Fuckluv's Posts
Nairaland Forum › Fuckluv's Profile › Fuckluv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 36 pages)
johnwizey: Why people fail jambUr church get as e be o |
Nairaland no let me go church ![]() |
[quote author=Ijele-igbo]They have no choice! No man is a god!! They must learn to appreciate their men the way they are and manage them to be perfect their own way......[/quote]Who's got no choices? Ur handle says it all ![]() |
What! Tell this to the dogs ![]() |
The last picture is damn convincing i wants to believe he's a girl |
The money is absolutely making him run bananas. The dealer will just be laughing at his foolishness. |
Where dis guy go again na Baddo come update o! E don dey cold abeg and me no like it ![]() |
ighoosagie: D only majid I know is majek fashek, I even heard weed has damage his brain. Which one is dis? you bad gann o ![]() |
Ayaf seen her Btw, she no dey sing again ni e don tey wen i don hear 'naija lowa kilon shele'. That song sweet die ![]() |
Wizee: Oga na every time you dey pass; one day u go fall inside gutter bcoz u no dey look well. Shey u be behbehbeh * falls inside gutter* wtf! |
See as dem look sef ![]() |
![]() |
Too many over sabi dey kill person o. Op, take a deep breath and let it out okay. Try it once again. Alright now. U were saying ![]() |
Who's najim Tu baba, tu broda, tu uncle, infact anything that start from 'tu' jor! |
This guy is obviously confused. Is it michael's estate that molested him or michael himself? Besides what proof does he has? He need not file any suit on the estate but go to where the culprit is for his charge. |
In kwam 1's voice- Eyin mama e lo senpe |
Awww sorry it hurts but what can u do when ur oga@ d top exercise his power on u? U sef report him to his overall OGA on top! |
[quote author=Al-hasan]I was outrageously, sakolomentally, unconsciously flabbergasted when I saw that Jamb gave me 218. Initially, I felt like sinking into d ground because my Boss really supported me in buying all d necessary material which wud be instrumental to passing JAMB. I studied studiously. Far from being a WISEACRE, I expected at least 260. It is reprehensible, deplorable, cancatigerocollosus. It is high time we fought against Injustice.[/quote]Erm mr cancatigerocollo, just as u were kolomentally outrageous when u saw ur score; u ll also be flabbergastedly unconscious when d mark is reviewed and u realise that u did not even deserve d 218 u were scored. When others were busy shading, u were blowing grammar. Wtf, see d stress u gave me in pronuncing all these sef ![]() |
Ruq: She alwaiz lookz good peteremu: yupThatz all |
ALIF07: Na condition make crayfish get K-legInteresting! na wetin be dis again ![]() |
O boy go siddon |
Daewoods: OP Chairman, Guy park wellyeah! learnt that from here, now my favourite ![]() |
[quote author=don_femzy]Dem no dey beg shit to smell[/quote]e don dey smell sef ![]() |
Wetin dey do u abi dem dey fry ponmo for ur head ![]() |
Just hearing the yam own for the first time. Good write-up |
So people still live in that forsaken place Can't they leave the place for the abokis to turn into a desert |
HARDEYLEKE: [img]http://4.bp..com/-jiIM726YBi0/UZTL8Y5sbVI/AAAAAAABsVw/rtHLxb7uO9I/s1600/5.jpg[/img]U mean the school will be based on free education ![]() @ topic, nice. It's good to spread your tents. That's what youngsters should be doing. |
Alamen001: These guys don enter 1 chance. ![]() |
Eyah ![]() |
Fred looks nice |
Btw he looks like a girl. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 36 pages)


Btw, she no dey sing again ni
e don tey wen i don hear 'naija lowa kilon shele'. That song sweet die
sorry it hurts but what can u do when ur oga@ d top exercise his power on u? U sef report him to his overall OGA on top!