Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:41pm On Apr 24, 2013 |
Ahmed in Bulbwa out |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:41pm On Apr 24, 2013 |
Ezeh in Iheanacho out |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:39pm On Apr 24, 2013 |
brownlord: Leave am e go kwalet free slap just now, dem no say make pekin no get long teeth, na make e get big lips take cover am lol! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:37pm On Apr 24, 2013 |
omoboy1: THIS BOY.. YOU NO DE FEAR OOOO, YOU JUST DE TALK ANY HOW Ah! Sorry sir o! Oya oga Seun come dey kwollect d 40 naira o! Lol! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:34pm On Apr 24, 2013 |
Bernard answer na! Lol |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:33pm On Apr 24, 2013 |
Ifeanyi! Goal keeper dey call you! Lol! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:31pm On Apr 24, 2013 |
brownlord: 507 guest, seun if u do kwallet 40 naira from all of them, cos here no be view center Abeg park well jor! And face ur front! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:29pm On Apr 24, 2013 |
Our boys are too wasteful in dis second half! Dang! Meanwhile yellow card to Slimi d sub |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:26pm On Apr 24, 2013 |
Sub for Tunisia #Acruit out Simi in# |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:23pm On Apr 24, 2013 |
I dey laff o! I dey hear Chidiebere gawa gawa gawa for our bench! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:20pm On Apr 24, 2013 |
Success was selfish sha |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:17pm On Apr 24, 2013 |
Mehn! 9ja dey ball o! But they need to be more clinical in their finishes |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:15pm On Apr 24, 2013 |
Sweet goal by Yahaya! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 5:02pm On Apr 24, 2013 |
Could it be dat CAF is trying to play politics with this match trying to balance things up. Since there's a west African team in finals already? Jst saying |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:52pm On Apr 24, 2013 |
econity: It would have been 4-2 now if not for bad officiating. 5-2! Dat was d second wrong call against Nigeria |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:45pm On Apr 24, 2013 |
Dis referee and im linesmen dey smoke o! How dat goal come be offside? |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:30pm On Apr 24, 2013 |
Omo game don hot o! Tunisia don vex!!! 3-2 now |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:28pm On Apr 24, 2013 |
Its now 3-1. Tunisia creeping back into the game |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:25pm On Apr 24, 2013 |
Its now being shown on NTA news 24 |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:20pm On Apr 24, 2013 |
pofolo: wow now live on tv congo nig 2:0 tun on fta via sirius4 on 4.8 east Nigeria vs Tunisia U17 live on Gabon Television on fta w3c i6east. While NTA is showing poo!!!! I just dey smh! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:12pm On Apr 24, 2013 |
garnetty: Go to NTA 24 Nothing there either |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:09pm On Apr 24, 2013 |
tweakdude: Damn it! What a goal.... Nig 1goal already at less than 3mins. 4-0 is my prediction Wia una dey watch am naw? |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 4:06pm On Apr 24, 2013 |
NTA dn do us as usual o! Make una dey update sharperly abeg! |
Sports › Re: Nigeria Vs Tunisia (4 - 2): Semi-Final U-17 AFCON On Wednesday 24 April 2013 by fujirice: 1:57pm On Apr 24, 2013 |
Godwin978: Why joysport nodey show al dis march nah Hmmm..... my hand no dey o! If dem catch u eh? No say I no tell you o! |
Literature › Re: Mosquito Palaver (legend Of The Nerd) by fujirice: 7:23pm On Apr 22, 2013 |
Come, where this man? Abi Raid, Rambo or Mortein don get to you? Abeg update naw! I dey gbadun ur writing biko! |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by fujirice: 7:03pm On Apr 22, 2013 |
Flow show na! |
Sports › Re: Nigeria Vs Congo (7 - 0): U-17 AFCON On Saturday 20 April 2013 by fujirice: 8:07am On Apr 21, 2013 |
gbosaa: Former enyimbas kelechi iheanacho was born in 1981 and is currently in poland with Elena Torun fc. He played for wisla krakow as far back as early 2000. u dey mind the guy? Devil will always hv agents everywhere. Now I did not call anybody devil's agent before pesin go slap me enter children's (beer)palour......hihihihihihihhihi! |
Sports › Re: Nigeria Vs Congo (7 - 0): U-17 AFCON On Saturday 20 April 2013 by fujirice: 6:07pm On Apr 20, 2013 |
Make una leave Ghana alone naw! Wetin sef? Ahn ahn! |
Sports › Re: CAN U-17: Nigeria Vs Cote D'ivoire (0 - 1) On Wednesday 17-April-2013 by fujirice: 5:26pm On Apr 17, 2013 |
make these Ivoriens no carry Chelsea style come o! I dn dey warn them seriously o! |
Sports › Re: 3 Nigeria U-17 Players Fail MRI Age-Test Scans by fujirice: 11:42am On Apr 17, 2013 |
Bidvest2020: crap! no player from Ghana was affected.they r clean! u tink u17s playing 40-yr olds is easy,huh?congrats 2 d Ghanaians 4 conceeding only 6 goals A 40yr old man and a 17yr old who shld be stronger and faster in a field of play? (football being the case this time around) |
Sports › Re: CAN U17 - Nigeria Vs Ghana 6-1 (Full Time) by fujirice: 8:39pm On Apr 14, 2013 |
Keneking: Ghana keeper hit by Success down on the turf. Meanwhile I am happy to report that Awoniyi is out and replaced by Ezeh. Good decision. kip it up man, more of the update! |
Sports › Re: CAN U17 - Nigeria Vs Ghana 6-1 (Full Time) by fujirice: 8:34pm On Apr 14, 2013 |
wetin dey happen naw? Make una dey update abeg! |