Freeeeme's Posts
Nairaland Forum › Freeeeme's Profile › Freeeeme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Wait oo....Op. If I choose, u go carry d babe gimme? Oya I pick Mexico. |
Wait, make I call President Buhari....He must set up a panel to investigate |
Buhari will be like "dis boy will be useful for me by 2019....Yemi, write his name down" ![]() |
How far with data consumption |
Make Aluko confess his corrupt practices when him dey lecture for University before Prof Dipo Kolawole pursue him. |
Why show me wen no go give me chop |
Wetin I go do ooooooOO...#Thinking. Na to find Koboko from my security post beat her yansh enter. My rod can't even rise 1 inch for dis disgusting yansh. My wife have it all, even if she doesn't. #Fact |
The fact still remain dat d cloth is her property. She went to market to purchase it, after being dirty, took her time to wash it. And some babes now wore it to a party. Clothes, not charger oo to charge dia phones,not food oo maybe dey're hungry. Cloth wey be say many ppl don't lke to share with others. Pls let's blame dos babes wey steal d clothes too |
As for me, i wouldn't even stop if u start greeting me on the road like a Yoruba person.. Everyone is a criminal....esp on the street of Lagos. The same applicable to me whenever i want to ask for direction from anyone..Please which way to Oshodi? |
Hello.....Explain better on the role. |
Indicate the price please |
All I can see lie oooOO
|
Lazy girl. School exam, she no pass....Work, she no learn....Na boyfriend promise be her way out. SMH....dey dia dey wait for ready made until dem use borrowed car chop your goodies finish... .Haba! Do everything for you. Kilode?.. If GEJ do everything for Dame Patience Jonathan. Him go fit reach President? If Barack Obama do everything for Michelle Obama, will Obama win Presidential election? Oh....Naija guys can only do everything for u temporarily to reach ur downtown, and when mission is accomplished, dey run back to dia 'surulere/enduring wife/babe. WISE UP AND BE A COMPLIMENT FOR YOUR MAN. |
All eyes on you...Temmie. As YBNL first lady, "To whom much is given, much is expected". #Gbabe. |
Indicate location of inspection...pls |
Nigerians sha! Wetin we no go see? Man trek for Buhari to Abuja from Lagos! Man attempt suicide for wife cheating! Now, Man climbs PHCN pole to be redeem by 5million naira. Haba! Why not Man disrupt Senator's entry into National Assembly for delayed 2016 budget |
Abeg, traffic dey ikoyi-lekki brigde?..mk I know if I go follow Lekki-V.I. Route go work. *mtshew* who get dia time. If dem like, make 2baba nack Tb mama. Make my salary sha no delay! Nonsense!!.. |
:oPlease, is fuel now available in filling stations? Dem don jail Dasuki? Hmmm..SMH! Dey dia dey talk abt holes for dia make Buhari catch u |
Still new |
The T.V is still new..u can see nylon still on it |
LG 32 |
Original |
Uploaded |
1.5HP Panasonic
|
Fairly |