Frigga13's Posts
Nairaland Forum › Frigga13's Profile › Frigga13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 153 pages)
Yoruba said Them no Dey betray their own so make others betray dem selves for Yoruba North said they can’t be slaves to yoruba .. okay oh Yoruba said .. Tinubu is Apc National Leader.. says he the Jagaban of Africa and only Nigeria kingmaker.. God of igbos and killer of Pdp.. god of all Yoruba people .. Me : Tinubu Must Contest Ganduje and Shetima .. and elrufia with Ribadu will give him 100 million votes from the North Tinubu said He’s the only candinate for this election ![]() Tinubu was the very first person to congratulate Atiku Soon Yoruba will flood old pictures of Atiku and Tinubu online .. to mock igbos ![]() Igbos .. others the run toward Asovilla .. igbos Dey rum comot based on integrity Integrity the win election wey you know be Northern Muslim or Christian fanatic.. They said Labour Party will drive them to also rock ![]() Old boy ! After much much Both Yoruba and igbo will receive maximum sense Yoruba go mock igbos wella in coming days The lost out of Pdp foolishly Yoruba will start with Atiku and Tinubu propaganda .. then visitation .. then ... No be nairaland .. Nothing to debate Atiku is the President Power to the people North 2023 Ndi southern unity Ndi Deborah matter will cause Atiku votes Ndi Obi presidency Ndi Tinubu President Aketi and his people All in the mud ![]() Frigga .. the goddess of love and mother of all sailing Norse . |
Ttalk:I will pass this When I used to debate with sense ... you and your likes Dey abuse me and curse .. because I was telling Una raw and uncomfortable truth with reasons Now we don Dey approach the real matter I no Dey debate with Yoruba or igbo again Na to the sing my pattern Dey go.... Tinubu must be on ballot Must contest No excuses No Yorubatic Narratives Power to the people North 2023 Meanwhile Wetin I wan debate again |
Africonji:Una like to deceive Una sef Igbos ba? Next election Una go lose This election Una don lose Una lose till 2031.. Una go shout Biafra or dead .. till further notice Still under the name NIGERIA. Obi is a mumu politcian |
Wike the empty brain go dey shake with tension watching this ... I for go check his bp yesterday How far with Ndi southern unity |
Ifnyoruba support you.. forget it you’re gone and dusted Wike is gone No where to hide |
Wike is a drunk A shaft... a house fly that think ogboni will make eagle A fool .. Thank God efcc is waiting .. Okorocha is cooking somewhere .. he’s fellow ogboni.. Na basest boy.. he go dey dance dey enter efcc net by 2025 |
zabimaru:Plus their chance minus chance Atiku is the incoming President of Nigeria Pdp candidate is the next president Pdp is the next party in government Power to the people North 2023 Atiku won last election clear Anyone in the north will repeat this loud ... Even Buhari know Na only Nairaland place of assumption and hearsay .. Yoruba propaganda site Abeg the Yoruba god Must be on ballot |
Are Yoruba people still talking ? Okay Na Tinubu Must Contest Pdp wish is to give us Tinubu Idiot don run congratulate Atiku ![]() Dull brain When he never even Contest How e go be on Election Day If Tinubu no contest ... Yoruba go know say I be olenu.. If he lose ba? Dem go know say Na me be oduduwA Power to the people North 2023 Ndi power must return south ![]() |
Good morning Nairaland Power to the people North 2023 Atiku our next president Please someone should tell Wike to decamp We’re begging him |
Congratulations Atiku.. e no easy.. Wike the drunken noise maker feel say Na to the quake.. mumu.. Power to the people North2023 Una never see anything Na for 2023 .. Una go know say a North mean this country Yoruba jonze in 2015.. and still jonzing Others the run go Asovilla.. igbos the run dey go bush.. Shout say base on integrity... Obi just lost a great opportunity.. |
Iamgrey5:LET Buhari lift person hand for campaign first You dey Yoruba land the talk north as of today KEep sleepi |
Iamgrey5:yawn |
Iamgrey5:k |
Power to the people North 2023 For those screaming Wike Atiku is not a political novice |
Iamgrey5:k |
APCnaPDP:No Dey mind all this noisy urchins that their noise cost obi a great opportunity |
tinsel:Atiku is holding it to his chest It me will prefer Ben Obi You see where peter fvcked up |
TheNiceGuy:Okay Power to the people Are you in Abuja ? Your Yoruba brother the beef .. he wan be frigga ![]() Atiku is the next President of Nigeria Tinubu must be on ballot Walahi.. must Power to the people North 2023 |
Iamgrey5:I know nothing ![]() And yet I stopped southern unity trash Told you guys tunde blocked your Yoruba god from visiting villa while Yoruba Dey shout malami upandan Told you Gej is in line Told you guys power returns to north Oga everything that has happened I said it here exactly You can envy me .. but can’t be me.. You don’t know me .. I don’t know you.. so carry your hate waka I careless ... just remembered your moniker We don Let me and my lie in peace Let me keep lying as my lies Na General knowledge Make your truth come to pass Till then Bye and Over ! Next |
ysth:How old are you? |
tinsel:Who is Wike ? And how many votes will south give Wike Where is the vote coming from North south east or west No Dey on my mention carelessly.. abeg |
Iamgrey5: ![]() Na you know wetin you dey talk Mean say me Na Asgard .. wake up.. |
Sergio104:Easy can you prove that... |
TheNiceGuy:No Gej is in the mainstream here ... Northerners will vote Gej over Atiku .. if not for the establishment.. |
Sergio104:Don’t igbos want the President again ? Or they just want to test popularity What best popularity than Vice President How many people know osibanjo befoee now Obi should have lose and stay close He betray Atiku that brought him to North.. and igbos were over hyping what was not there Oya naaa Na igbos still lose No presidency after all noise and will still shout Biafra or death soon Igbos should keep testin popularity Pray Atiku chose Ben Obi tonight |
TheNiceGuy:Better Pray Apc delivers Tinubu and not Gej He’s the only problem we will have My loyalty is to Gej as a noble man But party supersede at this moment |
Iamgrey5:I’m not Asgard .. first Asgard has never claimed to be esn Asgard registered with IPOB At Liverpool back in 2012.. before Kanu and a strong personality till he resigned .. IPOB went diabolic and evil Asgard left When he comes online follow an talk that one If you know you know.. |
Sergio104:Power to the people North 2023 Obi misbehave .. See the vice on a platter .. but humility is another Which other shortest route to igbo President.. if not Vice Igbos will wake not now.. |
TheNiceGuy:The prayer is Apc ashould give us asiwaju... that’s all That’s the Pdp prayer ... |
TheNiceGuy:Where is seunmg... the Wike guy ![]() Says he’s confident that Wike will win Hahahahahahahaha Tinubu Must Contest Yoruba must be on ballot Power to the people North 2023 Your Yoruba man is accusing me of supporting Ameachi ![]() And also that I said am an Esn ![]() The Atiku pain confuse am Ship has set sail Let’s Atikulate bro Are you in town? |
Everyone knows power returns North except for Tinubu urchins that keep shouting southern President .. and still want to contest.. instead of south east Oya naaa E don be Tinubu must be on ballot |
Iamgrey5:Me said am a member of esn.. are you okay Me show you.. based on wetin? I don’t need to impress any fool on a faceless forum Keep to yourself People wey know know on Nairaland... I don’t have any to argue with you.believe anything you want Next! Power to the people North 2023 Tinubu Must contest Must Must be on ballot Yoruba must be on ballot We’ve been saying same since 2017.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 153 pages)
so make others betray dem selves for Yoruba
and Shetima .. and elrufia with Ribadu will give him 100 million votes from the North 

