry and wonder why you keep giving them all they ask for. The fastest way to end your life is to delude yourself into believing you can please a woman 100%. Even women themselves don't know what they want (the few honest ones amongst them will tell you this point blank).true true bros. |
pro01: Excellent topic. This is so so typical and true. Especially for those girls that had claimed to be virtuous, and played the part to perfection. |
pro01: Excellent topic. This is so so typical and true. Especially for those girls that had claimed to be virtuous, and played the part to perfection.my guy,u over talk the whole truth of the matter. Caught my ex in the act and she wan kill me die. Her vex 4 me be sey why did i even let the other know sey me with her dey run tins. I left her,the guy left her and me with the guy bcom comfirm padi since that very day. |
hehehehe.... Bros,u dey find trouble o. U know the usual tin na... Some peeps go begin dey yarn dust now..dem go talk sey SAHARAREPORTERS dey lie |
Super1759: the name didn't originate from you but as long as nairaland is concerned, you have taken it upon your self to invoke the name by all means, 9-out of 10 of your posts carries the namebros, na d "RETARDEEN" b ya problem? If dem stop 2 call am dat name abi d price of garri go reduce? Abegi leave d tin wey dem write 4 motor body enter motor . Make una tel dat una presido make him dey try park well... Even if dem swear 4 am 2 dey do mumu tins him no go reject dat kain swear?! |
Jerie: Stray sp.erms like you are one of the reasons I believe condoms should be free and abortion should be legalized.baaadt guuuy!!! |
Mi nor get wahala 4 dat one.. Mai yown na make dem make provision 4 plenti shoes so dat "pipl" wey nor get am b4 go come get am plenti so we nor go hia dsame tory again... Mayb the nxt "pipl" go tel us sey "dem" nor wia "drouse" go farm... Make una dey ready 4 dat one... |
Abeg Make una nor vex o... Na human being dey fail xam...abi na gorilla? If na human being,den notin do de bobo...if na gorilla,ehm ehm...make una wait i dey come... |
I nor want... My village na city and we already get 37.3.1/4hours uninterrupted power supply a day... |
really?? Seriously i bin dey laff b4 with ogogoro 4 my mouth now the laff don turn to cry.. |
truth4meal: GEJ has every right under the law to contest just like every Nigerian under the law of coordinated and rightful thinking has every right not to vote for him. 2015 means a lot to GEJ and Nigeria - it will show our sincerity to better governance, it will how we reward underperformance, it will show that GEJ is a "messi", it will show the strength of PDP and the opposition, it will show if Nigerians will endure another failed four years, it will show if as Nigerians we want corruption to boldly say "I don't give a damn", it will show if GEJ can win shoeless and shoeful - it will show how comatose is our resolve for change. 2015 means a lot to Nigerians who seek a positive change.ur head correct die... |
***anytin don in the darkness will be reaveld in the lightness*** |
ehm..ehm..ehm even d gov wey appoint the man no go hia half of wetin d man dey yarn... D gov go just dey smile and nod him head anytime d man dey yarn. I advice d gov make him dey carry one big dictionary under him arm dey waka lyk d born again's dey do. |
sé na dis yar krismos abi na nxt yar krismos ![]() |
na dem sabi... D tin wey mi know bi sey anytin done in darkness will bi revealed in d lightness.... |
[quote author=berem][b]someone should please tell me why Jonathan should contest in 2015. Huh?! D man just buy shoes nah...e still remain sandals wey him go buy 4 2015. |
Clemzy16: It will ends when oil totally dries in Nigeria(irony).na de levels b dat... ![]() |
la furia: see how nigerians are speaking grammer as if the goverment is sincere. can someone tell me just one investigation in the all of nigeria history that indicted nigeria govt officials and they got prosecuted? do u guys really think ribadu report would EVER be acceptable even if it was done correctly...hahahah. we don enta one chance.....B-) sshop nokkl... |
[quote author=post.email]Omo, I'm tired of this country. *Bleep* the country! *Bleep* all the mo'fvckers on this site who act and write like everything in this Shyt hole country is honkeydoorey! Hello people! It ain't rosy here; and those in charge are a bunch of greedy coons. Churches are everywhere.... Wickedness everywhere!!! I wonder how people can claim to be born again when every facet of life here is corrupt.Nothing is in anyway easy, i mean nothing! except you throw money at it. Sorry, good fellas, I had to air my frustrations! But no apologies to dumb coons![/quote]sori bro... Mi sef tyr o. Dem go dey do us 'd more u look d less u see' and sum peeps go dey hia dey write grammar while d gov continue wit dia game. Anyways sha... I blow u sum phresh hia. |
Gorrbachev: I've noticed that ibos are the ones complaining bitterly about the okada ban in Lagos. are these okada riders the ibo middle class that control 90% of Lagos? Gorrbachev: I've noticed that ibos are the ones complaining bitterly about the okada ban in Lagos. are these okada riders the ibo middle class that control 90% of Lagos?reason why nigeria cannot progress... TRIBALISM in every aspect of our life. |
we even get kettle and stove holes there.... B-) |
crowbar: Its been on sale since last 2 months, my Uncle bought 1 for 171000 @ shoprite, Abuja.one hundred and 7eventy wetin...thousand?! Make dem go sidon! Na how many ppl go fit cuf out dat kain money because dem wan watch sum mumu fta channels. Mi get enuf free 2 air 2 watch wit my normal led tv. |
D koko be sey weda all d said channels go make sense!! Nobi sey dem go carry mumu and dust channels dey show us say na free 2 air. |
na today!! E don tey wey biabia don dey grow for man yansh... |
take dat: For your information I don't reside in Lagos and where I am Okada is banned. If you are tired of your unpleasant experience in Lagos hit your village. F*cking Lagos Looker.bros, since u no dey lagos na leave people wey dey lagos with dia issues... Abi u wan drink melecine 4 anoda peson hed-ake? |
One nigeria.... And everything about us is still tribalized! we are always on each other neck... Ready 2 kill with a tribalized gun! hmmmm... One nigeria! |
onetrack: Who performed the wedding ceremony of Adam and Eve? They weren't married, they just did "it".I fitnt knoweth wat 2 talketh... Meaning, no comment. Lol. muskeeto2: oh, then there was David, killed someone's husband so he could get her..I fitnt knoweth wat 2 talketh... Meaning, no comment. Lol. |

